Romance › Re: 15 Romantic Ways To SPICE UP Your Lovers World Like Never Before! by ronald4lif(m): 12:41am On Apr 23, 2015 |
Cutehector: Lool dis op sef.. E for just add onions, fresh pepper, cuRry, kitchen glory, onga, mivina, nutmeg, ginger for d rship... Onto spicing up tinz  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:37am On Apr 23, 2015 |
|
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:37am On Apr 23, 2015 |
Lala247: Lol sure  Eyah, pele. Had one about 3weeks ago, not my thing. Was sent to an NHS waiting area for a cover up. |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:33am On Apr 23, 2015 |
See as charis dey shine eyes like bulb.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:32am On Apr 23, 2015 |
Ipledge: Na because my VN too Sweet,thats Why she calls me toddler...she was expecting smoker voice but #Godwin  Lol. Make una go sleep now. I get unfinished business for this thread. You sef I know say now na around 8pm but you go pretend like say you dey sleep jare.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:28am On Apr 23, 2015 |
Ipledge: I know u get bad mouth ,i no blame,na my chairman wey put my matter for ur hand i go blame  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:27am On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis: Mirex..xx be sincere.
Between me and Ronald who's the ww here?? Lee nu gi. So you need someone to tell you what you are. Pele!  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:25am On Apr 23, 2015 |
Nneka123: choi, why always me? well as for that Toddler, he be manager for that branch.  What, toddler. Ipledge you heard her right. You still the manager.  |
Romance › Re: Sexy Carrot by ronald4lif(m): 12:23am On Apr 23, 2015 |
Nice, striking semblance with the female anatomy. |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:20am On Apr 23, 2015 |
Ipledge: Since Agapecharis is d woman wrapper, am i free now?  Nneka123 will answer that.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:19am On Apr 23, 2015 |
author=AgapeCharis post=33010189]You wey dig anything under skirt. na only God know how many transgender you don dig   |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:17am On Apr 23, 2015 |
mirexxx: wow! lol woman wrapper charis That's his new title. You can add 1 to it if you want to, like agapecharis woman wrapper 1 of Edo Kingdom.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:15am On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis: Nneka.123 can testify  Dang! Day dreamer. I'm sure even your mum won't testify for you when it comes to woman wrappering. Your case dey village. An elder is certainly using your pic as hand-fan.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:12am On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis:

Abeg help me suck ronald..4lif own. 
I go give you Ipledge make Una chop as payment  She don marry. Park well. |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:11am On Apr 23, 2015 |
Nneka123:
. You be bad guy Used to be. Now a born again.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:09am On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis: E get who woman wrapper reach you? ?
Unlike me wey no be ww. NL ladies can testify  Who go testify for you, day dreamer. They would rather testify for the chronic p*ssy chaser KingTom than you. Yours is a nut case.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:05am On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis: Make I see wetin you wan do. 
Me and you go wear one trouser today.  Hahaha I don die. Bad belle no be work ohh.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:04am On Apr 23, 2015 |
|
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:03am On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis: I dey shame for you. When na your language and your people dey speak am for you everyday. Yet it still took you 6months.
Tufia! !
But e no take you 1 week to take corner all the babes for your area Guy your woman wrappering skills is legendary and you sef sabi. No make me talk too much ohh.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 12:01am On Apr 23, 2015 |
Nneka123: Agape...charis see as Ronald don finish you , Well when you wan do your own, i won't let him disturb you  Na tonight nne. Make we wait make them go sleep. I no sabi why them still dey shine eye like pucy cat. Day never dark for una eyes fa  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:57pm On Apr 22, 2015 |
AgapeCharis:

NopeSee full blooded Igbo boy dey brag say e take am months to learn e language. Smh ;DWhere do you think I saw it??  Taa woman wrapper mechie onu gi there. I tell you say dem born me for Naija before. Na learn I learn and just 6months. No go take care of your son in coal city. I see your ministry dey grow.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:55pm On Apr 22, 2015 |
mirexxx:
   He served in Enugu for a year and couldn't learn bia. All he does was chasing women in Achara layout.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:53pm On Apr 22, 2015 |
Nneka123: you no want kiss na  No mind the mumu dey do guy. E see better soup come dey do shakara. When I go wan say make I do now e go start dey put eye for my matter.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:51pm On Apr 22, 2015 |
AgapeCharis: Deejavuu be eni ozuoor na taye??  Omo this your Igbo na gbagun ohh. So during all your stay in Enugu you couldn't learn anything, was busy chasing skirt. It took me just 6months to learn Igbo. Ashawo 10kobo.  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:46pm On Apr 22, 2015 |
Lala247, you on night shift tonight? |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:43pm On Apr 22, 2015 |
My chair Ipledge, I sight you. Respect! |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:42pm On Apr 22, 2015 |
|
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:39pm On Apr 22, 2015 |
Deejavuu: Yes same woman wrapper o
I trust you dear 
Agapecharis  Agapecharis na only you waka come ohh. 
Abeg chop your own  |
Romance › Re: Do You Think Women Love Us For Money? by ronald4lif(m): 11:33pm On Apr 22, 2015 |
Financial security is crucial to life, success and our day-to-day life. Both men and women desire financial security and our emotions becomes uncomfortable if we don't have it. Women are too emotionally attached to their offspring and this leads to concern about how to sustain and treat their unborn kids, only a financially secure home can guarantee this.
In life, generally, no one likes to move to a lower socio-economic status. We all want to take that further step to a more comfortable life.
Both men and women love money equally. Most women have chosen different scheme to obtaining it. If their skill falls within falling in love with a man who can guarantee them financial security, then so be it.
As much as we love bashing women for their irresponsible penchant for money, which I find delight doing too, we simply can't blame them for this. How many of us are willing to have our sisters date or marry someone of a lower socio-economic class than that of our family? Someone who can't guarantee her financial security? |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:09pm On Apr 22, 2015 |
Deejavuu: Agapecharis  You mean that unrepentant woman wrapper. I'll deal with him. No worries. |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:07pm On Apr 22, 2015 |
AgapeCharis: You dey say make I leave you dey call that womanizer make e come help you??
Help you do wetin??  Guy  |
Nairaland General › Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 10:50pm On Apr 22, 2015 |
Deejavuu: Biko leave me na 
Ronald...4lif i need your help  What could it be. |