Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:56pm On May 26, 2009 |
i wan piss self
come una still neva get light 4 ya area bah cus dis one wey u dey slip 4 office abi dem dey kip u awake tu much now? |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 4:55pm On May 26, 2009 |
john wayne |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 4:55pm On May 26, 2009 |
stand at ease  |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 4:54pm On May 26, 2009 |
d canal na him nearest spot now |
Jokes Etc › Re: Young Boy In Court For Rape by romsky: 4:52pm On May 26, 2009 |
u no sabi gud bargain jare, fake negotiator |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:51pm On May 26, 2009 |
do u call efrytyn u av bin typing inglish omo sonu
lola i dey gbadun ya tongue jare |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 4:49pm On May 26, 2009 |
na u swine cold dey near |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:43pm On May 26, 2009 |
steven wonder |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 4:39pm On May 26, 2009 |
yea though tinier |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 4:38pm On May 26, 2009 |
see forming lyk say she sabi answer query b4 |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 4:38pm On May 26, 2009 |
lola shoulder high, head up |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:36pm On May 26, 2009 |
fanx |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:35pm On May 26, 2009 |
dont tell me its dat amoeba shaped head guy, omo u get bad taste |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:34pm On May 26, 2009 |
inxperienced liar |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 4:30pm On May 26, 2009 |
i downloaded the tyns o as per say all work & no play go do me bad  |
Jokes Etc › Re: Young Boy In Court For Rape by romsky: 4:29pm On May 26, 2009 |
see charge & bail lawyer |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 4:28pm On May 26, 2009 |
i wan tap mutants dem IQ |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:27pm On May 26, 2009 |
rememba wat dey say about empty barrels? |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 4:26pm On May 26, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:24pm On May 26, 2009 |
even if he performs ablution 4 xpress we no send am |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:23pm On May 26, 2009 |
1 eye lola |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 4:19pm On May 26, 2009 |
i just watch x-men origin, now watching fast & furious 4 |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 4:18pm On May 26, 2009 |
i no even send am |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:15pm On May 26, 2009 |
benji sell d keyboard & buy d solution |
Jokes Etc › Re: disease: Illiteracy by romsky: 4:12pm On May 26, 2009 |
ya son wey neva baff since infancy |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 4:09pm On May 26, 2009 |
make he climb d stair first |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:05pm On May 26, 2009 |
no brt lane |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 4:05pm On May 26, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: The Prison(toto) And The Prisoner(koboko) by romsky: 3:59pm On May 26, 2009 |
dat girl tu dey misyarn with her foul mouth |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 3:59pm On May 26, 2009 |
tse fly |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 3:56pm On May 26, 2009 |
small |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 3:55pm On May 26, 2009 |
wetin dat atole wan paste for fb? |