Romsky's Posts
Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 645 646 647 648 649 650 651 652 653 (of 821 pages)
Steve no let Gabry catch u o abi u don 4get say she be albino? |
person go swallow tongue on d fifth alphabelt of his name |
tufiakwa that is poverty in disguise no wonder mat dey wet efryday |
i pity wyf wey dem go marry after u o madam |
& wen did ur bald head grow hair? |
is foul mouth ur only talent or u r just doing dis cus i turned down ur offer of a 1 nyt stand? if yes lass grow up |
ehen! |
oops i 4got baby on board |
mister did u see me mention any name? |
more more more & more from wia u c+p |
fanx my ever present witness |
try 2 seal dat with plastic glue |
& zoom straight to yaba left for confirmation of suitability as spare |
tot pap is meant for babies & sick pipul? & dat mixture sure beat all ewwwww |
yawa no fit gas 2day |
i am clueless so kindly tell me d final judgement |
my sweet clumsy see wat d cream u bought 4 me did to my face ![]() |
clemcykul:wat is wrong with u my Clumsy ? nid a shoulder 2 cry on ? u r too clumsy 2day |
sholabanke:I dey kampe sweet pie tytylayor:my name even come b4 urs so i shd be d one complaining not u d nag |
Pwaiiiiiiiiiise da Lord my Clumsy don win baba ijebu Spencer Chuka Chukwudi Obi ow u take fill am 4 jamb form? |
it is with a heavy heart and regret that i come to u my fellow black brothers and sisters to say if i had known that one day america could be ruled by a black man, i would not have changed my colour. yours truely micheal jackson |
Spencer i still dey aspire to reach ur own level of grabbing sha clemcykul:wetin dey do sleepy head? Ben toilet fly don enta ya mouth b4? |
fanx Spencer knew i cld always count on ur support Studio market no sell o tonye don chop dog finish for fire |
request not granted |
i am fyn tank u |
Frank & Spencer ow una dey? Tonye u go meet me 4 YIM & thunder fire ur yansh if u dare roll on d floor |
Ops so na true say u don enrol 4 evening adult education congratulobia |
1. the doctor is Studio & d patient Spencer 2. otondo guy is definitely my Clumsy who else 3. efficiency expert is Syl while d wyf is Tyty @post oliver twist style pls |
& which of dem r u? |
its best he impregenates u so we can see d level of wahala u can create with d water melon weight |
tonye wen did u dye ur furs white? |
webdezzi:webmaster wia ur tongue abi u don swallow am? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 645 646 647 648 649 650 651 652 653 (of 821 pages)


