Robotica's Posts
Nairaland Forum › Robotica's Profile › Robotica's Posts
1 2 (of 2 pages)
I have bought a pathfinder from him on ground at the same location and he been arrange delivery to ph for me immediately Wetin I know for sure, he dey very influential and commanded respect on the lot and within the area. 3,4,5 or 6 dealers fit dey on lot, with anyone as a main owner. Nah so car biz dey. Gaylord for the fact that the young man mentioned to you that he doesn't have a sole office at lease he dey honest to yarn u so, I spoke to him last nite nd askd him wot went wrong he mentioned combination of losses in the past which don drag on and compounded im service delivery. He mentioned u urself gaylord as owing am 150k till date from the ML deal u and am get, as u take take owe am money and nor pay, e fit be say 6 or 9 client don owe am in the past wey come dey militate against am till date. As u take owe and refuse to pay am till date, wetin I'm go do? Who e wan scream to? He wan open thread? "Gaylord pay my money". And I ask am, y u go gree do 2002 ML at 1.8m for person? Wen u nor c ur ml u were quick to run online and open thread. No legal agreements or legal back in place nah also one of im past flaws as im talk, and e be like say he is now doing so, Some people go don crush and crash out wit wetin this man don see, the fact that he is still around says a lot. he for don even tear race sef I like his tenacity and zeal I know nd believe say e will rise again. My people say "notin concern fish wit raincoat" nah d guy begin make pre-order sweet for dis forum Emitte, I hope una resolve any issues in a gentleman way |
I believe you should email or call him since he has askd u to do so. E nor fit carry ur bread waka . Sée am from him view aswell. He fit don loose all the bread wey dey the oyinbo Hand. Haïl am make una resolve am man to man and privately. Just yarn us say una don finish the matter as I know say una go settle eventually. |
pICTURES Pls. they carry VW engines nah? |
Una nor dey see the othercorect side of this, money dey given, money return or car dey delivered, person wey wan thief nor go do such, una know how many people dem dey dupe for this my side? Oyinbo sef don carry my money for container run, make una nor forget all the correct cars wey this 007 dey bring in the past, cos he had issues doesnt make him bad, wen he dey give beta price deliver corect car, nobody talk, bad belle come too much now cos issues dey, why we like to dey run each other down, I'l still contact him when it's time to pre0rder, i still believe in him, make una nor believe say all other nah saints 'okra nor dey grow pass persin wey plant am ' "cold nor dey catch fish under water 007, Well done, i know you will rise, those your car threads dey sweet my belle die, your ingenuinity dey excellent. nah you begin bring excitement, animations and suspense to forum threads before anyone been think am. Your still the best, Come back powerful again, |
@Oboy nah wahh for all of una ohh. Una nor dey see the postive side of this, money dey given, money return or car dey delivered, person wey wan thief nor go do such, una know how many people dem dey dupe for this my side? make una nor forget all the correct cars wey this 007 dey bring in the past, cos he had issues doesnt make him bad, wen he dey give beta price deliver corect car, nobody talk, bad belle come too much now cos issues dey Il still contact him when it's time to pre0rder, i still believe in him, make una nor believe say all other nah saints 'okra nor dey grow pass persin wey plant am ' oga 007, Well done, you will rise, those your car threads dey sweet my belle die, |
@Oboy nah wahh for all of una ohh. Una nor dey see the postive side of this, money dey given, money return or car dey delivered, person wey wan thief nor go do such, una know how many people dem dey dupe for this my side? make una nor forget all the correct cars wey this 007 dey bring in the past, cos he had issues doesnt make him bad, wen he dey give beta price deliver corect car, nobody talk, bad belle come too much now cos issues dey Il still contact him when it's time to pre0rder, i still believe in him, make una nor believe say all other nah saints 'okra nor dey grow pass persin wey plant am ' oga 007, Well done, i know you will rise, those your car threads dey sweet my belle die, |
Oga Sonet, My heart goes out to you and your fellow brethren out the in Japan, We wish you protection and safety. we hope your'e okay. As much as Naija get wahala, God loves us, such catastrophy nor der befall us, 'Cold no dey catch fish under water ooo' STAY WELLA |
Piedpiper:Cool down na make the man de him work, e nor carry your bread run. nor be Feb 21 the thread start? E neva reach one month sef. "Cold nor dey catch fish for under water oh" |
Jonathan should create the Ministry of Gay Affairs and make ATIKU the Honorable Minister. |
![]() |
Must he blow big grammer all the time? Must he throw conjure big grammar all the time? ![]() Does he throw big grammer when talking to Okada driver in NAIJA, |
Cotonou master, Keep up your good work. I sure say you go don get Benin republic citizenship by now. ![]() Pls get me the urgent prices of the below cars. My boss needs it in Pitakwa. *2003 MERC E320 WITH PANORAMIC ROOF AND NAVI *2004 MERC E320 WITH PANORAMIC ROOF AND NAVI *2004/2005 VW TOUREG WITH NAVI *2003 Mercedes Benz ML with Navi *2002 Mercedes Benz ML with Navi |
Huh ![]() |
how much will you pre-order a 2000 Camry? am in need of one |
;d |
Ptc or dami ptc, We know you are reading this thread and are fully aware of this allegation. You are innocent until proven guilty, But your silence, hide and seek games are starting to prove you guilty. Further more, you have resorted to sending Mr Ogunnaike a text to try explain yourself to him and be on his good books. Why not come online and defend yourself, defend yourname and integrity. Lets hear your side of the story, Don't be shy. Mango tree noh dey grow pass person wey plant am. |
GoodJOB Bizbooks, You don gve beta idea for this forum. God go butter ya bread, Agwo emeghi nke o jiri buru agwo, umuaka achiri ya hie nku "If a snake fails to show its venom, little kids will use it in tying firewood" Left to me, the following dealers nah im i fit transact with, with my eyes closed, i fit give them millions, sleep beta sleep for nite. In no particular order: Dantikiki Viperman Emperoh Bizbooks German007 Inspired Fhemmy KunleA No offence, but to me, anybody else nah film trick den be, until den prove themselves worthy of their position. Mak una issue the above with staff badge. . |
Oga just wondering are you a clearing agent, car dealer, importer, middleman or canvasser. |
Both parties should have equal control, There is no superiority. Relationships are give and take. Besides, there is no perfect relationship. |
@Poster. There's nothing wrong with it if you truly are a vuclanizer or a mechanic? ![]() |
George_D:Was thinking the same. ![]() Oga Okhai, We are suspecting you. Can you identify yourself. lol Are you one of the potbellied custom officers that impound car make life harder for these dealers? ![]() |
great job chief. |
bandore:Im interested. That's obviously why Im asking. In the process of selling my car. Can you post pictures?. |
Poster, Kindly correct the topic header. Car is clearly a 2001, judging by the fog lights. "A 2001 is not a 2002 when its a 2001" |
bandore:Car belongs to dizzybizzy, not me ohhh. ![]() |
Yes it's certainly LHD for it to be driven in Nigeria, My original question was if it is factory LHD, or Converted from RHD to LHD. Awaiting your response. |
Congrats on the sucessful arrival. Why don't you post pictures of the Camry?. Is it converted? or factory left hand drive?. Thanks |
1 2 (of 2 pages)



