Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by romsky: 3:46pm On May 27, 2009 |
ya mama neva return from husband marketing |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 3:45pm On May 27, 2009 |
so u want us to kip quiet just bcus u r a mute omo lost |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 3:44pm On May 27, 2009 |
na dani aka troublemaker alias tatafo |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 3:43pm On May 27, 2009 |
u mean say ya mama dey friend maradona join d boiz |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 3:43pm On May 27, 2009 |
tyty since u be d iyawo e b lyk say na u b d husband snatcher no 1da ya bloot hot |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 3:41pm On May 27, 2009 |
add samuel l. jackson's bomb d moda fuckers from rules of engagement o jare so dem no go fit clone am |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 3:38pm On May 27, 2009 |
wen b say he no go wash dirty cutleries & plate until e don xpire |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 3:37pm On May 27, 2009 |
wow benji sabi fire oyinbo o  |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day To Romade And Cos by romsky: 3:36pm On May 27, 2009 |
e fit be say u be abiku |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 3:34pm On May 27, 2009 |
i remain humble to u tatafo ceo |
Jokes Etc › Re: Don't Write On This Wall. Landlord by romsky: 3:34pm On May 27, 2009 |
efryone freeze - house police |
Jokes Etc › Re: 1980's Love Letter by romsky: 3:32pm On May 27, 2009 |
no 4get say ya mama na d imaginary madam but actually d cook |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 3:31pm On May 27, 2009 |
continue talkin to the flies in ya room |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 3:30pm On May 27, 2009 |
& he no go even return am fast borrow borrow make me fyn lyk him |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day To Romade And Cos by romsky: 3:27pm On May 27, 2009 |
real wah o 4 all dis pikins |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 3:24pm On May 27, 2009 |
evangelist ben |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 3:23pm On May 27, 2009 |
fanx durlyn |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 3:18pm On May 27, 2009 |
Ben20001: I don't even care about haterz like dani and the rest. . .my rommie's ruff is ok  if only he will stop playing international leagues  but the international na just cotonou, ghana etc shamykali: teacher: if the past tence of steal is stole and the past tense of speak is spoke, what is the past tense of seal
tyty: sole
teacher: what? what of s[b]neek[/b]
tyty: snoke
lmao. 
benji its now tyty, typo error |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 3:02pm On May 27, 2009 |
i ruff my benji 4 mush |
Jokes Etc › Re: 1980's Love Letter by romsky: 2:49pm On May 27, 2009 |
person wey neva wipe shit from him yansh |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 2:20pm On May 27, 2009 |
yea oh |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day To Romade And Cos by romsky: 2:19pm On May 27, 2009 |
sweetliet: i want to wish happy children's day to my younger once:
romade
kelewa
dani1luv
lola
alimoto
ben
clumsy
and all my well wishers
i want them all a pleasant celebration and many more years of happy being childrensess y my name dey always come as no1 wen una dey call olodos & now pikins |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 2:16pm On May 27, 2009 |
yes but y she come put me for number 1 |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 2:15pm On May 27, 2009 |
basically a bamboo bed, leaves as carpet, washing basin & bathin bucket plus a 3rd hand barber chair wat else do u tink |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 1:53pm On May 27, 2009 |
na wah o |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:26pm On May 27, 2009 |
nope |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 1:21pm On May 27, 2009 |
lola d husband snatcher |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 1:20pm On May 27, 2009 |
no as d cooker |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 1:19pm On May 27, 2009 |
e be lyk say ya head needs a hole |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 12:55pm On May 27, 2009 |
her yeye son no dey useful b dat |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 12:54pm On May 27, 2009 |
d suegbe no go see am wat av i got to do with double i.d wen i no get qualms with pipul only God knows ow many names u dey use to fool yaself |
Jokes Etc › Re: In the 'molue' by romsky: 12:50pm On May 27, 2009 |
hmmmm |