₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,814 members, 8,513,818 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:07 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 416 417 418 419 420 421 422 423 424 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: No More Shopping by romsky: 5:25pm On Apr 15, 2009
u no fit jasi



sam hope all is calm now?
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 5:24pm On Apr 15, 2009
oyawo long tym no saw
hope u dey pa?
d pikin wey u carry don show face so?
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 5:23pm On Apr 15, 2009
na waffi
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 5:22pm On Apr 15, 2009
who dey dceive una
Jokes Etc › Re: No More Shopping by romsky: 5:21pm On Apr 15, 2009
shocked
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 5:21pm On Apr 15, 2009
grumbling
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 5:20pm On Apr 15, 2009
lyk say u dey win after u lock
Forum Games › Re: Similarities & Differences ( S & D ) by romsky: 5:19pm On Apr 15, 2009
S: both start with the letter H
D; one is food the other sexual urge


Piss & shit
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 5:19pm On Apr 15, 2009
which cap wan cover ur Edwin head
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:17pm On Apr 15, 2009
i resemble winch 4 ya drims
Forum Games › Re: Never Ending Story - Just Two Words by romsky: 5:16pm On Apr 15, 2009
without attachment
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 5:15pm On Apr 15, 2009
my head big pass humty dumpty own
y u tink say my middle name na Edward as u own be Nosa
Forum Games › Re: Similarities & Differences ( S & D ) by romsky: 5:15pm On Apr 15, 2009
S: Both created by God
D: One is light & d other dark in complexion



He & She
Forum Games › Re: Oya Come Translate O Jare! by romsky: 5:12pm On Apr 15, 2009
ohun to ba gun no obo fe





i av a tiny stone - to yoruba
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 5:06pm On Apr 15, 2009
shouting, laffing, screaming, waving, sitting and etcing
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 5:05pm On Apr 15, 2009
i no send u o jare abeg delete




















cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool
Forum Games › Re: African Childhood Game by romsky: 5:04pm On Apr 15, 2009
ow ring bcome fruit & u no even put alphabet


G


Gabriel, Gongola, Gun, Garri



Q
Forum Games › Re: Similarities & Differences ( S & D ) by romsky: 5:01pm On Apr 15, 2009
S: u say i miss u to both
D: one is mainly for sexual pleasure & d other for all weather




Luve & Lust
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 4:58pm On Apr 15, 2009
Pls Reduce Oral Xray Yarns





YATCH
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 4:55pm On Apr 15, 2009
Luking
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:53pm On Apr 15, 2009
make una comot eye from dat girl body b4 d legs change feature
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:50pm On Apr 15, 2009
copy copy
Jokes Etc › Re: Jewelry by romsky: 4:46pm On Apr 15, 2009
ow u take laff
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:45pm On Apr 15, 2009
see me see wahala i tell u say i go sukul abi oyinbo na my mama tongue

u now bhave lyk blissieng, wey d girl self
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 4:43pm On Apr 15, 2009
see as u dey disgrace me 4 market all 4 say i borrow ur rubber mirror take do demo
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 4:39pm On Apr 15, 2009
na questionnaire
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:34pm On Apr 15, 2009
abegy comot head make i c pipul wey dey vital
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:30pm On Apr 15, 2009
hohohoho cool cool cool cool
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:29pm On Apr 15, 2009
y cant u luv ya nebo as yaself just lyk d Bible instaructed
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:25pm On Apr 15, 2009
see dis tatafo in d makin
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 4:08pm On Apr 15, 2009
i tink say na u talk say na after jamb release ya 25th trial result b4 u help in planning our party

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 416 417 418 419 420 421 422 423 424 (of 821 pages)