Rooneyboy's Posts
Nairaland Forum › Rooneyboy's Profile › Rooneyboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 205 pages)
kandiikane: Rooney boy, abeg post your picture mek we see what you're working on.of what use would that be ? Don't want all u ladies to start salivating unnecessarily. |
uj_sizzle: *pushes him off a skyscraper*u don ever see james bond die b4 ![]() |
uj_sizzle: Cocky muchNah , I don't think so, just a statement of fact. Sexkillz y u do me like this na ![]() |
ItsModella: Rooney bia bia bia, kpachara kwa anya gi o.the truth is always better, u've got eyes but u've blatantly refused to use them. |
ItsModella: sharrap, you fine pass them?babe u no na , u no how I be na ![]() If no be sexkills wey rig me commot u no sey all these agberogs wey u dey campaign for no go see my back. No single one of them can raise a candle where I am, lie lie. |
Laloasky look like person wey dey smoke igbo, see him lips ![]() |
NOSA GOLD all the way for me. All the rest na moi--moi. |
all these boiz wey I fine pass. Killz u no try for rooneyboy o, y did u ban me for that long, u no try @all baba. Well I'll go for [b]Nosa gold, he's the only person that makes small sense to me.[/b] |
Redmosquito: UNA STILL DEY HERE?!that boring thing. |
ItsModella: Try chewing gum, it works for me.oh, ok, thanks, wld give it a try. |
binger: nothing do u! I often come to gidi during vacations...who knws,otu ubochi anyi aku ko.ok bro, ur head dey there, till u visit, perhaps I visit, Infact would be in abj first week of january, so I go def holla u so that we both go go find sweet sweet things ![]() |
ItsModella: I don look finish...no Ebonyi man in sight.when next u come to naija all u need do is to visit abakiliki and, hoola ! U get ur dream man. |
ItsModella: Yeah, I do.nah ! I hear beans triggers it , Haven't taken beans in a long while now, but even @ that ..... How do u stop yours |
binger: Nna,okwa nwanne gi bu ifa...ano m na Abj,e ba ka anyi bi...oh ! So orr ABJ ki pasa ![]() Owelo, owelo ,muwa pasa na lagos. |
ItsModella: Since my mama born me, I never see any Ebonyi person before...where dem dey na?how many of them know how to on a comp... ![]() |
ItsModella: Just my eyes, they're allergic to almost everything especially pollen. I'm experiencing one now.sorry about that dear, have u got any panacea to it ![]() While u are struggling with that I'm battling with serious heart burn, its almost an all night thing these days. |
gree-die:me too, I dey hustle am small small ![]() On a more serious note, I'm strongly considering employing a private tutor for this ish. It is troubling rooneyboy. |
binger: A Lot of 042 guys on NL...umu nwanne m,onye Udi na ekenekwa unu...keep repping coal cityNna mennnnn, so e bu onye 042 , chei . ebay ki nor kita ![]() |
ItsModella: Anambraoh , ok. u were saying something about being allergic to something, hope aint too serious ? |
gree-die:we all are, let's tell ourselves he truth ![]() |
ItsModella: hehehehe!! ikr?Enugu ,and u ? |
ItsModella: urrrghhhh!! my stu.pid allergy is back.what's that ![]() |
uj_sizzle: u don't hav to share every joke *tongue out* ![]() Obviously D igbo don tire u, I was really struggling with it also. But thank goodness, it was u that ended up breaking the chain. We 'igbos' are in trouble o. Our language is gradually going into extinction. |
gree-die: ![]() Nafana ! Ogini kee dey ![]() |
uj_sizzle: nwannem abukwam nwa alakai state ke shi Nne ![]() |
ItsModella: ifuro afa ya ka ina ju ajuju a?afurum afa ya na, sizzle bu inglishi |
binger: Easy bro...abeg no chase away the fresh meat!see this bloody piedophile. ![]() Fresh meet wey dey find BIG BIG THINGS ![]() |
kandiikane: So, I have a chance of banging you will my sticks!U know sabi ur mate again abi ? Na anty IDOWU kpomo come dey hungry u now. Common go find ur levels b4 I open my eyes. |
uj_sizzle: rapu onye ahu. Okwa ndi ofe manunne , so e bu onye' kemu ![]() |
binger: You too dey vexno I don't , the girl just dey enter every all the threads they introduce herself, Which kind pattern be that ![]() All new NLanders aren't meant to be stu.pid na. ![]() |
Ammyng: I guess I've missed a lotwho be this one U don enter here again ba ![]() |
Ammyng: Hello papi's and mami's I am not entirely new here because I can still work hard on navigating around here. Uhmm my name is Ammy anywayAre u a job applicant ![]() For crying out loud who asked u to introduce urself ![]() F offff if u don't understand what is happening here. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 205 pages)



