Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by romsky: 11:57am On Apr 27, 2009 |
cames backs i is those principles of awa schollings |
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by romsky: 11:55am On Apr 27, 2009 |
kerewa i didnt know it was dat bad o |
Jokes Etc › Re: The Boy, The Frog And The Milkman! by romsky: 11:54am On Apr 27, 2009 |
ok i will repent now now
y dont we just plaster her lips after removing her tongue at least dat one no tu bad |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by romsky: 11:53am On Apr 27, 2009 |
so long my clumsy trustd mr i nor send all of una  |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:52am On Apr 27, 2009 |
gud cos i heard u self enta eyo cloth but fall durin parade |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:51am On Apr 27, 2009 |
chei go wash ya face b4 taking d pap o jare |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 11:50am On Apr 27, 2009 |
i no wish u dat kain tyn o |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:50am On Apr 27, 2009 |
bliss i refuse to talk to u |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by romsky: 11:49am On Apr 27, 2009 |
safe journey i will ensure to kip my legs crossed, & remain faithful |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 11:48am On Apr 27, 2009 |
y dont u take a bottle of 7up b4 concluding |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 11:47am On Apr 27, 2009 |
which of una copy d other?clemcykul: even the skinny leg dey vibrate[b] ;d[/b] poor chikito Lolabbey: :d |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 11:44am On Apr 27, 2009 |
or as a frying pan |
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by romsky: 11:44am On Apr 27, 2009 |
clemcykul: *throws stones at everyone present in the thread* romade: fanx say i wear my carash element  clemcykul: watch's gleefully as romade decieve's hers self with calabash, fires more stone*****
hi dear *kisses* i nid a sharon stone or cynthia gibb to carry on |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by romsky: 11:41am On Apr 27, 2009 |
syl pls confirm if clumsy has gotten d prescribed dosage for today |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:40am On Apr 27, 2009 |
since no other date or venue is being suggested i take it we all go 4 Studios may 29th, 10am at the white house Ikeja? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:37am On Apr 27, 2009 |
full stop |
Jokes Etc › Re: Just A Thumb by romsky: 11:37am On Apr 27, 2009 |
my clumsy wey no fit chop fish bone cos of d incomplete tit |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by romsky: 11:36am On Apr 27, 2009 |
if no b say i 4got my artificial tit for aus i 4 laff u till 2morrow  |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 11:35am On Apr 27, 2009 |
dats d only option |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:34am On Apr 27, 2009 |
it must hold but clumsy wey no lyk party is xcluded |
Jokes Etc › Re: Just A Thumb by romsky: 11:31am On Apr 27, 2009 |
u no get respect abi i resemble ya mate 4 sand sand play  |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by romsky: 11:30am On Apr 27, 2009 |
d 2 above me dare not use emoticons if na lie try am make we see |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 11:28am On Apr 27, 2009 |
ifeleke u r bald |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:27am On Apr 27, 2009 |
lola neva wake complete |
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by romsky: 11:25am On Apr 27, 2009 |
fanx say i wear my carash element  |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:24am On Apr 27, 2009 |
den ur condition must be more crucial dan i tot ow u dey sweetie |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:23am On Apr 27, 2009 |
lola no 1da ya yansh no get weight again |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:22am On Apr 27, 2009 |
Ajepaks confess who spell d name 4 u abi u goggle am |
Jokes Etc › Re: Mr 419 ! by romsky: 11:21am On Apr 27, 2009 |
dani e be lyk say all ya bolt don worn out lola mo wa pa d girl don vex say i no call o |
Jokes Etc › Re: Just A Thumb by romsky: 11:19am On Apr 27, 2009 |
oju igo u dey see me so? |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 11:18am On Apr 27, 2009 |
with a diffrence |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:17am On Apr 27, 2009 |
lyk say u no sabi y dem dey use bunk |