Jokes Etc › Re: Things Kids Say (gabby) by romsky: 3:23pm On Jan 14, 2009 |
i can sniff envy |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 3:18pm On Jan 14, 2009 |
clumsy u call me winch & person wey no dey talk true bah God dey |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:10pm On Jan 14, 2009 |
abeg leave d small pikin child nah |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 3:06pm On Jan 14, 2009 |
dont get it twisted luv is a biutiful tyn |
Dating And Meet-up Zone › Re: Be Re-united with Old Friends! by romsky: 3:04pm On Jan 14, 2009 |
dem lost tu?
Syl na mouth abi hand dey pain u wey u no fit ask by yaself? |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 2:53pm On Jan 14, 2009 |
& Clemysterio is hia 2 solve it all |
Dating And Meet-up Zone › Re: Be Re-united with Old Friends! by romsky: 2:47pm On Jan 14, 2009 |
y una dey clear throat come stick bone into am again  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Be Re-united with Old Friends! by romsky: 11:25am On Jan 14, 2009 |
i av misplaced a dirty pal of myn by name Clement Clumsy and a nutty buddy Sylvester Sylvanus both last held on Nov 11 wen i tuk them to the bar beach 4 dia born day celebration
Reward of 5 days visit to either Studio or Gabry awaits any helper.
God bless as u help me find d lost ones. |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by romsky: 11:19am On Jan 14, 2009 |
ha o ma se o |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 11:17am On Jan 14, 2009 |
with razor sharp tit. |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 11:16am On Jan 14, 2009 |
nope i am a person of peace & no accuser of brethren |
Jokes Etc › Re: Things Kids Say (gabby) by romsky: 11:15am On Jan 14, 2009 |
breeding on d run |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 11:13am On Jan 14, 2009 |
i no call name o but na ******** |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:07am On Jan 14, 2009 |
Dayo u don make my clumsy run now |
Celebrities › Re: Who Is The Sexiest Girl On Nairaland? by romsky: 11:05am On Jan 14, 2009 |
wrong in u |
Celebrities › Re: Who Is The Sexiest Girl On Nairaland? by romsky: 11:00am On Jan 14, 2009 |
T.gal mind yaself o Gabry y u dey shout my name since |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 10:54am On Jan 14, 2009 |
Gabry i wuv ya song no b small tyn & i dey wait for d 2nd stanza
Dayo rememba say with great power comes great, um, irresponsibility |
Jokes Etc › Re: Things Kids Say (gabby) by romsky: 10:51am On Jan 14, 2009 |
bad inhabitants of worst habits |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by romsky: 10:42am On Jan 14, 2009 |
oops there goes d CEO of Aprokos |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 10:39am On Jan 14, 2009 |
yes they r a few of the traits u wia delivered from at d last vigil |
Jokes Etc › Re: Laff Ur Ass Off With Ayusman! by romsky: 10:35am On Jan 14, 2009 |
hmm |
Jokes Etc › Re: Laff Ur Ass Off With Ayusman! by romsky: 10:19am On Jan 14, 2009 |
yawa don gas o fotocopy no easy |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 10:14am On Jan 14, 2009 |
na u & thief dey stay d same area abi na only u be dia target |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 10:01am On Jan 14, 2009 |
dayo neva live 4 glass house b4 nah so no blame him |
Food › Re: Can I Use Chicken To Cook Okro Soup?ladies Your Advice Needed by romsky: 9:57am On Jan 14, 2009 |
who told u kidnapping is done in Delta state its d Niger- Delta pipul |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by romsky: 9:52am On Jan 14, 2009 |
yes is beeni  |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by romsky: 9:49am On Jan 14, 2009 |
nope mix it with rat bread |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by romsky: 9:46am On Jan 14, 2009 |
confirmed from a reliable source ztyle is d chief of Aprokos |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by romsky: 9:43am On Jan 14, 2009 |
talo so be? |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 9:30am On Jan 14, 2009 |
SeanT alias Sokoti same 2 u |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by romsky: 9:16am On Jan 14, 2009 |
yes tankan tankan |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 9:10am On Jan 14, 2009 |
konga konga konga |