Ritababe's Posts
Nairaland Forum › Ritababe's Profile › Ritababe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 338 339 340 341 342 343 344 345 346 (of 356 pages)
dagift333: S . Aur numba not going |
Fonydear: Where my oga King Philip sef. I miss him ohe is busy with school stuff, he will soon be back though Clemzy16: owk naw..we dey expect you backl thanks dear |
The mouth piece is damage, how manage na.... Well if u agree 4k let me come on the 30 to take it cus i wil pay alot of transport or let me give u 4500 last...if u agree tel me let me call u |
Clemzy16: So Dhurmmynick and Ritababe are back. It remains only Chiamaka, or so I am thinking.am stil busy oh,,, na rock catch me for 2go, so i just say make i bump enta here today...i will soon be back though @mumiespet do u really want to marry me, u knw some people don break each oda head for dis thread bcus of me.... Are u ready to die young for a woman....if yes then i go marry you after you write my name for ur will( na joke oh) ****run with usain bolt speed**** |
[quote author=Joel.]i can see you only have re-circle this post. i once see this post before. anyway. sorry bro d5 don't have 3G. we are getting to 2014 by next year. you see bro i don't want to spoil you market but i am telling you the trust. you can run bbm on edge network. if you are going to sell for 4k i can consider buying it for my junior brother. i am in benin. i will pay cash. just let me know if you are dealing 4k otherwise no dealing.[/quote]na wa for u oh, u nor sabi talk at all...na so u enta d oda trend dey ask nonsense question. If u nor buy am im ask u, and we knw say 3g no dey y u com dey cast am. Abeg go learn manner of aproach u nor get manners at all @op i wil whatsapp u lets talk |
calddon: can't fly 4 15, why not call me or watsapp 08038870188i dont whatsapp and if u dont agree 15k wats d need of calling |
. |
Jumizie13: Dnt Try It!abeg let her deal with him.... So dat the rock go learn to stay with one woman****abi u join the women**** *runsssss* |
Mimisboygreat: errm... I fit marry u?*winks*so you are mumiesboy....that means u are stil unda ur mum canopy, if u marry me na were u wan put me? And if we wan do na ur mumy house we go for dey do? I nor wan marry mumies pet...becus na all the time u go dey cry for be* |
Am interested......were are u in port |
lyeisha: tecno n7 for sale in akwa ibom. Bbm pin 75FE7DF210k let me buy |
calddon: 21k with 16gb sdcard or 19k without sdcard.15k minus SD card let me come to aba and collect....thats all i have |
. |
Waoh i don miss alot oh ****thank God we are still moving along**** ride on bros rock |
Hamintab: I have a new, 2 months old rooted Techno N7 for sale. Few premium apps already installed and Memory optimized.am benin let me give u 15k and send some one to collect it |
okworigeorge1: ....sorry, I'll b traveling to makurdi very early 2mao...m very sorry buh u can still add me on whatsapp let's talk.HTC DESIRE n d ba3 last quite longam nt on whatsapp, wen are u cumin bak |
okworigeorge1: NOreduce it to 9k, i have friend in surulere, i wil giv him ur numba so dat u talk... But wats d full name of d phone let me chek d specs on google and i hope d fone dont hav any fault and do d battery last. am in aba nw |
. |
Is d android upgradable? Wich kind tecno phone can u compare it with? Can it play games like tecno? How is d 3g network is it fast? How long can d battery last? Can it play pes2012, gta city, mortal kombat, and real footbal? I hope u answer all my question |
Azedx: still available @ 22k call 08028878434let me giv u 16k and why are u not pikin ur calls, and tel me ur location |
Who has tecno P5 to sell i only have 14k and am in edo state my contact ritalincoln3@gmail.com |
Thank God aguero is out 1:1 now |
Funkymallam: Are you really that crazy?i mean if u tink he is crazy as i think he is crazy |
moscobabs: If u beliv Arsenal will loose this Match .............LIKEif you think he is really crazy like me like this post!!! |
Na wetin dey worry dat linesman na |
anybody wey say we nor go win oh Holy Ghost |
Now kos if off, they wil be running our defence now |
Oh God not kolcieny(best defender in epl) cryinnng |
its not over yet see as badbelle people dey happy |
gooooooooaaaaalllll my lovely walcot |
kingphilip: shey u don come back fully banot yet dear....we stil in school, xmas break is december 16 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 338 339 340 341 342 343 344 345 346 (of 356 pages)