₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,798 members, 8,513,735 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 12:42 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 348 349 350 351 352 353 354 355 356 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:16am On May 08, 2009
ehen na so una dey lie about on [b]k[/b]rustin
Jokes Etc › Re: Where Were You Born? by romsky: 11:15am On May 08, 2009
ble its yaba left & not ryt
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 10:25am On May 08, 2009
2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother.

4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest.

7. One good turn, na correct power steering be that.

10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane.

12. All work & no play, Na Banker be dat.


my favorites
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 10:17am On May 08, 2009
see hustling xpert above & below moi
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 5:28pm On May 07, 2009
ya head no complete
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 5:27pm On May 07, 2009
real one self
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 5:25pm On May 07, 2009
i suspect syl
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 5:23pm On May 07, 2009
use ya tipper clear am o jare
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 5:22pm On May 07, 2009
lolabbey,lolabbey,lolabbey,lolabbey,
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 5:21pm On May 07, 2009
i wan chop ya akara first
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 5:10pm On May 07, 2009
wicked mama
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 5:08pm On May 07, 2009
little benji
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by romsky: 5:06pm On May 07, 2009
y u dey call me silifa?
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 5:02pm On May 07, 2009
liar
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:39pm On May 07, 2009
as e take affect una wey get face lyk rotten egusi i no know
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 4:39pm On May 07, 2009
wetin u sabi without translation
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 4:36pm On May 07, 2009
who no go fear dat ur 3 layers style of tit
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:31pm On May 07, 2009
dis pikins no dey rest
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by romsky: 4:24pm On May 07, 2009
i no go pity ur end product afta kerewa hammer ya head
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 8:56am On May 07, 2009
y cry foul just becos barca disappointed una fit win man u wey disgrace una last season
abeggy make we hia word o jare blame Anelka & Drogba
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 4:38pm On May 06, 2009
benji so be it
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 4:38pm On May 06, 2009
i fit give u ABC ticket to Jos nah abi u follow trailer self
benji ori e 4ka sibe
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:36pm On May 06, 2009
e no easy o jare
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 4:35pm On May 06, 2009
bia bia wey be dolly hair wey we plaster 4 ya face
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 4:34pm On May 06, 2009
lola Jos far reach Texas?

benji & syl una be aprokos

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 348 349 350 351 352 353 354 355 356 (of 821 pages)