Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 9:56am On Jan 19, 2009 |
wetin dey do Gabry & Syl y u dey talk am wrong self |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 9:13am On Jan 19, 2009 |
all dat & much more |
Jokes Etc › Re: Nice Sentences by romsky: 9:11am On Jan 19, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 8:43am On Jan 19, 2009 |
guru morning my kinsmen from the LAND of NAIRA |
Jokes Etc › Re: Two Instead Of One by romsky: 8:38am On Jan 19, 2009 |
wat about d sister in law? at least she fit carry baby 4 midnyt |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 8:35am On Jan 19, 2009 |
sumbody |
Jokes Etc › Re: Things Kids Say (gabby) by romsky: 4:07pm On Jan 16, 2009 |
olodo rabata , of the hair jawe  |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 3:54pm On Jan 16, 2009 |
no contract 4 u |
Jokes Etc › Re: Embarrassing Moments by romsky: 3:51pm On Jan 16, 2009 |
clumsy clumsy clumsy without calculator ow many tyms i call thee? |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 3:39pm On Jan 16, 2009 |
I cant believe u tink so low of me chei  |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 3:34pm On Jan 16, 2009 |
den re-chop |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:30pm On Jan 16, 2009 |
olodo dont u know abinchi is food & i was not even talkin 2 u swithat |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 3:25pm On Jan 16, 2009 |
gud u don wash plate finish cuss u nid to hawk okro |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 3:17pm On Jan 16, 2009 |
sylve11: Disease come online let's do some charring. abeg u neva chop? |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 3:12pm On Jan 16, 2009 |
my boi wetin u want again |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by romsky: 3:08pm On Jan 16, 2009 |
Kola no mind tyty o nyway u know beta but no enlighten her |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 2:53pm On Jan 16, 2009 |
zo ka cha abinchi |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 2:39pm On Jan 16, 2009 |
only one of ur fingers is pointed at me so d other 4 laced with drowning is urs  |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 2:27pm On Jan 16, 2009 |
its hausa 4 hope u woke well |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 2:20pm On Jan 16, 2009 |
gud question, 9ice analysis but i will cross dat river wen i get there |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 2:14pm On Jan 16, 2009 |
an tashi lafiya? |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by romsky: 2:05pm On Jan 16, 2009 |
Mo gboro agba de o e teti e gbo oro agba ti o se lowuro ope[b]tyty[/b] ase lo jo ale |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 1:54pm On Jan 16, 2009 |
with ur incomplete tit |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 1:53pm On Jan 16, 2009 |
courtesy of my Uncle Obama |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:51pm On Jan 16, 2009 |
Gate Man & General Manager na GM Clumsy work |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 1:46pm On Jan 16, 2009 |
den na Gabry dash u |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 1:44pm On Jan 16, 2009 |
Disis ow come eczema don dey ur faze? |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 1:34pm On Jan 16, 2009 |
my clumsy thunder fire your tiny waist & pot belly |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 1:04pm On Jan 15, 2009 |
sounds so romantic |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:38pm On Jan 15, 2009 |
ur oga go hia dat u r hardly working |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:21pm On Jan 15, 2009 |
tot u r observing ur NYSC |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 12:06pm On Jan 15, 2009 |
its either studio or Ayusman |