Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 2:17pm On Apr 28, 2009 |
okay i don add u with suggestions |
Jokes Etc › Re: Am Looking For Mad People To Employ by romsky: 2:17pm On Apr 28, 2009 |
dis sun fit blind o  |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 2:09pm On Apr 28, 2009 |
see as my clumsy dey run comot |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 2:08pm On Apr 28, 2009 |
give me 25 gud reasons y i shd |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by romsky: 2:07pm On Apr 28, 2009 |
go siddon jare uncooked 2 minute boi |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 2:07pm On Apr 28, 2009 |
Baba in heaven av mercy on him wetin come be my age now |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 2:06pm On Apr 28, 2009 |
saw it im my drim last nyt since u claim its urs y is it in my babes fone |
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by romsky: 2:04pm On Apr 28, 2009 |
heavenly body |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by romsky: 2:03pm On Apr 28, 2009 |
benji u r so wrong just shows she saved 4 d future with asking much of the cheat she married |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 2:02pm On Apr 28, 2009 |
awww poor benjy was left out of paales distribution |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 2:01pm On Apr 28, 2009 |
wat av i done again?  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 1:59pm On Apr 28, 2009 |
u self repent & pray 4 ya enemies |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 1:59pm On Apr 28, 2009 |
its so flat a horse once complained of being bounced upon witout a saddle wen we went to the beach |
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by romsky: 1:56pm On Apr 28, 2009 |
lola sabrina clumz e no dey funny at all |
Jokes Etc › Re: Am Looking For Mad People To Employ by romsky: 1:56pm On Apr 28, 2009 |
no be she help u pass u waec the 9th time u sat 4 it dont be ungreatful |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 1:52pm On Apr 28, 2009 |
take him along wen u go 4 ur weekly deliverance service |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:51pm On Apr 28, 2009 |
Ben Mcfid na u tish her |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:50pm On Apr 28, 2009 |
i av to re-write my will then |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 1:47pm On Apr 28, 2009 |
my clumsy common tooth pick u no dey buy ow come na u dey borrow efrybody money & boxers |
Jokes Etc › Re: Year 3000 In Pictures by romsky: 1:46pm On Apr 28, 2009 |
u wan carry dis error to 3000 abi |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:45pm On Apr 28, 2009 |
no igala + idoma |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 1:44pm On Apr 28, 2009 |
the nose fit act as oxygen gas |
Jokes Etc › Re: Oh My! by romsky: 1:43pm On Apr 28, 2009 |
means clumsy & lola na same person tank gudness my name don free |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by romsky: 1:42pm On Apr 28, 2009 |
see as u lie so tey error dey follow u |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 1:41pm On Apr 28, 2009 |
u still dey owe phcn na wah o |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:40pm On Apr 28, 2009 |
benjy neva use shavin stick b4 so make una no make am take his first bottle of odeku |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 1:40pm On Apr 28, 2009 |
soul & body. |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 1:37pm On Apr 28, 2009 |
allow OBJ hia dat one |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:37pm On Apr 28, 2009 |
OMG u care so much |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 1:34pm On Apr 28, 2009 |
tyty don dey follow lola & clumsy 4 yansh o  |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 1:32pm On Apr 28, 2009 |
na part time job |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 1:29pm On Apr 28, 2009 |
bite wey him bite since primary no get number |