Ritababe's Posts
Nairaland Forum › Ritababe's Profile › Ritababe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 356 pages)
u guys are really funny plis continue am enjoying the show Dchiefpriest: ***appears on the tread,with hands stained with fowl blood*** yeeeesss i don show, ojojojokoroooo toyo toyo***searching for where ritababe is sitting and walks straith there***ritababe abeg shift 4 me,eem were is dis boy com nd continue ur story,if u talk d one wey i no lyk i go chuck somtn 4 ritababe body....Adeleeeegwu coommmmeee ndd contiiiinuuueeeee....guy go watch ur hand before u near me oh...or na me u wan take do the sacrifice write2obi: my enemies are increasing in number*take my bible and join him casting anybody that want to use me for sacrifice write2obi: not my ritababetell am oh |
Hackerjay: Chai,I don miss like maaaaaaaaaadat last my mentor is back......****leave daniel side and went to sit by his side**** |
kingphilip: so u no wan send 1 to 8 for me bahow i go take send am na |
Nice 1, but why ur update no dey gree show sometimes |
Sexy Sapphire: Rock sweerie, am here alredi. Had a very stressful day @ work. Hw was ur own day, hope nt as stressful as mine?edo boys are not bad oh, the time the incident happen was long ago, i wasnt suppose to be out by that time edo boys are very humble and gentle....... edo |
More plis**waiting** |
write2obi:tel me oh, before i shift commot for were u dey |
y everybody wan sitdown near me na, am i missing something |
[quote author=sкчscrαρεr™]@ritababe i'm so sorry about your ordeal, i spent 8years growing up in upper, erediawa precisely, so i can relate to your situation. Upper is one of the hostile and aggressive places to live in Benin. If not that i left that area some years back i might have become a father by now. Plus Upper pay host to notorious weed smokers, young perverts, fetish religion etc. But growing up there thought me alot about life, i also know what most young Benin girls who travel abroad especially italy, spain and russia go there to do. I hope it's not what i'm thinking.[/quote]WHEN THE TIME REACH YOU GO KNOW |
[quote author=Foxy_Osamadeen] I swear to God, all of una dey lie. Tell me say them straff you when you be 13. What the eff is I was r'a'p'ed at the age of 13? My babe ma, na her story be that after she know say I must straff her lai lai that day. No be crime if you no be virgin. No dey carry r'a'p'e case put for head abeg. I no pity you at all [/quote]well some girls after going to their guys house and dey dont want to do it the guys force them though i dont call that rape,i went to buy something around 8 i wasnt suppose to be outside by them just becus of skul stuff, i saw some guys behind me i try to outrun them but they are faster...... If you go to police station near upper the case is still there |
[quote author=Foxy_Osamadeen] In conclusion... You don see "bulala" tire... Jesus... May God forgive me for the people I led astray here on Nairaland. Anybody wey call my name on judgment day, na straight denial get am [/quote]dont worry am waiting for rock own to end before i start mine, and i hope his own end next year cus we are abt to do exami was rape at 13, u know benin boys na... I lost my dad at 14 and wrote my ssce and i made it....... And i went to russia early 15...... Just a summary of my story I came |
[quote author=sкчscrαρεr™]@ritababe • if you be u-16 then my grandmother na virgin.[/quote]truly am 16, dont judge me with my matured body, am just a kid, but i ve know and witness alot of things a 30 years old girl cannot even dream to know |
Numero uuuno: Why are you guys picking season 7,5,6 et al as the best seasonall the season and each episodes are tough, i cant wait for season 9 |
at hackerjay i dey see you for HD oh |
The rock5555: Typing continues shortlyactually not only becus of match, the guy dont want to stop mocking me i was embarrass so i had to do what i can do |
Danpersie31: rock,i wanted 2 reserve my comments 4 afta d match.nw i am bk jst lyk man utd.hit me wit welcome updates.lets watch and c |
The rock5555: Hehehehehehe so my united put Ritababe's arsenal to shame.guy shotup before u go enta a place of no return oh i just slap one boy becus of that one na, and i dey one kind trouble for skul here |
[quote author=sкчscrαρεr™]@ritababe • if you be u-16 then my grandmother na virgin.[/quote]am not under16, am 16 |
The rock5555: Make i go check wetin my United play. If the result good i go drop una another one but if e no good, na 2morow things ooo.eh now, r/ship talk is quit different, from urs, cus u are telling us what happen to you, but they are discussing about r/ship.. |
MAKE UNA NO VERSE FOR WETIN I WAN TALK.....THIS IS A STORY THREAD NOT A r/ship THREAD, THE ROCK YOU SHOULD KNOW U HAVE U16 FANS |
****wakeup from sleep****a big yawn****take my phone****click on facebook****16 messages close it instantly****click on nairaland****click on the preacher's son****NO UPDATE****DISSAPPOINTED make i go watch film |
Tnx @ king now the story wil be more interesting.... ANNA WAS USING YOU AS SIGN BOARD BEFORE |
WHAT GOES AROUND COMES AROUND............THE HUNTER BECAME THE HUNTED, SO HOW DOES IT FELL ROCK... anybody miss me? |
[quote author=brown_kid]i don wear am...[/quote]give me ur own then whats wrong with our numba 2.. And were is success |
abeg who see my shirt, as i dey celebrate goal just now i nor know were i put am |
Goooooaaaalllllll tear my fuckng shirt |
Our anthem is the best in the world |
up ronaldoooo like this post if u think madrid will destroy juv |
Hmmmmm |
Joizy: me i prefer season 7yeah 7 has alot of action |
Joizy: Yeah rite.evewi1 has his or her own opinionyeah, so which season is your best as for me its 5 and 7 |
waiting |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 356 pages)
*
I can't tell you 