Rowdymind's Posts
Nairaland Forum › Rowdymind's Profile › Rowdymind's Posts
Brotherly Welcome Back,
Dos Spambot And Admin Nur Dae Smile Bt God Pass Them |
souloho19:Ehn, Oya Sorry. You Should Know By Now That You Story Has Got "The Kid In A Candy Store" Effect On Me. Souloho19 I Am Addicted And You Mustnt Tell Anyone But This Last Upload Kept Me On Edge. I Had My Heart In My Mouth Reading About Ryans Duel With The Tallest Shadow. Thanks Bro And Sorry If I Misjudged You |
Souloho19, I Really Love Your Style Of WritIng, Use Of English And Your Vivid Description. What I Don't Understand Is Why You Choose To Deliberately Kill This Story. Inconsistency And This Silent Treatment You Are Giving Us, Makes Me Feel Very Bad. Please Update And Don't Emulate These NL Writers With Thier "i Have A Life Outside Nairaland" Mentality Ps; Before It Seems I Am Inconsiderate, I Do Understand You Are Human And Might Be Down With Issues But You Can Intimate Us, Don't Let This Masterpiece DIE |
Pesin Wey Dem Kick For Akpamu Ehn Na Die Hin Dey Olorun. |
Youngzubi:Enyia Mekwa Osiso, Ndi Madu N'eche Gi |
"my Own Strong Like Iron"
Spata Na Fool, Im Dun Mad Finish.
Sure Sey Oga Frank Eye Clear For Spana Mata? |
Youngzubi:Paddy Never Stone Me Fes, Me And You Na 11 Jus Say Man Get Pkenty Things For Head. Oya Dont Worry I Gat Your Six |
Good Palmy Dey Attract Fly, Na So This Tori Take Drag Me But No Just Call Me Uninvited Tombo Fly, Anywas My Main Manchi Jus "F" Up Youngzubi You Look Me Finish Nur Invite Me Ba? And All The Class Monitors Sef Jus Forsake Me. Waiter Gimme Me One Cold 1759 Make I Shak Up, Good One Boss 3D Glasses |
Of All Demons Na The One Wey Hold Koboko You Go Jam, Spana Own Dun Kpafuka.
Oga Frank For Code Na Ehn Whc Kind Yawa Be This Sef.
Youngzubi Longest Time. |
BigSarah:Honestly, You Deserve To Be Shot |
Risingstar2020:Thanks For The Invite, Lemme Read Up |
I Had To Read Up To This Point With My Heart In My Mouth. I Started Reading Delayed Diagnosis Sometime Ago Then Lost Interest Interest In NL Due To The Bulk Of Uncompleted Stories That Will Just Trail Off Or Fizzle Out...I Guess I Have Reasons To Believe There Is Hope After All. Now That It Has Been Passed On To You, "Keep The Torch Burning" Souloho19 |
I Have Witnessed The Suffering Firsthand, I Use The East/west Road Every Day While Going To Work. Whenever It Rains I Weep For The People Living At Nkpolu And Rumuigbo. Dirty Water, Feaces And All Manner Of Dirt Will Be Staring At You Like Kilode. How Can You Build A Road Without Drainage Knowing Fully That Rivers State Experiences Higher Rainfall. Please Whoever Is In Position Should Help This People Now That They Are Desperately In Need. They Are Nigerians Also Not Just People You Visit During Elections #barrnyesomwike |
Na Like So We Dey See Am For Frontline Commando, Youngzubi Thank You Oh...How Work Today Sef |
The Story Just Collect Another Face, Weldun Youngzubi Hope You Know Sey Na Ur Bk We Dae So. |
Youngzubi I Dan Show Back, Spana Dan Enter One Chance And Big Mama Sef Too Fetish |
oscarnoble:Wait Oh, Na Sey Bomb Dey Head Abi Na Watin Make You Qoute A Whole Update. Guy M.O.D That Thing Jor |
My Pfople I Hail Oh, Abeg I Need Una Helep For My Guy To Fit Win This Month Award For Best Tori. Im Name Na YOUNGZUBI And Im Get Many Tori Ontop Nairaland But The Most Recent Na SEX NA FOOD. The Tori Make Sense And I Want Make Una Read And Make I See Una Reaction For The Voting Thread. I Thank Una Before Then. |
Youngzubi Abeg How Many Times Person Fit Vote In A Month |
Na Man You Be Nd Sex Na Food. I Vote Youngzubi, The Guy Is Over Good And If You Need Your Doubts Cleared Read The Aforementioned Stories, |
Oya No Vex I Bin No See Am, Make I Rush Go Vote Fes Hope Soldier Ppl No Dia |
Youngzubi We Get Beef, Abi Your Ppl Sey Mk You Nur Ever Mention Me.
Infakt I Dan Vex. Kudos Bro You Dae Tear My Kpekus |
Youngzubi How Far Na, How Gba Today Hope No Shakes? |
If @youngzubi See How Many Times I Don Reload This Page Ehn, Na Dis Tori Make Me Neva Dey Reason Them Buhari And Ceen8 Wahala. Who Wan Kill Himsef Make Im Die I Gat Zubi To Keep Me Stable. P.S Better Update Bfr I Carry Number 1 Pursue You. God Bless |
Youngzubi:True Yan But You Know Sey Na Mara Like This Men Dey Take Soji And Faaji, Abeg Mk You Run Am Wide Mk Men Fit Push Some Criminal Thoughts Away. Thank You Youngzubi |
I Nearly Laughed Out My Destiny, Zubi Kudos You Have My Respect. Keep It Coming Lemme Clean The Coffee I Spilled |
Tho I May Not Undstnd All The Plans You Have For Me, My Life Is In Your Hands And Through The Eyes Of Faith I Can Clearly See That God Is Good All The Time. I Love God And Thats Final, Take Everything And Give Me Jesus, |
Oga Boss This Gbedu Too Sweet, Base On Ground Mara Take Style Holla Me Wen You Release Again Shey Dis Spana Wan Go Knack Aggy Kpekus Na Devil Go Catch Am |
I Would Have Asked That You Read Nephilim, Just That It Isn't Complet. |
Zubi You Bad Gan, Walahi The Tori De Totori My Kpekus Die, Mk I Spread My Kpata Wait Nxt Load. Fire Dey Go |
salute The King Of 9ja Rap. |
. |
