Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 12:44pm On May 05, 2009 |
meself no know wetin dey dia abi u fit read am out? |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 12:43pm On May 05, 2009 |
ow pikins, aboros & u go chop without licking plate 2 belleful |
|
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 12:34pm On May 05, 2009 |
na una be jack of all trade |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:34pm On May 05, 2009 |
i no see ya own praise so nuttin 4 u |
Jokes Etc › Re: What Happens If You Skip Your Mad Pills by romsky: 12:33pm On May 05, 2009 |
u tink say efrywia na lagos abi ya fillage |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 12:32pm On May 05, 2009 |
tell lola well cus na she get am |
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by romsky: 12:31pm On May 05, 2009 |
i no dey tink cus God dey ma syd |
|
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 12:29pm On May 05, 2009 |
[size=5pt]dat one wey dey lie down 4 sick bed 300 days & only healthy for 65 days[/size] |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 12:26pm On May 05, 2009 |
she go don hia xcept if she 4get her hearing aid 4 house |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:25pm On May 05, 2009 |
lai lai enta ya own cus u no dey eva gree pay ya gate fee |
Jokes Etc › Re: And Now This by romsky: 12:24pm On May 05, 2009 |
if only u see as him shoe dey praise God self u go buy am okrika shoe kia kia |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 12:19pm On May 05, 2009 |
oju kokoro dey blind person |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 12:18pm On May 05, 2009 |
chei call nafdac, efcc, eic, ccc, sss, aic, app, opc, pdp, anpp, ac security kia kia |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 12:17pm On May 05, 2009 |
Lola Bbee na my aburo o |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 12:15pm On May 05, 2009 |
errorful lola |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:15pm On May 05, 2009 |
same 2 u |
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by romsky: 12:08pm On May 05, 2009 |
i still dey wait for d summary self |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:04pm On May 05, 2009 |
hmmm but there was neva a tym i had no kobo, dime or penny self |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 12:03pm On May 05, 2009 |
una neva reach wetin my energy dey do |
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by romsky: 12:01pm On May 05, 2009 |
wow & i tot it was a reality OMG  |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:59am On May 05, 2009 |
lola help me check weda her bosom still get nafdac number b4 i apply |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:58am On May 05, 2009 |
sorry babe no tym 4 luv cus i neva collect salary |
|
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by romsky: 11:55am On May 05, 2009 |
i am a ghost buster |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:54am On May 05, 2009 |
head wey pop no dey eva comot from |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 11:53am On May 05, 2009 |
lyk say una 2 get stamina 4 dat kain tyn |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 11:50am On May 05, 2009 |
dani dey maternity leave una no dey hia |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:46am On May 05, 2009 |
no wonder dem no gree make u class captain or rep thru out skul |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:35am On May 05, 2009 |
chei see as dem dey praise me oya make una take dis shinning 1naira coin to buy guguru & epa |