Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,373 members, 7,958,028 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 07:37 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi (322632 Views)
Life Of A Rugged Guy +21 / Naija Yahoo Life(get Rich And Die Young, Pidgin EDITION) By Youngzubi / I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (30) ... (51) (Reply) (Go Down)
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by uekejiuba(m): 6:51pm On Aug 16, 2018 |
Youngzubi: |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Damibiz(m): 7:04pm On Aug 16, 2018 |
Big mama go collect oh |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by ayamalexander77(m): 7:46pm On Aug 16, 2018 |
All dis pipol wer dey quote one full episode b4 dem comment shebi na brain der pain una Shea na question i ask?? 4 Likes |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rockhillz(m): 8:39pm On Aug 16, 2018 |
we ned ban all those way day quote one episode ni in the mean time ~~GHOST MODE DEACTIVATED~~ |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Pinkfeet: 9:54pm On Aug 16, 2018 |
wizsolzy: am sorry jare lolz |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by hfinest1(m): 10:22pm On Aug 16, 2018 |
[quote author=uekejiuba post=70340013][/quote]you people that quotes the whole post just to repost it, and will not drop any comment, Watsup na? what's your aim in life? I hope you're getting well paid for it youngzubi you're the boss... I doff hat for you baba... carry go tem tem! No time |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by augustus014(m): 10:34pm On Aug 16, 2018 |
Bob u sabi work Fire down |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by astute28: 10:46pm On Aug 16, 2018 |
i dey wait for the next update jejely |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 10:49pm On Aug 16, 2018 |
well done boss zubi,this one u never update hope all is well,abi you want make those ghost readers that doesn't comment come out meanwhile @uekejiuba oya clap for yourself,how ur mama go born u without sense u never comments now that u do,is by quoting a whole update guy go buy sense |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 10:52pm On Aug 16, 2018 |
PLEASE LETS START DROPPING COMMENTS SO AS TO PERSUADE YOUNGZUBI TO COME AND UPDATE BECAUSE I SAW HIM VIEWING 1 Like |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 7:33am On Aug 17, 2018 |
EPISODE......36 THE MISSION MY BED STRONG MAMA "spana!",big mama yan "ma!",i yan "oya make we begin go ya room",she yan,omo i jab up from the chair wey i bin sidon as i follow big mama for back,looking at her heavy backside alone dey give spana heartattack "spana wia my car key",spata shout from parlour i nor even look back as i shuk hand enter my pocket comot the key an fling it to spata "ah! ok na,i dey feel you",spata yan as him waka go pick the key as we climb the stairs finish come stand for passage nahim i use hand grab big mama waist as i use the other hand open my door "oya enter, nah hia be my room",i yan as she waka majestically dey use eye survey everywhere hmmm! i dey impressed as you take arrange ya room,she yan "trust me nah,i nor dey like scatter scatter place at all eh ehn!,hmm! smells nice too",she yan "thank u mama,i yan as i comot my clothes come leave only boxers,nobi interview we come do she waka go drop her hand bag onto table wey dey my room then she turn and sight me standing with only my boxers "awww!! darling,"this your body nah killer o!,she yan "i nor even talk anything as spana just dey bulge out for my elastic boxers "uhhuh!!,see the man rising ,she yan then begin waka come meet me for wia i stand she near me,come stand for my front then from my face she begin rub dey Romance my body till she reach spana cabal she stop "why is this stuff so big",she yan "maybe wen gawd dey creat me him forget say nah only one person get the prick as him gather material wey suppose be for 13 people come use am mold only spana",i yan "hahaha!!,she laff "aaaahhhh!!!,i shout as big mama grab spana,she bring am out then begin rub the head with her two palm "spana why you finish the fuel?",spata open door shuk head enter my room and yan "spata!! get out!!!",big mama bark "ah! mama i bin think say you for don go o!,"gawmm!!! he jam the door "rubbish!!,"she yan "spana!"she yan "watin?,"mama continue ya good work nah,i yan "naughty boy",she yan "mama go on!,i yan she comot her Ankara gown as her well polished skin just dey glitter, with her pant and bra still on she kneel down and begin suck spana as part of my sense begin follow there dey comot "chi chi chi!! maamaa!! you too sabi!,give it to me jare! aahhh!! aftee you na still you,mama you rugged!,if chief die eh! i go come replace him position," i close eye begin fly enter moon without wing 46mins later i begin release,after that i grab big mama hand and drag her up,onto say my body don activate no Tim for long tin so i direct her go the table wey dey inside my room "bend down hold the table,push your yansh out then separate ya legs well",i yan "as long as you will satisfy my sexual urge i l'll take any command,she yan then enter the position with her heavy ass pushed out i grab spana wey don dey comot spit for mouth like pikin wey lick bitter leaf i rub the head small then draw her pant down "pa! pa!,i spank her ass,omo the tin just dey shake like water then from behind i position spana for her hole,little by little i begin enter till da kingdom da com "aaaawwwww!!,she moan "her wall wet die as everywhere just dey slippery grab spana gam!,Chai cloud 360° infact omo naso the dance begin o!,i begin rub her body from boobs wey just dey vibrate inside her bra back to her shaking ass wey just dey boost my moral each Tim i look am 'pa! pa!,i slap her ass again onto say the shaking dey give me joy "slap it well!,hit my ass hit it!! omo nahim i drag spana com out from her sokoto then with my right hand i waya her better slap for ass tawaa!! tawaa!! "ahhh! its ok! Bleep me!! do it hard please!,she yan "eh!,i drive spana enter her sokoto with force viam! 9 thrust per sec i begin scatter her hole aaaaahhhhh!!!,you'er just too good! mmm!!! ooh noo!! all my muscles begin shake as i grab her ass tight dey waya fire! dey enter in and out from backside, 56mins later she don already release two times nahim i carry her up,push away everything wey dey ontop the table then sit her ontop the table,she rest her back for wall as she face me i push her ass come forward,part her legs as reddish hole surface for her sobintocal point "sobintocal things for clean ladies "i bend down as i buried my head for her toto begin suck "ooohh Shiittt!,wooowww!!,oh! yea!!,you'er there!,please be there!,am dead!,in there! oohh!!! noooo!!! you! just too good!!!!!,she begin speak in Latin with her eye shut 14mins later she release,nahim i stand up free her boobs from the bra wey she take cage am,i begin press like say nah eba,she grab my head as we begin kiss,we remain like that till i comot hand for her boobs then grab spana position am enter her sokoto,she free my mouth sharpaly and let out aahhh!! mmm!!! i enter action again as i begin scatter her womanliness hole till she yan me say e don do "i slow down then pull spana out as she grab am begin suck till i begin release man holy water for her face piss!! pissshh!!! later-later after she don enter bathing room go clean up,she and her security guards enter their moto as dem drive comot,me and Stevo enter moto as we use the address wey big mama give us with the picture go locate chief ayawu house for lekki,we take time dey observe the environment and him house in other not to fumble when we go come for the real mission,nah for the process we sight watin go make our mission easier "Stevo look that place,"i yan to Stevo as i point one flat like that wey be say nah glass dem take do the wall "yes i see am,but e fit be bullet proof,Stevo yan "ah! nah true,i yan "ok see watin we go do,since this him house dey for open area watin we go do nah to carry sniper come,then you go sidon with the sniper inside moto while i go stand outside dey observe the whole place,once you sight him com out for him corridor or window then you fire!,but make sure you hit him with ya first shoot or else you go blow our plan as the bullet go nack alarm give those security guards,"i yan "hmm! nice plan bro,so nah to go house go prepare be that nah,Stevo yan "gbam!",i yan as we enter moto drive go house around 5 o'clock in the evening,we dress for our gang uniform then carry our weapon enter golden dragon as we shuk head enter road begin go lekki for the mission onto say nah evening holdup just too much for road,we begin enter street just to cut road short,nah by 8pm we take reach lekki as everywhere come dark apart from the street light wey full everywhere as we enter chief ayawu dem street nahim we sight four moto wey line up dey comot from their street,i no need make peson tell me say nah chief ayawu and him security guards be that so i drive dragon go one side so that dem go fit pass as all the four moto don pass finish,dem drive enter express begin go,i reverse my own moto begin follow dem after three moto so that dem nor go notice say i dey follow dem 2 hours later we still dey road dey follow dem,nahim i come dey wish say we complete come for the mission nah wen we drive burst out for ibaddan express road i know say we don enter gbege!,Chai the man dey go renew abi reboost him ritual we sha continue tracking them till we reach one place like that nahim i check time as i see say nah 12 for midnight dey nack omo nah time for action the four moto stop as them drag two women comot from boot, they use rope tie them round,everywhere dark but i still recognise the first woman,onto say one of their moto full light dey on,i look well as i confirm am say nah my once woman crush wey put my life for oga frank hand,but how come she take enter this kind situation,i begin wonder,nahim i remember watin oga frank yan that day wey him catch two of us doing the do,chai oga frank get bitter heart but i must save the lady by all means then later-later i go deal with that wicked d.p.o they open another boot as they carry two teenage girls com out from the boot,nahim i come dey wonder watin dem won take them do,with hot slap and beating dem begin drag those ladies enter inside the forest as those four moto wey drive dem come reverse begin go back,in other not to alarm them we just enter road drive pass them with speed as we pass i sight chief where him and those people waka dey enter inside the thick forest,i drive our moto go pack inside bush nahim Stevo jump down sharpaly as him carry three ak47 wear for neck then grab the sniper for hand,omo no time to check time so i waka go carry the box wey contain explosive and some bullets,with chain bullets for my neck i carry two pistol fix for waist then grab one machine chain bullet gun,the thing heavy shaar but nah watin i go need onto say chief ayawu security pass ten, after we don equip ourselves well we enter road begin go meet dem we reach the place where chief moto stop before,no moto nobody dey their again so we begin follow the small narrow road wey lead inside the forest as we pass one big tree like that nahim everywhere come dark wella so i switch on the light wey dey our gun pointer,as we waka silently i come dey notice swift movement like ghost for our back but if i turn i no go see anything,13mins later the moon light wey some tree bin cover from shining inside forest come brighten everywhere,like dream i sight two gaint shadows for our back,i take position sharpaly then two huge security guards jump outside from no where "zigra! watin i tell you,shebi i tell u say e get people wey dey follow us,one of dem yan "nah true,see them how una think say una go fit follow lion to be continued 4 Likes 1 Share |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 7:49am On Aug 17, 2018 |
Spata neva talk weytin make come inside house, no Be fuel matter hope op go help us see him mind |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 9:36am On Aug 17, 2018 |
ATTENTION!! i just spoke with youngzubi on phone this morning and he explained to me that he was actually banned in the literature section since yesterday after he posted the days update even the update was seized too so he said that i should plead to you guys on his behalf to bear with him incase you have suggestion or know what he could do to get unbanned please kindly post it so that he can follow the procedure and get his posting privileges again thank you massage from youngzubi 5 Likes |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 2:59pm On Aug 17, 2018 |
goodday fam scroll up to read todays update just check up this page to episode 35 i was banned since yesterday immediately after i posted yesterdays update till this morning ,omo dem still nack another one back to back till this afternoon na better leave dem gimme Eh!!! ahhh!! but i don land back now no le'le,no how-no how i go still try to make am up una to my brother pradoic,brotherly i appreciate jare,you'er my best,biggest and wonderful fan so far,jah bless u bro still your guy youngzubi 3 Likes 2 Shares |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 3:08pm On Aug 17, 2018 |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 3:09pm On Aug 17, 2018 |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 3:12pm On Aug 17, 2018 |
rowdymind: na laff i just dey laff wen i sight dis ur comment becos the kind ban wey dem nack me eh! |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Johnsown1(m): 4:59pm On Aug 17, 2018 |
Youngzubi:Wetin u come do, you rape admin wife ni |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Runaway: 5:21pm On Aug 17, 2018 |
Nice one bro thus far. |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 5:33pm On Aug 17, 2018 |
Johnsown1:ara! |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Johnsown1(m): 7:58pm On Aug 17, 2018 |
Youngzubi:Lol |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rowdymind(m): 8:09pm On Aug 17, 2018 |
Brotherly Welcome Back,
Dos Spambot And Admin Nur Dae Smile Bt God Pass Them |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Damibiz(m): 8:10pm On Aug 17, 2018 |
Any Mode way no want make ur story reach e final destination go ...........may person help me write anything for dat dash |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by mjay05(m): 4:41am On Aug 18, 2018 |
Finally here, nice one spana |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 6:11am On Aug 18, 2018 |
rowdymind:abi,naso bro |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by astute28: 10:53am On Aug 18, 2018 |
wao youngzubi ride on we dey ur back e dey sweet me |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 12:10pm On Aug 18, 2018 |
Episode....37 Deadly mission -------------------- wia jazz meet jazz mission go wrong --------------------------------------- from wia i stand,i begin observe our intruders,dem be two,very tall gigantic with heavy built chest wey swell up lick mountain of fire,if to say nah few months ago when i never join spider gang i jam this kind people,surely i for don dey piss for clothe by now but no!,my heart nor beat kpakam as nah how i go take attack dem without dem blowing alarm to others,i look dem again nahim as i notice say dem nor wear any clothe for body nah only trousers,on their neck i sight jazz wey hang comfortably fine like"dem nor born dem" i turn look Stevo nahim i notice say him too dey draw plan "why una no won talk,una dey fear?,one of dem yan as two of dem begin laff then i made up my mind say the best and suitable wey to fight dis can battle nah man to man,since we nor want noise e means say nah gunless fight,we need dem dead but dem get jazz so i motion Stevo say make him drop gun and do watin i do like powerless officers we drop our weapons for ground,i watch as one of dem grin onto say we don fear come surrender, Stevo",i yan yes boss,Stevo yan fire for fire!,knife to flesh,make the superior overcome,make use of ya knife!,hope to see u overcome bro,i yan then in a swift motion i dive forward as me and one of the guys land for ground,as i nor expect am the guy release one heavy punch for my mouth naso i take loose one teeth,i still manage to look Stevo the guy good for boxing,him just dey dodge all him opponent punches and kick,like play like play the guy grab me for neck and lift me up like say i nor chop come,with my legs moving freely for air onto say the huge guy just seize me for air,with all my strength i target him prick region as i release super kick towwaaa!!!!! i feel as him kidney take shout aaaahhhh!!,he shout and release my neck then use him two hand hold the area wia i don demolish,as he bow down on him two kneels,i turn look around but i nor even see any sign if Stevo and him opponent apart from dry grass sound wey i dey hear from the forest nahim i assume say dem don carry their own fight enter bush with aim say make i go finish my own opponent nahim i turn as knife shuk head enter my throat, i try move but my body just pin for the place wia i stand,the guy wey shuk me the knife begin twist the knife for my neck,i nor feel pain and blood nor comot,nahim i come gather energy grab the charm wey dem him neck with all my strength i cut am comot from him neck as the beads wey dem take make am scatter for ground,the guy draw back sharpaly then tear race begin run,just few distance away from wia i stand him head scatter into pieces,i turn instantly only to see Stevo comot him eye from the sniper gun,with him body full of blood "good job Stevo, i yan "till death do us apart brother,he yan then stand as we carry our weapons begin track chief ayawu dem we continue running inside the thick forest,we just dey hear different kind of sound,some go sound like say person dey laff why some dey sound like small pikin wey dey cry,but non of dem ginger us as nah to separate chief ayawu's head from him neck and then save oga frank formal wife dey our mind we reach one place like that nahim we sight burning fire flame and smoke from a far distance for our front,we slow our step so as not to alarm dem of our presence as soon as we near the place,the whole thing come clear,i sight five men wey dress in red clothes with white substance for dem face,beside dem nah the two teenage girls dead body wey dem don already cut off their head,then i look further from wia i lay down jeje for bush,omo i see as dem take necked the two women complete come use rope tie their hand lay dem flat for ground,one of those people wey wear red match come forward then command chief ayawu say make him do something,i nor fit hear dem from wia i hide but i dey see everything wey dem dey do like play-like pay chief ayawu comot all him clothes then begin rub him prick after some few minutes the thing come stand kakaraka, one of him guard waka go drag one of the teenage girl dead body wey dem don cut her head comot,him drag her lifeless body come keep for chief ayawu's front then spread her two legs open as watin won happen hit me gbam!,i position the machine gun then through the Bluetooth wey hang for my ear i whisper to Stevo say make him get ready chief ayawu kneel down between the dead girl parted legs as one the man wey wear red clothe carry calabash go wia oga frank formal wife and the other woman lay down,he use dagger to stab oga frank wife for hand as blood begin rush he use the calabash to collect all the blood then did some incantation as red fire begin burn inside the calabash,he quickly give am to chief as him open mouth drink everything,immediately chief finish the drinking the burning blood he jam head for ground begin roll dey shout aaaaahhhhh!!!!!! for like 2mins before he come stop,stand up and rush the dead girl for ground,like Pearson wey dem don curse he begin battle with her toto to drive him prick inside but onto say nah dead body e nor easy for am "Stevo,i yan "yes boss,he yan "iffa count one to three u fire chief hope say u don do ya incantation,i yan "yes,he yan "the jazz nko?,i yan "i don put am for the sniper,he yan "good,first target must do the job,i yan "trust me! " good,wait lemme near dem,so as to save oga frank wife i Bend down begin crow dey near dem immediately i reach the place,i calculate my moves den bring out three explosives did incantation ontop my weapons; that one nah watin big mama give us incase the people wey we won kill get jazz,with the incantation and some things wey we go rub ontop our weapon,no matter the kind jazz wey u do,if we strike both you and ya jazz go enter road to hell fire straight "oya 1,2,.... ready? sure!, "3!" like slow motion bullet from no wia,scatter chief's head as the man collapse ontop the teenage girl body,viam!! those five men wey wear red disappear,sharpaly chief guards take position with their weapons well positioned some of dem rush go meet chief wey don already reach hell fire tey! tey! "chief!!!!!!!! "noo!!!!!!!,dem begin shout,as dem see say she don become past tense,with vex dey begin scatter bullet everywhere den one by one their head begin scatter as bullet from no wia begin hit dem,some of dem shuk head enter bush sharpaly as i rush go comot the rope wey dem use tie oga frank formal wife,stevo quickly rush come free the other woman the woman nor even gree make we comot the rope finish nahim she tear race enter bush begin find her way,onto say we nor get time we just leave her say make fate lead her, onto say oga frank formal wife don loose plenty blood she just weak like rag, so i lift her up,she heavy pass bag of cement but i get strength,with me for front, i use one hand carry her ontop my shoulder then use my right hand hold gun,Stevo waka go cut the remaining part of chief head so that big mama go see say we accomplish the mission we begin run dey find our way outside the forest gboowaa!!!,i turn back sharpaly as i sight blood flow dey comot for Stevo mouth,bullet begin scatter for him body from different direction nahim he begin shake onto say the bullet too much,like film he land for ground with him two kneels,then slowly he open mouth begin try to tell me something but he just land for ground gbosa! noooo!!!!!!!!!,tears begin comot my eye i nor fit believe,with vex i dive enter bush, as dem come focus their fire for my direction inside the bush wia i dive enter,i quickly drop frank wife then comot two explosive from my jacket,i use backfltt fly outside in swift motion i release the two explosive for wia dem stand dey fire their gun,as i land for ground lay down low then gbom!!! everywhere shake as dem body parts begin land for ground sharpaly i rush Stevo for ground,i touch him neck dem place my ear for him chest Noooo!!!!!!!!!!!,i scream Stevo! dead or alive??......... to be continued 5 Likes 1 Share |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Adesina12: 12:50pm On Aug 18, 2018 |
Wow!!!! This is the real explosion, I love this Keep it coming guy.... Na movie be this ooooo jagugu88li I beg leave kitchen and join me here Sweet popcorn for you Young |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 12:51pm On Aug 18, 2018 |
I no sey em no eazi, but if u drop another update e go make |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Danchoco(m): 12:58pm On Aug 18, 2018 |
Stevo......d sniper....actor no go die |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by tojahh(m): 1:47pm On Aug 18, 2018 |
We no fit lose stevo jus like dat na... shuooo? Abi no be we sniper again? |
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by zeezeegal(m): 1:53pm On Aug 18, 2018 |
Youngzubi....Twale |
(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (30) ... (51) (Reply)
1985.... 1987.... 2014--[a Crime Story] / An Evening With Eva (2013 Triple Award Winner in Crime. Thriller. Action.) / [story] My Life As A Yahoo Boy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 96 |