Roughneck's Posts
Nairaland Forum › Roughneck's Profile › Roughneck's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
none music vs sport |
iya osun |
chei, Jackie wetin hapun, dis bar empty, |
parryon:bros, how u dey take holl all dese tings for ya belle, I respect oo! |
Idowuogbo:hehehe! abeg make una clap for it, how ur crazeman journey na, I hear say u don waka reach Niger republic, U too like to dey shout and e no good, no go shout con shit all ur intestine for here oo, next time if e dey do u make u shout, jus start to dey whistle or make u dey whisper, e go help u, plus u no need to start to bite people for road before u treat that rabies wey dey worry u, I also hear say pimples don finish ya brain, o ma se o |
does anything ever make sense to you? |
[quote author=chi-baby link=topic=664423.msg8486529#msg8486529 date=1307627615]^ Ds boi u tlk 2much [/quote]hey ow far, u don resume shift, na u dey afternoon today, se u no too follow ur shadow argue sha, |
El Guapo:sorry, oko iyawo elepon blue, Idowuogbo:hehehe, I sense a strong territorial behaviour here, so u don mark the whole of jokes section with ur strong Idowuogbo:Yes oo Mother Theresa, I know u are a cheerful giver, so u need google to yab nowadays, maybe I'll give it a try, I feel ur pain, after sleeping under ikeja bridge overnight, cold don freeze dat ur brain wey small pass mosquito own na im make ur craze double, I still dey talk am u too get connection with animal Kingdom, first u dey chop grass, secondly u belong to a clan of gorrilaz, now u r a Lioness, u neva see where dem dey milk lioness before, go and cure ur craze before u run enter market, Jackpot abeg come mop dis floor, dis crazewoman too dey pour spit, I be dey tink say na rott I dey follow talk, abeg bring umbrella if u dey come make she no baff u ooo |
thank u Queen Elizabeth, buh d issue be say she neva chew am today |
[quote author=deli.cious link=topic=664423.msg8477855#msg8477855 date=1307526499] [/quote]Idowuogbo:oh I get ur prob, u neva chew cord today na im dey make that ur parkinson stricken fingers dey mistype plus u need to eat ur grass as soon as u start hearing those voices in ur head that makes u misbehave, and try remember d combination of herbs wey dem dey give u from that place wey u escape from, its for ur own good scon-scon |
what do u expect, thats wat u get when you pack suckaway as a job, d smell never leaves u, change ur job, ok |
who release u frm crazepple yard plus u don dey smoke mat again con dey chop elephant grass join, stop am, e no good |
Borat |
mr 702, u know say u no get name, u con post na, u sef spell two words from ya name |
blame d guy wey dey poke oga nepa's wife wey no allow dem bring light, my phone battery's almost dead as well, who do I blame? |
e fit start frm u, wetin we no go see for this world |
[quote author=chi-baby link=topic=664423.msg8473988#msg8473988 date=1307468501]Lol ruggedneck go yarrd. da smell from ya mouth is confusin your brain [/quote]maybe na ur brain dey even smell sef, |
[quote author=chi-baby link=topic=664423.msg8473887#msg8473887 date=1307467269]Hommie dat smell revealed itself the second u opened your yellow teeth Dint u just admitt to your mouth smelling so bad and even proceeded to givin me a reason? Ok lemmi remind u[/quote]u should learn to accept urself even if u carry sumtin this fowl about and stop pinning it on someone else, wait first, when u r alone, who do u blame? Lemme guess, ur shadow |
odour that has turn to "everywhere u go" for u, u berra look for what is really smelling in ya body |
[quote author=chi-baby link=topic=664423.msg8473738#msg8473738 date=1307465530]^ Exactly wat I thot. When was da last tym he even brushed dem teeth hez openin so wide [/quote]it was d last time u came calling and all my supplies vanished when u left, |
I'm quitting d internet for a month |
jackpot:buhahahahaha!*hyena laff* |
con artist |
hits it back to her with a baseball bat |
plumber |
blame ya map for being outdated, got a bad toothache, who do I blame? |
I use correct otumokpo block d blow, throw a hard ball of fufu at d nxt poster, |
delegates d work to my subbordinates, throws a sachet of pure water @ d next poster |
soak soap |
jackie ow far, u help me see my fazecap**rushes in to rush one shot* na wao, na inside this bar sum ppu sleep |
Element G:element/drunk/star now aboki, its a pity |
chinko for u could b condo for another |
[/quote]hey ow far, u don resume shift, na u dey afternoon today, se u no too follow ur shadow argue sha,
[/quote]maybe na ur brain dey even smell sef,
Nonsecable. mtcheEw