RileyFreeman's Posts
Nairaland Forum › RileyFreeman's Profile › RileyFreeman's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 42 pages)
Mickey7: yes! Der's dis rude boi,very rude boi on uniben facebook page.(hope uu follow dis thread) U are very RUDE (i guess dt makes u well suited for the law faculty)But na wa for you o...if he dey rude, let am be..na he own baby to feed (Doc Miss sha ).. No dey put your name for people 'hate list' unnecessarily.Atleast you don sabi he character online, you go know how you go relate with am for school..afterall, na your potential coursemate. But coming here to post about am ,na wetin you tend to achieve? To tarnish he image even more? Oshare na, no play rough play o... u no know who be who..Uniben na one craii place o Go back, then Modify that post ASAP. |
I_am_Lamar: She's good....she's been busy with her 'Wife duties' and that's why you haven't been seeing her Here often...That's very nice...Lamar ![]() and for real, Great-mind.. Kilode? |
Latnok95: She yaf jammed today.. Make u help her out nah, abeg!!oga, what are you talking about here? |
Asakel: She z smiling whereva she iz.not convincing ebough ![]() @Lamar, welcome back ..how is Karen? |
I_am_Lamar: wetin do amOhhhh! you quiet since, when e reach this one you put mouth ehn...oh oh...I no say a word o |
and about the passports, they are of different sizes.. Set 1...the usual size set 2....2X2...it's bigger in size. Direct your questions about this to metaphysical, not me o |
But this Doc_Miss of a lady sha..hehe... Nothing said o |
Mickey7: wht exams n records? After printing ur admission letter,get d other documents(waec original certificate,jamb original result,acceptance letter etc) ready,den wait for clearance instructions which will b posted on uniben's website...abi freeman?Yes..my bro..na so |
Beezally: who ?Who? chaarly oo!! E.T.T -_- lol, I don join the bandwagon |
Romanticboy1: U av no right 2 say dt!eeheeeen! Make una see Romanceboy o! @Sylva... Thanks for the honour, I feel honoured, lol..no pun intended |
Asakel: Chaarly....e dan tey wey i bin wan hail u oo! Lol!You are crasing better crase! ![]() well, my P-man is fine, Yours?? ![]() and how 's your Miss fairfax? ![]() |
Asakel: Chaarly....e dan tey wey i bin wan hail u oo! Lol!You are crasing better crase! ![]() well, my P-man is fine, Yours?? ![]() and how 's your Miss fairfax? ![]() |
Mickey7: i still dnt understand y some kids hide behind strange/funny monikers to insult odas ...cowards! Set up a profile,upload ur pics,say thrash den we'l knw u're bold nd blunt...cowards! ..freman y u dey spoil my showlol...I swear, I no know Uniben pple sabi fear like this o! Shuuuu! N una wan go stay Ekosodin? one gunshot men go run enter holes! mickey, you bad ![]() |
okay, time don reach to find my way...Later things. @Mickey, you go crase tey sha -_- |
Metaphycist: U guys hv done all d calculations already...n btw I'm a Soc Sci stdnt.okay bro, even better. @Chaarly, noted. E get statement wey you make wey make me dey ask before. |
Mehlena: [color=#990099] if ah wohzz u ehn...no b u suppose postrate greet me.. Mttchw children of now adays SMH [/color]
|
tsleazy: ....ehh after i don finish typing guarantors letter from my Dad, chaii how i go manage go see my pastor...after all ive with d church babes...chinekebring it lemme sign it for you..abi una no dey hear? ![]() Na your pastor wan guarantee ur good conduct, or cater for your financial obligation ![]() Oshare, go give it to your guardian. |
Faith93: . Wich kyn Cuban coffee...abeg Jo...shake pocket small jjo...I want 2K for my scratch cardslol...all these girls sha ![]() didi, Merlina wey no wan greet me..I see una Greatmind? Hmmmm |
OSUU9: Uniben Update and AdmissionSo na you be the person wey dey lead all those peeps astray ba? Ma catch you first ![]() I'm yet to leave for.........so, I'm back here for a while. @Chaarly, where do you reside? I no mean, your house address oo |
tsleazy: ...i have Geography( a sure science subject)....and i hav econs(anoda science subj-social sci)...both geography and econs have been named as substitute for chemistry in putme cuz they are science subjects....so i dnt see y dey cant substitute chem in olevel...okay bro, I hear ya.. But as it seems, the issue of Chemistry is out ..if we should go with what's on Uniben's site. the question now is..what is going to be the other subject..Since it says 2science subjects? oga Metaphysical, over to you o... @Winner, na you get time wey you take dey type, me no dey put mouth for that matter again. @Swashi...I see you bro @Micheal Kaduna, with that your plate of garrium, you don join the list ![]() @All, I don waka...later things |
Kiluto: gud mrning guys. Hw was ur nite ladies. Riley i greet oo. I hope u ar nw healthy enough 2 join d odas in taking responsibility ov this thread.Yes sir, and thanks for your concern ![]() |
Kiluto: gud mrning guys. Hw was ur nite ladies. Riley i greet oo. I hope u ar nw healthy enough 2 join d odas in taking responsibility ov this thread.Yes sir, and thanks for your concern ![]() |
sylvalord: well sir.. My brochure says that: to study computer engineering and computer science in uniben, u must possess 5 credit pass in ur 'o' level result whch must include MATHS, ENGLISH, CHEMISTRY , physics and futhermaths ... Futhermaths is not a substitute 4 chemistryChemistry? lol... biology can cover for that..I got mine from Uniben's official site ooo |
odizeey: because of dis i will b leaving dis syt,i cant imagine dis i dnt like it,hmmm,do u knw me, in fact im done here dis is gudbye,bye all.Truth ehn...Odizeey, If I say you never crase before, na lie I talk..Abeg you too funny jor |
Monsieursuave: . B.Sc (Computer Science)From the above... you have 1, 2, 3 and if we should consider Uniben's requirement & Jamb requirement very carefully. It's safe to say Physics is a major requirement. & We'd also notice Another subject can act as a substitute for Chemistry. And Biology can cover for that.. Now bro, what other 'Science' subject have you? F.maths? |
ikhuoria2: The Chairman of The Academic Staffna wa o..how many times I go tell una to forget their empty threats?? :-/ Na so dem talk before Postume..Still we write the exam..! Same thing them talk after the exam..Still them release results! Same thing them talk after release of results...still them bring admission lists! Same thing them talk after release of 1st batch...still 2nd batch follow...3rd batch on the way! Na so them go talk ooo....Clearance go enter ground ![]() lol...seriously, dem no go pray make FG corner their issue, instead dem dey prey on the weak students. I just dey sorry for una wey dey allow all dez matta disturb una..no be 2day e start.. Na same thing dem do 2009...I did post a link sometime ago..I believe |
tsleazy: ...thanks sir...my on arguement is that on d o level requirement, chem was optional if i had 2 oda science subjects, and the putme exam my subjects req were english, maths, physics and chem or bio or econ or geography, in the jamb brochure d general req for comp sci was eng, math, phy. And any oda 2 sci subjects , many oda schools gave their exceptions bt uniben didnt give any...im nt realy trying to quarel oh...bt looking at d various req i just wondaring y chem will be an issue...thanksAnyother '2' Science Subjects or 1? for me, I don't really see the need of Chemistry in a course like COMPUTER SCIENCE.. So, I believe you might be cleared..atleast, you have Physics in the bag. I'm an Art student remember, so.. I stand being corrected. Sylva, what does your Brochure say? |
odizeey: which pride abi he was unable to conquer his addiction. Hahahahahahahahahahaha...but seriously, you need deliverance ![]() n Demistry, I see you man...Thanks |
ojingbe: Papa.am back e tia.naw i wanna b a regulee.sylvababa i c u.I be 'guest' a.k.a Viewer |
Swashi007: Hehe gud mrnin fam#boy Riley i sight ubro, na me sight you pass. chaarly wey do mouth like woman, where you from? |
Adex098: Kolade ? no be small thing o...brother ![]() n metaphycist o... I don tell Asakel tire, make una team up write novel..e go sell wella ![]() lol..this part really did crack me up "Sylvalord being a member of d Council of Notables n dizeey,being d Minister of Defence linkin up wit Kolade...controller of d city's ammunitions " The above vividly does depicts Kolade..No doubt. Dunno why, but for some reasons, I saw Maye Okunade (Warlord in Women of Owu)..I also did see Ngeria's own Major. Kaduna Nzeogwu ![]() chai..! metaphycist, you had me laffing this morning jare...Thanks ![]() |
sylvalord: emm.. Dat ur chem go cause kasala ooCheck your Jamb brochure. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 42 pages)

).. No dey put your name for people 'hate list' unnecessarily.
?