Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 4:33pm On May 06, 2009 |
syn u neva hia say eavesdroppers no dey hia anytyn gud about demselves lola i get u jare sho wa pa |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 4:31pm On May 06, 2009 |
little benji |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 4:30pm On May 06, 2009 |
syl dis ya crying pattern no get part 2 |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:30pm On May 06, 2009 |
make we push am enter canal bah |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 4:28pm On May 06, 2009 |
benji & syl delete jare who dey call pikin lyk u lola o jare cold dey catch me small  |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 4:24pm On May 06, 2009 |
d tit wey he comot still dey bother am |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:23pm On May 06, 2009 |
dat one self |
|
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 4:21pm On May 06, 2009 |
i miss u too lola  tyty & benji  |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:15pm On May 06, 2009 |
even u benji  u just dey flirt about 4 hia & fb |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:14pm On May 06, 2009 |
say Arsenal loose no min say i no chop dinner just open yansh 2day & see if barca no go penetrate |
|
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 4:12pm On May 06, 2009 |
lie say u neva miss me today  |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:11pm On May 06, 2009 |
i no see any missal message |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 4:10pm On May 06, 2009 |
mouth dey pain u |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:09pm On May 06, 2009 |
we dey semi-final |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 4:08pm On May 06, 2009 |
lola i dey kampe ble since d missing a letter got tagged We R All Eductated! |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:07pm On May 06, 2009 |
delete jor u wey no notice say i no dey on line |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 4:06pm On May 06, 2009 |
dani boi |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:05pm On May 06, 2009 |
olodo |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:04pm On May 06, 2009 |
10% of wat ails u |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 4:03pm On May 06, 2009 |
tyty d public wey u go self na to chop & play u dey go for |
|
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 4:01pm On May 06, 2009 |
benji shut up & delete |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:01pm On May 06, 2009 |
make d elders self respect demselves abi respect no dey reciprocal again? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:59pm On May 06, 2009 |
ko |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 3:59pm On May 06, 2009 |
lola na wah 4 u |
|
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 3:56pm On May 06, 2009 |
see as tyty just dey blow lie North-East-West-South |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 3:55pm On May 06, 2009 |
real wah |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 3:54pm On May 06, 2009 |
tyty u shame me no be small |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 3:44pm On May 06, 2009 |
small pikin wey sabi wetin papa dey do bah ? |