Jokes Etc › Re: Did I Impreginate Lolabbey? by romsky: 11:35am On Jul 24, 2009 |
wen u become cso, csi, fbi? |
Nairaland General › Re: Longest/funniest Name You've Evr Heard by romsky: 11:33am On Jul 24, 2009 |
[b]oluwa[/b]lo[b]seyi[/b]tan[b]funmi[/b]nitorinanimosenyo |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 11:31am On Jul 24, 2009 |
research proves its filled with the worst dummies so yeah its possible u r there |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by romsky: 11:24am On Jul 24, 2009 |
subaru a mad man believes he is the only one sane u r a butterfly who tinks its a bird so watch it |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 11:14am On Jul 24, 2009 |
Working |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 11:14am On Jul 24, 2009 |
mention it |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 11:12am On Jul 24, 2009 |
na 4 pipul lyk u dem dey do am 4 |
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 11:11am On Jul 24, 2009 |
still sulkin cuz i didnt pick the bills i guezz |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 11:10am On Jul 24, 2009 |
no be me & u go follow talk dat one i still young o jare |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 11:08am On Jul 24, 2009 |
wetin u wan take am do? |
Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by romsky: 11:07am On Jul 24, 2009 |
so she go dash u mark abi but true true u no answer any kweshun 4 sukulu |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 11:04am On Jul 24, 2009 |
edoyansh i no go tu put mouth 4 ya body as i know say u fit disgrace nigeria them pipul pass as rita take do for koko mansion
doyin pipul bin dey talk am b4 but i no gree as i see u now i know say true true gutter water plus yamayama & shit maggot no dey kill craze person
swit ow far with ya runs? more elbow 2 ya grease |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 10:59am On Jul 24, 2009 |
Quietly Uriah Exites Sarahs Terrace
SHOOT |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 10:58am On Jul 24, 2009 |
heard a dna test is to be done to consider if na Segun A, Ohbeejay abi omo baba |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 10:56am On Jul 24, 2009 |
u kids shd stop playing with stones |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 10:56am On Jul 24, 2009 |
na marry one get one free offer |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by romsky: 10:54am On Jul 24, 2009 |
seriously pondering on dat |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 10:54am On Jul 24, 2009 |
ftmonei y u dey ft sms for we |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 10:52am On Jul 24, 2009 |
sharrap u r Basement, Cbase Basement |
Jokes Etc › Re: Lagos Is Not For Destruction by romsky: 10:51am On Jul 24, 2009 |
yels now make efrybody begin go them fillage |
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by romsky: 10:50am On Jul 24, 2009 |
na dat one dey make u cry? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 10:49am On Jul 24, 2009 |
person wey be runnerup to Taribo west |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 10:48am On Jul 24, 2009 |
biutiful & urs? hope u no bedwet ot wet drim o |
Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by romsky: 10:46am On Jul 24, 2009 |
sure say na back seat wey no get legs u dey use so tisha no go fit see u |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by romsky: 10:43am On Jul 24, 2009 |
indecision u mean |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by romsky: 10:42am On Jul 24, 2009 |
person wey no dey see if rain no fall |
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by romsky: 10:38am On Jul 24, 2009 |
only say we get am 4 archive
syl na so u dey do bah |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 10:37am On Jul 24, 2009 |
na thrills & boom u go see i no even dey watch am |
Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by romsky: 10:32am On Jul 24, 2009 |
ask ya tisha 4 sukulu |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 10:30am On Jul 24, 2009 |
my name is Bond, James Bond  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 10:26am On Jul 24, 2009 |
so if i carry una go Koko mansion na so un ago disgrace me pass Rita with koko talk |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 10:15am On Jul 24, 2009 |
no moind d terminator wannabe |