₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,623 members, 8,512,811 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 03:41 AM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: House For Sale by romsky: 4:53pm On Jul 22, 2009
welkom to jokes but dat one na error in posting
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 4:48pm On Jul 22, 2009
well baxi is also my close pal on YIM & has not been to nld in a long tym cheesy grin cool
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 4:48pm On Jul 22, 2009
Didnt u just bid me farewell in jokes, lysaa?
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 4:43pm On Jul 22, 2009
lysaa stand by me on this embarassed

roki so u wan die of envy wen we dey do e-luv with poems & kisses early in the morning & evenings, so sorry i broke ur heart cool
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:40pm On Jul 22, 2009
i no even sabi d place but i hia say na there u dey sell amala 4 evening
Jokes Etc › Re: Wetin Go Make Naija People Happy Dieeeeeee! by romsky: 4:39pm On Jul 22, 2009
is dat y u opened ya tit that give kids nytmare
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 4:38pm On Jul 22, 2009
roki kola was only a pal & i neva took him cuz u never spoke out about ur desires

lysaa oya begin to dey waka go
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:37pm On Jul 22, 2009
ibadan
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:36pm On Jul 22, 2009
thats 1 & i go still check d no of farewell u go leave
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 4:33pm On Jul 22, 2009
roki i neva told u my sex, & answer a kweshun with another plus begin with last word made u believe in the sex of ur choice

lysaa u try pass trial
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:31pm On Jul 22, 2009
ble kip on checking thru d peep hole 4 safety cuz chairs go still fly pass heads o

jeo na ogbono i bin chop
Jokes Etc › Re: House For Sale by romsky: 4:29pm On Jul 22, 2009
Junejuly u self dey look 4 house?
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:27pm On Jul 22, 2009
jeo we dont want u to rot in hell or scream our names 4 water/guguru
Jokes Etc › Re: House For Sale by romsky: 4:25pm On Jul 22, 2009
d poor boi too get ring worm 4 head

dani no go move am to properties now o
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 4:22pm On Jul 22, 2009
they just flew to the court yard
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:22pm On Jul 22, 2009
wait o na d credit garri wey u soak since sunday u still dey drink small small
Jokes Etc › Re: Wetin Go Make Naija People Happy Dieeeeeee! by romsky: 4:18pm On Jul 22, 2009
Actually its to serve Nigeria is not by force
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:16pm On Jul 22, 2009
wen be say na only watch night service he dey go church to drop offering & read psalms
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 4:15pm On Jul 22, 2009
xpecially his stuttering & snorting
Jokes Etc › Re: The Problems Of English Language by romsky: 4:14pm On Jul 22, 2009
pity d blind bat a little
Jokes Etc › Re: Michael Jackson Jokes :-) The Ultimate Edition! - Sick Warning!!!! by romsky: 4:13pm On Jul 22, 2009
from replies here d little sense u av ought to xplain wat pipul will say about u once u die

u'll be remembered as being a nuisance & an accuser of the brethren dat has no conscience
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:09pm On Jul 22, 2009
Thou shall not call the Name of the Lord God in vain
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:08pm On Jul 22, 2009
& wat parts r those stains majorly located if i may ask
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 4:05pm On Jul 22, 2009
jeo na one of dem 9ija - delta clans
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:01pm On Jul 22, 2009
person wey u go tell to divert enter brt lane
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:00pm On Jul 22, 2009
u don see plenty 4 b dat
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by romsky: 3:48pm On Jul 22, 2009
consultant in da house
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 3:44pm On Jul 22, 2009
ben make sure say u no run o
but lysaa u self harsh haba
Jokes Etc › Re: Sisters Of Mercy by romsky: 3:42pm On Jul 22, 2009
see as ble take answer phone call
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 3:42pm On Jul 22, 2009
rokiatu:
do you have a problem with that? angry angry angry
dat ya hard face still dey disturb u
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 3:36pm On Jul 22, 2009
dem two go need to gulp 2 drums of water after that loud xchange in front of kids oh
Jokes Etc › Re: Just Do Something Religious by romsky: 3:33pm On Jul 22, 2009
chasing da wind?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 821 pages)