Rooneyboy's Posts
Nairaland Forum › Rooneyboy's Profile › Rooneyboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 205 pages)
190-the-clown:Guy I get many, no dey tell me one abeg . |
Another , MrsChima . |
Fukcwitme and Killz ![]() |
Lucenzo all the way ........ Lalaosky na photocopy, he don was finish. |
fukcwitme : ![]() Good , u were almost corrupting rooneyboy. |
Oahray: Dey hide for sexkillz back dey nod o. If you feel you need to say something next time say it. "I wanted to" na storyna true yarn I yarn na , abi I dey lie ![]() |
fukcwitme :come young lady stop derailing this thread , if to F.... Dey hungry u go another thread go do am. Make una no dey distract us . |
binger: Nwanne mu nwoke,u don vote Lucenzo?bro e chor cam vote Lucenzo ![]() |
sexkillz: [color=#000030]Errm, sapphiredamsel how would you enjoy this thread if everyone adopts your posting method?my thought exactly, @ a point I wanted to quote her , telling her to stop but just realized I would be more stupid if I did so ![]() D girl tire me I swear. |
Obinoscopy: U're a real naijababeha ! Person wife and mama , I pity u, let Naijaman catch u, na de get u straight . ![]() |
do we have churches in the world these days ![]() |
nne3870: I vote Lucenzo... He looks healthy and sexy! Are you related to d kukere master?lucenzo looks healthy ![]() Others Nko ![]() |
kandiikane: Do you know how old I am for you to speak to me in that manner? Did you know I can give birth to both you and idowu? You well?Just curious ! U don start to dey menstruate @ all |
good to go peeps.
|
lalaosky: thanks my bruv...hey, we support the same team too...at least vote your fellow team fan is this how u intend winning me over ![]() |
ogugua88: I'm tall myself. I know height when I see it I suppose. ![]() and I'm short, when I see height I get sooo confused. |
uj_sizzle: dayuuumand u are believing ![]() Pure deceit. |
ogugua88: Lol you're blind. Lalaosky has long legs and I think CFC said he's over 6'0 in another thread. As if it matters sha.and u are believing all their many lies And yes, it does matter. |
ogugua88: My estimates:CFC 6'2 ![]() Have u eaten today ![]() Do u know what 6'2 is ? Again lalaosky should be say 5'9 who dash am 6 ?. |
Ivynwa: You go fear six pack lyrics o-oI wear . ![]() |
lalaosky: once i win this competition, i will ban mukina dand hide seun posts to show you i mean biz!!...i can also sell a space for you free of chargeoh boi u still dey awake ![]() U carry this matter for head o ![]() |
uj_sizzle: stop whining joorh, it ain't attractive.wetin this guy promise all of una sef ![]() |
kandiikane: Abeg, vote for cfcfan. Laloasky just said he doesn't want to win.isn't it the calabash guy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 205 pages)




