Ritababe's Posts
Nairaland Forum › Ritababe's Profile › Ritababe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 339 340 341 342 343 344 345 346 347 (of 356 pages)
Errrhm how una dey my people see as i don miss many page, t thank God for the frontpage tins at least the ministry is still moving and multiplying..... I tuale for you rock even if u don forget me tey tey |
@rock no verse for me oh, i have not be commenting, no b my fault at least ur miss rock go understand as she be year 1 student for private too |
kingphilip: hope u don de put pen for paper ba? Abeg do startchaii see as una don put me for hotsit......abeg i nor go fit start now this is my first year in school and i have to settle down, i even still dey look for apartment to stay and lecturer no want make we rest at all...........8 to 6 everyday plus assignment abi una want make i start am and dey update every weekend? |
Clemzy16: I'm officially back. Let the fun continue. . .guy no blame me oh.. U know i dont even comment like before again, am very busy now i dont want to start it and stop at the middle........i wil start as soon as possible for now study and assignment are my two husbands |
****clears throat**** |
As moses just commot, e just be like fuel don finish for our motor |
How can he say its a free kick, na wa for this atkinson oh |
django1: Mikel's turn over is just too much, I don't like him.e dey e period |
deandavid: yes o, na italy jesus be that oguy forget since ogu the great khali dey there nothing dey happen |
Hmmmmm, the one wey everybody dey hala say pillow don enter so, shey na zinedane im be? |
First don end....i expect keshi to bring in good midfielder for oduamadi and let that midfield be strong eeerrm who have the number of moses, i wan see am in cold ****winks and runs out of thread**** |
Goooooooooooooooooaaaaaaaaaaaaaaaaal scatter my freakking hair |
gooooooooooooaaaaaaallllll tear my fuckiing shirt |
The rock5555: A new thread may make front page again but this wont, also some pple may be discouraged to read this cus its pages plenty.thank you joor, start new thread so that it wil hit frontpage again and we will have new fans......moderators said this one cannot make frontpage again oh |
kingphilip: its already on frontpage now abi na 10times u want make e dena wen e dey page 15 e enta frontpage na......i wan make enta again......plis sir |
****walks in grab a frontsit and start chewing my gum**** i hope u nor dissapoint us |
adegwurulez: flexybrain vs ormorhlewah, write2obi vs ritababe et al, una don turn dis thread to dating site sheybros no vese oh, na becus u nor dey quick update na.... Abi my fellow fans |
For the love of God please let this story hit frontpage again plis..biko https://www.nairaland.com/1402380/preachers-son/147 thanks |
****yawn**** hapi sunday everybody, is an honor reading ur story the rock, i have learn alot of lesson, though its a pity i wont be cuming online for sometime now cus i always come online becus of you. I thank everybody and my fans too daniel chiamaka lekinz kingphilip hacker I LOVE YOU ALL |
The midfield is not working enough, mikel is doing nothing keshi should bring igiebor and remove mikel ****runs out of thread before chelsea fans attack me**** but its the truth |
ritababe: If i were keshi this would be my lineup |
@miss rock my story will comeout when the rock's own end, so na me comment pass abi.....well i don drop small cus of some personal issues, @rock the one u don get miss rock so e be like say THE ROCK'S FIRST SON WIL SOON COMEOUT |
If i were keshi this would be my lineup ............enyeama amb.....ome...oboa....echie ............onazi.....mikel...... .............iheanacho........ Musa..........................moses ............emenike..... like if u support me, at least iheanacho can give the killer pass and mikel can cover for iheanacho defensive error |
na wa for ideye oh, wetin keshi see for am na |
but this match dey boring sha oh.........imagine if its under17 |
Nonso23: I been wan ask you wether you don forget as e dey go!if we score 2 again i wil tear my underwear and post my pic on nairaland |
Goaaaalllll......tear my shirt as usual |
richgang: really Nigeria as a country is really lacking behind, see our stadium very doom, and see the picture quality of dis match very daft,,,,,,,,,,,,see Sweden Portugal match make senseABUJA STADIUM IS BETTER THAT THIS ONE, |
Hackerjay: If i hear...[erm u know say if 'A' husband nor dey around 'B' husband go dey na and beside rock say u go marry, so u don give me red card be that abi.....****make i shift go center make nobody near me oh***** |
The rock5555: Typing... BTW y d guys dey show their pix na, una dey find wivessince u nor wan update them dey entertain us with their handsome brother's pics ****runs out of thread**** |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 339 340 341 342 343 344 345 346 347 (of 356 pages)
God is watching