Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:04pm On Apr 15, 2009 |
just ur  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 4:00pm On Apr 15, 2009 |
u don check ya jamb result on line? |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 3:42pm On Apr 15, 2009 |
yea u dey sexy in reverse |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 12:14pm On Apr 15, 2009 |
God dey |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:12pm On Apr 15, 2009 |
u call dat tyn xtra large pwerson wey be say Bleep no dey gree sty 4 him waist |
Jokes Etc › Re: Aeroplane Anxiety! by romsky: 12:10pm On Apr 15, 2009 |
she even dey tu old to give u a date |
Jokes Etc › Re: Leave Letters by romsky: 12:09pm On Apr 15, 2009 |
hummer |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:55am On Apr 15, 2009 |
me no even dey give am faze |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:55am On Apr 15, 2009 |
he tu dey stingy even to himself |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:53am On Apr 15, 2009 |
comot dat mirror from ya faze first & declare ya possessions |
Jokes Etc › Re: Leave Letters by romsky: 11:50am On Apr 15, 2009 |
i prefer pako ijebu, orin ata tu dey hot |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:47am On Apr 15, 2009 |
but outdated dressing is not allowed abi d party resemble 60's reunion 4 ya face |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:46am On Apr 15, 2009 |
4 d first tym person chop him food as he dey chop others own |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 11:42am On Apr 15, 2009 |
he get many eyes 4 body |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:38am On Apr 15, 2009 |
wen b say na ovasize dem go dey buy, so dem no go quick buy anoda one |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:37am On Apr 15, 2009 |
na u fit confirm dat one o |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 11:35am On Apr 15, 2009 |
nope urs & no one else |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:32am On Apr 15, 2009 |
dat one go be survival of d fittest |
Jokes Etc › Re: Mom Or Dad, Whom Do You Love Most And Why? (Joke) by romsky: 11:32am On Apr 15, 2009 |
if say my clumsy no dey on line i 4 help am reply |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:27am On Apr 15, 2009 |
kirikiri wey be him place of relaxing b4 |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:26am On Apr 15, 2009 |
no be 4 stadium gate i go pay b4 i watch futball |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 11:25am On Apr 15, 2009 |
sounds just lyk urs |
Jokes Etc › Re: Mom Or Dad, Whom Do You Love Most And Why? (Joke) by romsky: 11:22am On Apr 15, 2009 |
wey dey unwashed since last yr |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:19am On Apr 15, 2009 |
till i get to d gate |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:14am On Apr 15, 2009 |
whicheva style |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 11:12am On Apr 15, 2009 |
ok |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:03am On Apr 15, 2009 |
my clumsy if dey give u money its just for a day bit let dem tish u ow to make money so it will last 4 a lyf tym |
Jokes Etc › Re: Leave Letters by romsky: 11:02am On Apr 15, 2009 |
den do it smartly |
Jokes Etc › Re: Oh My! by romsky: 10:59am On Apr 15, 2009 |
he and she |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:59am On Apr 15, 2009 |
my clumsy carry plate & do a little bambiala work |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 10:56am On Apr 15, 2009 |
wen him name no be Alice |
Jokes Etc › Re: Leave Letters by romsky: 10:48am On Apr 15, 2009 |
remove ya eye |