₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,814 members, 8,513,818 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:07 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 419 420 421 422 423 424 425 426 427 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by romsky: 4:34pm On Apr 14, 2009
mouth dey pain u
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:34pm On Apr 14, 2009
na u sabi dat one o
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:27pm On Apr 14, 2009
rememba say jail dey
Jokes Etc › Re: The Boy, The Frog And The Milkman! by romsky: 4:26pm On Apr 14, 2009
no na d one wey born d one wey born dat one wey u mention
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:24pm On Apr 14, 2009
real wah
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 4:23pm On Apr 14, 2009
borrow borrow
Jokes Etc › Re: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by romsky: 4:21pm On Apr 14, 2009
u beta crush it under ya feet
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 4:21pm On Apr 14, 2009
abeg take am easy wen u dey drop d hammer
Jokes Etc › Re: Wanna Hear A Dirty Joke? by romsky: 4:18pm On Apr 14, 2009
as u don help am scratch d abuna plenty tyms
Jokes Etc › Re: The American Researcher And The Nigerian Immigration Officer by romsky: 4:16pm On Apr 14, 2009
dat immigration offisa go be okoroboi
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 4:13pm On Apr 14, 2009
which is y u usually av a hangover
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:11pm On Apr 14, 2009
na small distance diffrence cus dem confusion
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 4:07pm On Apr 14, 2009
we go carry am go cele or mfm so he no go disturb our party
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:02pm On Apr 14, 2009
yea i knew he got his miracle after d easter fiesta at kuramo beach
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 3:59pm On Apr 14, 2009
OMG benjy can speak, gosh u must b d mc 4 awa parti
sumborry shout halleluyah
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:58pm On Apr 14, 2009
Syl i bin know say 1 day u go make me proud
Jokes Etc › Re: In Love With Romade? by romsky: 3:57pm On Apr 14, 2009
no tel me say ur drop make i drop motor don knock engine again?
Jokes Etc › Re: In Love With Romade? by romsky: 3:55pm On Apr 14, 2009
romade:
wetin little benjy dey feel lyk now

omo iya banke oya jare
which one u want d little abi d benjy?
Jokes Etc › Re: Oh My! by romsky: 3:53pm On Apr 14, 2009
amen
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 3:51pm On Apr 14, 2009
indian film self no plenty lyk dat
Jokes Etc › Re: In Love With Romade? by romsky: 3:51pm On Apr 14, 2009
wetin little benjy dey feel lyk now

omo iya banke oya jare
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:50pm On Apr 14, 2009
wrong i'm kloza dan his hatbit
Jokes Etc › Re: Let's Start With This by romsky: 3:49pm On Apr 14, 2009
u tu dey flirt o jare



xstar it more lyk
mon lo si iddo
mo wo moto iddo
mo de iddo
mo ra dodo ni iddo
mo je dodo ni iddo
mo wa fi owo dodo pa omo ni dodo ni idodo
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 3:46pm On Apr 14, 2009
myko ya pronouns no get part 2
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:44pm On Apr 14, 2009
person wey no get solution 4 common 2 tyms table
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:43pm On Apr 14, 2009
i dey kampe as God want make we be
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:37pm On Apr 14, 2009
dat na him primary assignment
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 3:35pm On Apr 14, 2009
den use fair hand & face cream
Jokes Etc › Re: In Love With Romade? by romsky: 3:32pm On Apr 14, 2009
wait lets walk out 2geda
Jokes Etc › Re: Michael Jackson's Date At The O2 Uk by romsky: 3:32pm On Apr 14, 2009
but na d first shy okoro boi wey me go see sha
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:24pm On Apr 14, 2009
y u self dey luk d face?
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:23pm On Apr 14, 2009
dani no tell me na now u just dey see wetin dat romade dey do?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 419 420 421 422 423 424 425 426 427 (of 821 pages)