Ritababe's Posts
Nairaland Forum › Ritababe's Profile › Ritababe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 336 337 338 339 340 341 342 343 344 (of 356 pages)
Superstar007: Lets call CTU then, Gotta bust some aliens buttoya na, lead the group |
Superstar007: What happened to this thread?we lost sum file, when aliens attack this site |
Therock5555: I don't know o abeg u fit help me find her. Tell her am missing her like kilodena wa for you oh, shooooo na me want help u find ur wife, how much u go pay me |
Therock5555: I dey o, how's skul?fine dear, wat of miss rock |
Therock5555: be like say ur keypad no dey work again ba?how parole na |
Therock5555:. . . |
. |
kingphilip: Where have u binno mind me i sold my phone cus i nid moni, how tins na and the preachers son family by the rock555 |
Neat and clean, serious buyer only negotiable |
Danpersie31: ehen dady wives plenty 4 dis ur empire o,give me lyk 2 na.i being want ritababe bt dats suicide r9t nw.so u nor fit contest for me abi.....u dey fear, since u dey fear abeg clear road for those wey get mind ****if them kill each other**** i go deny una as judas deny Jesus and betray una as van pusssy betray us, and as rooney go deny man u. very soon we waiting for u rooney, do come sign for us.... D rock i hope u hav agreed we are d best now, no need to ask u don port already, anybody wey wan challenge me go stil port |
Lorhdany: THE FOLLOWING TAKES PLACE BETWEEN 8:00AM AND 9:00AM Cant wait 4 season 9..i wish it wil neva end |
Numero uuuno: That man was an ungrateful man,he had the power to bring jack out of the chinese prison and did nothing....#justimagine the number of times jack has saved his life and her daughters from humiliating death,even when the president has given up on them,jack went to save them both,he's just a faithful person that once he likes someone,he can go to extra lenght of helping out.not his fault.... Anybody that involve himself/herself will die He knw his daughta love jack so that mean his daughta life is in danger i think he wil prefer jack to die than to let his daughta be with him..... ( imagine hw jack wil react if his daughta die) |
Spactacle: Na wao...@ritababe i no bin know say u b ma sister oo...na for one thread lyk dat i come confirm am..u are frm afuze right.... I did my xmas there, thats were my aunt live.. U welc. Bro |
Lorhdany: The FBI lady, Reene Walker.. The deaths made it interest though.yeah, but what the hell why didnt he react like that wen his wife died. Does it mean he love walker more than his real wife |
Lorhdany: The FBI lady, Reene Walker.. The deaths made it interest though.yeah, but the hell why didnt he react like that wen his wife died |
The rock5555: E never tey wey i see this thread na. Me wey watch 24 sowtey i initiate all my neighbours into it.erm first i too did not like the film, am always angry wen my friends are watchng it, one day all alone nothing to watch, i just on dvd and the time start counting, the movie continue from were my friends stop watchin and its the most interesting episode in s4, i watch one episode oboy i no gree leave am again oh.. I run to go and buy the rest episode, my friends surprise na. The movie is just too interesting hyzicbond: she will also feature in season 9 as one of the main casts no cause for alarm...good to knw she will. But hw do u knw...u be peter for heroes u don go the future cum back? |
Lorhdany: I finished 24, season 1 - 8 last year. The action, the politics, the story so on point. The only prob i have with 24 is the death or main characters, Teri bauer, George ( that CTU director in day 3), Bill, Reene, David palmer. Nevertheless it is still the best.the death of those people makes it more interesting...... For example, david palmer death brings bauer back to angeles to look for the killer( theres no way u wil tel me u didnt enjoy the action there) mitchele death makes tony comes back for revenger,( thats one of my favourite season) and that police woman wetin come be her name self( the police woman bauer fall in love with in season 6 abi 7) her death makes bauer mad and make him the hunted instead of the hunter. Im own cum worse pass tony |
Wen i click pes 2012, they said i need additional data to open the file, i click on wifi and switch my wifi on, and dey started searching, and dey said no wifi connection pls try lata, i have tried many times from different places no result, what do i do to get wifi network? Does it mean anytime i want to play wifi network must be available? Second question.. Wen i open it dey said use wifi or 3g/2g network, if i use 3g network will it work? And if i want to open it anoda time, are they still going to ask me to use 3g for the 50 mb again? Pls i need real xplanation on how to open these games. Its dsame on my fifa14,fifa12 and pes 12. Anybody to help me out plis |
plis as i switch wifi on and wanted to open the game i mean pes and fifa they redirect me to my wifi connecting they searching and nothing happen and d game didnt open y |
The rock5555: I think i love season 7 i guess it was the one that he went to african, the way thoes black dudes infiltrated the white house, i feel them wella. Jack Buaer is dead without Chloe, if that babe no dey season nine na fuckkup oooif chloe no dey s9 many people go verse not only you. U don watch 24 na im u nor join the group since? |
Four month 2 go, i cant wait |
Mimisboygreat: HELLO babe u look good. Can i have a minute of talking to with u?na wa oh for you oh i be wan giv u my numba, but u cum fuckup since u dey talk to anoda babe |
Thank God at last i wish him Good luck and God bless keshi and super eagles |
The rock5555: United had succeded in killing my mood this night. So sad...hahahahahahahah hahahahahahahaha ahahahahahahahaha hahahahahahahahaha hahahahahahahahahaa hahahahahahahahhhahah ahahahahahahahahahahah ahahahahahahahahahahahah ahahahahahhahahahhahahaha hahahahahahahahahahahahaha ahahahahahahahahahahahahaha hahahahahahahahhahahahahaha hahahahahahahahahahahahahaha hahahahahahahahhahahhahaahhahahahahahahahahahahhahahah i tell u say man u no get level....come join us and see how to play football even my husband score yersterday for us( the fastest player in the world) |
lenny360: Have u bought ur P5?no oh am stil searching |
[quote author=nani.666]contact me on my details above if you're serious sir...or drop your contact I'll give you a call...Happy new year [/quote]mail me |
Chucks12345: hellohi how much for p5 |
The rock5555: When u start ur thread i go double the card amountbros forget dat thing, that one na another one i need this one own and about my story, i will PM u na |
henrimoto: babe, no matter how the front big reach, guys wey go line-up for you go line-up for you. lolzzz.. never mind, real men love it that way.. how the new year thingz dey go for benin naw ? lolzno be small tin oh, i just arrive frm AFUZE ON THE 30 BEFORE THE YEAR BEGIN CELEBRATION DON START FOR BENIN ALREADY |
adegwurulez: hmm goodluck with the skultnx dear |
adegwurulez: ah!! madam i think say you run orun go were... I just dey follow silently i come too dey talk na but na school stuff sha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 336 337 338 339 340 341 342 343 344 (of 356 pages)


[/quote]mail me