Ruthymoon's Posts
Nairaland Forum › Ruthymoon's Profile › Ruthymoon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
dis is not love but fear , now the best way to be happy in life as a fat girl , is marry to your size so there won't be no body shaming, just like these two |
na our money be dis so , |
let hear from your husband mouth,cos i nor believe you,only God knows wetin men dey suffer from career women hand, just like dat woman wey dey sell kaya mata, turn her husband to toilet roll, don't trust boss women, |
this is what we the ladies call hmmmm hmmmm ,damnnnn , |
the man na very understanding man, i giam hand well e nor easy, to dey guide sheep in the mist of hungry lions |
secondary school girl, see him face, like him nor get any idea of wetin marriage be ,and him mama go still advise him on how to be a man, by climbing hill with his waist |
may we nor find our self in the hand of a wrong doctor, ooo, because their mission na to destroy lives |
and chioma go hit her head for wall because of dis, and my g go and bring your second son home, bcoz dat boy resemble you finish |
Prostitute husband do dat a lot , too much of women in a man's head can make him compare his mother to his fathers concunbine ![]() |
Killing fellow human being is really senseless, this government be like wicked mother refusing to hear the cry of her helpless children ![]() |
Trust fire, He's just pitying you ![]() |
Thank you Jesus ooo i have been a spying visitor in this forum since 2017, glory be to God , i don finally finished and passed through all the level of signing, and am now a bonafied member of the nairaland forum ��
|
let hear from your husband mouth,cos i nor believe you,only God knows wetin men dey suffer from career women hand, just like dat woman wey dey sell kaya mata, turn her husband to toilet roll, don't trust boss women,
