Jokes Etc › Re: Just A Thumb by romsky: 12:01pm On Apr 30, 2009 |
hmm una luv dey contaminated |
|
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:58am On Apr 30, 2009 |
atunrase estate |
Jokes Etc › Re: Oh My! by romsky: 11:46am On Apr 30, 2009 |
foul! |
Jokes Etc › Re: Just A Thumb by romsky: 11:44am On Apr 30, 2009 |
no tell me say u no be Arsenal again |
Jokes Etc › Re: Biker: by romsky: 11:44am On Apr 30, 2009 |
now u know wetin i bin dey talk
i miss spencer & my clumsy  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:42am On Apr 30, 2009 |
fashola took away my store wey dey railway lola eloped with dani tey tey see deportee wey dey find partner |
Jokes Etc › Re: Who Is A Liar, He Or She? by romsky: 11:40am On Apr 30, 2009 |
@post lola is a liar i no say u o ehen tufe lola don born pikin & claims welfare from 9 diffrent bois if na lie ask my luv clumsy errm basement will lie cus he is one of d bois she no even see man follow |
Jokes Etc › Re: Who Is A Liar, He Or She? by romsky: 11:37am On Apr 30, 2009 |
fanx my boi |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:37am On Apr 30, 2009 |
person wey don enta 3rd train for oshodi |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by romsky: 11:35am On Apr 30, 2009 |
ur tatafo no get part 2 at all |
|
Jokes Etc › Re: Party by romsky: 11:33am On Apr 30, 2009 |
as fyn as a sly fox can be cant beat dat enqual long shape |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:33am On Apr 30, 2009 |
stop lieing u bribed gabriel & jumped d white gate & pinkette fence  abi dem deport u |
Jokes Etc › Re: Mr 419 ! by romsky: 11:31am On Apr 30, 2009 |
dats is absolutely unbrilliantly wrong pulis call a spade a spade |
Jokes Etc › Re: Who Is A Liar, He Or She? by romsky: 11:30am On Apr 30, 2009 |
wen u self wia anoda boi ring 4 hand |
Jokes Etc › Re: Just A Thumb by romsky: 11:29am On Apr 30, 2009 |
na true now got no reason to front ontop deception |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 11:28am On Apr 30, 2009 |
try ya luck |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:28am On Apr 30, 2009 |
ur words short so tey error self enta |
Jokes Etc › Re: Party by romsky: 11:27am On Apr 30, 2009 |
from ur biodata we can see u av a humpty dumpty head & a lion waist omo dat can only qualify u as runner up to OBY |
Jokes Etc › Re: Oh My! by romsky: 11:25am On Apr 30, 2009 |
little |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 11:24am On Apr 30, 2009 |
den remerix it |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:23am On Apr 30, 2009 |
lola pour sand for this guy make we know weda na him ghost |
Jokes Etc › Re: Who Is A Liar, He Or She? by romsky: 11:22am On Apr 30, 2009 |
na 0.001mb |
Jokes Etc › Re: Mr 419 ! by romsky: 11:21am On Apr 30, 2009 |
oh basement is back |
Jokes Etc › Re: Biker: by romsky: 11:20am On Apr 30, 2009 |
u fit try am now & see ow body go pinch u wen d deduction sms enta |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:17am On Apr 30, 2009 |
i no blieve say u self sabi do e-lieing |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:16am On Apr 30, 2009 |
omoge wey no get pimples 4 face na ya syd i dey o |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 11:15am On Apr 30, 2009 |
c road side vulga fronting |
Jokes Etc › Re: Biker: by romsky: 11:12am On Apr 30, 2009 |
network na wowo fanx but na money kill am |
Jokes Etc › Re: Party by romsky: 11:07am On Apr 30, 2009 |
& wowo face self |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 11:06am On Apr 30, 2009 |
she neva start u wan follow her |