Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 3:26pm On Jun 19, 2009 |
Really Enjoy Ladies And Xmas
SHAPE |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 3:16pm On Jun 19, 2009 |
Do i av to know? |
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 3:15pm On Jun 19, 2009 |
my pleasure miss typist |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 3:12pm On Jun 19, 2009 |
oko iyawo |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 3:09pm On Jun 19, 2009 |
na u only u fit sabi wia shoe dey pinch u |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 1:48pm On Jun 19, 2009 |
spam lady |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 1:47pm On Jun 19, 2009 |
Gurgling |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by romsky: 1:46pm On Jun 19, 2009 |
|
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:45pm On Jun 19, 2009 |
which kain wahala u wan put me so na wetin i talk b dat & who tell u say i be barbie? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 1:41pm On Jun 19, 2009 |
y is swit D uncomfortable? |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by romsky: 1:27pm On Jun 19, 2009 |
taxi so u don dey enjoy am |
Jokes Etc › Re: The Village Girl by romsky: 1:26pm On Jun 19, 2009 |
u dey peep pipul 4 bafrum |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 1:24pm On Jun 19, 2009 |
INK u didnt av d spirit of sportmanship |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:24pm On Jun 19, 2009 |
livin d ogini lyf? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 1:22pm On Jun 19, 2009 |
swit D do u want to be a transgendered lyk moi? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 1:21pm On Jun 19, 2009 |
na small ben10 with femo so? wonders no go gree end 4 hia o |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 1:16pm On Jun 19, 2009 |
INK wat u r talking about o |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 1:15pm On Jun 19, 2009 |
u r due for a bath |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:15pm On Jun 19, 2009 |
quickly packed all my torned & needle + thread repaired pants to hide cus me no sabi shout ole wen sun don comot |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by romsky: 1:13pm On Jun 19, 2009 |
shoe wey sabi praise God wella |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 1:12pm On Jun 19, 2009 |
is dat biscuit really 4 me or r u aving it for tea time yaself? 
swit D wetin dey shame abi na vex u about ya sex? |
Forum Games › Re: Continue the story ... by romsky: 1:08pm On Jun 19, 2009 |
and lifted her lips up for a consoling kiss |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by romsky(op): 1:07pm On Jun 19, 2009 |
so u can nimble on her abi |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 1:04pm On Jun 19, 2009 |
Swit D r u angry? now y not just align yaself with one sex? hope u r not taking all theses tyns serious sha?
Abeg who fit loan me biscuit? |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 1:04pm On Jun 19, 2009 |
& tiny peepee |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:58pm On Jun 19, 2009 |
upon all d shakara wey dat girl dey throway efrywia she still dey carry person tyn |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by romsky: 12:57pm On Jun 19, 2009 |
wen dem no invite him |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 12:54pm On Jun 19, 2009 |
did swit D see dat? |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 12:53pm On Jun 19, 2009 |
na so u complete am yaself |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 12:48pm On Jun 19, 2009 |
INK u deceived my baby |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 12:47pm On Jun 19, 2009 |
no na d one wey dey sabo |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 12:46pm On Jun 19, 2009 |
Take All Time Obedient Olivia TEACH |