Safe06's Posts
Nairaland Forum › Safe06's Profile › Safe06's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 37 pages)
[color=#990000][/color]@pink 22,u tew mulch,heheehee. @skimpychic ,berrybass n mummyf,amin ooooo. @tbaby4real,na м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ dey wait for d gist pass,lolz. @blessedmom,I pray its bfp ooo,its well with us all. Hmmm,december babies go plenty oooo,even january first sef(so that government go dash mamas money). Let d scabashing continue. |
@neeky,congrats dear,u shall be blessed with the. Strenght and grace to carry Ʊя̩̥̊ bundle of joy to term,amin. (Beefing u happily,so na u come tiff d last slot for diz month?) @cjnonnzy,I full ground dey troway,abeg come gif us the gist ooo,my ear don dey sweet м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ already. Lol. @tbaby4real,u too lyk tatafo,*tongue out*,no worry morning sickness go soon hammer u,u no go get time for tatafo again. @mamatriplets,odieshi,ur slap no fit reach м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,d nxt bfp na nxt month,diz month own don end,I'm not being negative here babes,bur I'm seeing things u are not seeing. Lolz. Bur if one more slot dey,I no go mind change my name to nafe06 ooo. Heheehee. Oya napa nd ona n's no fex,come claim ur slot. @zeeziliscious zeezy,u miss м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊?м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ no miss u ooo. @blessedmom,plz come back na,we miss u. |
[color=#990000][/color]@nictoliscious nictos,I af happy for u,(see м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ typing nd smiling),I waz telling myself yesterday that I will predict two more bfps before the end of this month diz morning,and see what I'm seeing this morning,alhamdulillah,alhamdulillah,alhamdulillah rabbil alamin(all thanks and praise be to God almighty). May God almighty grant U̶̲̅ the strenght and grace to carry this blessing of urs throughout the 9 mths. Congrats once again. Who's next?1 more to go this month ooooo. @hawtmummy,pele dear,I heard JOAS medical diagnotix iz good,its located @ JOAS house,no 2 okesuna street,opposite synagogue church,ikotun. Bur I heard castor oil n traditional chineses medicine(TCM) works wonders for unblocking tubes too. All d best dearie. @chi16,heheehee,u sef get tym dey answer м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊?u try oo. Lolz. @all,those of us that are overweight(orobokibo),or experience irregular cycles should try out that castor oil treatment,its well with us. Amin. |
[color=#990000][/color]@peace5050,hi,I smell scam here,once u pay that #120k,forget it,imagine dem scamming 20 clients in a month(d person don hammer b that na),what kind of herb does the person want to use sef that Ȋ̝̊̅§ costing between #780-#880?which kain herb be dat?even if the person Ȋ̝̊̅§ travelling to afghanistan to buy the herb,the money still too plenty. Pls face ur medical nd spiritual process,God will answer ur prayers. Amin. |
[color=#990000][/color]@chi16,wardoyoumean?how can u b telling gbogbo bigx gal mar-july to enta bus or napep coz she ask for direction,instead of u to say "drive yor black hummer,not the white bently ooo,to no 33 opebi road nd buy the drugs",simple,u come dey say napep,bus.warefa jere. @tbaby4real,y u stingy like diz?with d flenty flenty money wey God bless u with,na only twins u dey pray for?e no good oo. I claim d positive testimony ooo,I don dey practice morning sickness sef,lol. @all,hope todays fasting went well?may almighty Allah answer our prayers amin. Goldenbaby so u fit form scarce commodity for 1 day?abi morning sickness don start?*tongue out* |
[color=#990000][/color]@mercifull,go do a lab test,HVS,I think u have an infection,d two reasons wey fit make ur "tininitanana" pepper u na if u get infection or if u use ur bare hands wash atarodo(pepper),then come forget go take am wash ur tininitanana when u piss finish,pele my dear. @ominikibascious kebaba,my sesky syz 8 model,I dey hail. @marjuly-aprilaugust,lol,y not just get preseed,I think it will b much better(not talking from experience oo). For those of u experiencing dry tininitanana,wariz happening na?(I no wan suggest something now coz we dey fast,I wee tell ona after fasting). Plz let's remain positive in our thoughts,give alms nd smile always. |
[color=#990000][/color]@beloved1993,I luf u more*wink*,kai,I'm already milsing u oo,when dis Ʊr morning sickness starts now,we wnt see U̶̲̅ ere again. *crying bitter sweet tears* @pink22,weldone,bur I no lyk say my name na alwaiz 54th for ur roll-call ooo,u are not a good gals guide,na ur name suppose come last,heeheehee(lyk say e mara when God wan fire us with our bundles of joy). No mind м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ jere. *hugs* @tbaby,tanks babes. May God embarass u with triplets. Amin. @all,may God accept our fasts nd prayers,amin. Let's remain positive. I wee keep my recipe for igniting the flame of love in our homes for now,till after the fasting. Its well with us all. |
[color=#990000][/color]@uzoo,thanx dear for Ʊя̩̥̊ contribution,trust м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,its easier said than done,my only prayer Ȋ̝̊̅§ for God not to test м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ more than I can bear. I like Ʊя̩̥̊ suggestions,I ll try them. Its well with babes. |
[color=#990000][/color]@omonikiba,my sekziliscious syz 8 model,d devil iz a liar.whatever procedure u want to use,plz go ahead,God blessed pple with d knowledge to help pple who need it,ITS NOT A SIN. Someday d stupendious intete of a girl(not woman o,coz women are matured,nd if I call d person woman,e go b lyk say I dey respect am) will eat her words,skikena. U see,diz iz how some people place curses on themselves,how e take concern u if person wan do ivf or anyfin?whoefa u ar,u ar just a mongrel. Warefa jere. As for u goldenbaby,I for no wan add talk to ur matter again o,bur I go just talk one thing,u don mess up. Shikena. @beloved1993,hmmmm,its well with u. @omonikiba,I want to b like u when I grow up oo,syz 8 ke?м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ I'm still syz 6 ooo,nothing wey I nefa chop to reach syz 8,bur God dey sha. @younggirl,diz ya name ehn,lolz,happy u got a breakthrough finally,God bless u. @pink22,where u enter? @mummyf,shuuu,dat one na prayer?quadruplet?no worry,when I carry d belle na ur house I go come stay make u dey folo м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ go thru d discomfort,then when I born dem,I go drop 2 for u to train with the 6 babies God go hammer u with,bur u must send dem go havard university oooo,coz na my plan for dem b dat. Lolz,glad my post puts smyls in ya face,plz dnt b sad again,u know say u no fyn for face bfor,if u come sad join,u go too worwor. Heheehee. Do av a beautiful day dearie. |
[color=#990000][/color]abibby,I won't say sorry coz I believe almighty Allah has greater plans for u my dear,plz be strong. If u wnt mind,can u tell us d hospital u did ur procedure? @all,greetings to all. |
[color=#990000][/color]@goldenbaby,shuuu,so u sef fit vex?haba,it iz not good na,u for just say sorry as she say she no like am,shikena.oya cooli cooli cooli ur temper. @blessedmom,burti y?(In my ibo accent),plz let it end here. Do d 2 both of u know that I'm allergic to quarrels?I cry when I see pple quarrel(yes,I'm dat emotional),it hurts when a joke Ȋ̝̊̅§ misconstrued by a party nd it results to exchange of words. Plz let der be peace. Bur if u pple insist,I will choose OMONIKIBA as d referee,coz her name sounds like yokozuna's,by d time she siddon ontop una head,una vex go come down. |
[color=#990000][/color]@mummyf,u don turn stalker abi?if u stalk reach my side I wee womannap u(shebi u know say I like money). Lol. @beloved1993,wat can I say?its well with u insha Allah,amin,ur first ivf cycle will be successful.please,remain strong nd positive. @hebrewwoman,a big congrat,enjoy motherhood,its ur time to shine. @blessedmom,u dey vex oo,na out of luv golden baby talk am na,pls no allow ur anger to get annoyed,she wee nor durit again.shuu,e reach for u to commot koboko wan beat her?abeg na,goldenbaby oya com beg her oo,u know say u no get bori,if blessedmum catch u ehn,aaahhhhh,ok tank u mum,goldenbaby she say e af do,don't dudat again u hear? @hawtmummie,I feel ya pain,pele dear,oga wee soon come,den u fit "explode" TDB(till day break),nxt time when him dey traful,him wee cawee u along. @chokl8t nd berryblast,ona tew mulch. May God almighty hear our prayers nd grant our heart desires. Amin. |
[color=#990000][/color] Color combos depends on ur skin tone. If u are light skinned I ll suggest : Turquoise blue+ creme color with touch of orange Bottle green + fuschia pink with touch of butter color Pepper Red + creme with touch of dark green Purple + green with touch of gold If u are dark skinned : Yellow/lemon green + chocolate brown with touch of red Teal + creme with touch of red Rose pink + wine with touch of silver. |
[color=#990000][/color]Anybody who takes whatever comediens say on stage showz serious ,obviously are VERY FUSTRATED PEOPLE. Shikena. |
@barka,fibroid Ȋ̝̊̅§ not a death sentence,at least u know what's the reason behind Ʊя unusually long periods and I guess pains too. Do as the earlier doctor told U̶̲̅,go see a gynae,some fibroids don't disturb fertility,depends on the location anyway. I ll advice u do plenty of research before succumbing to surgery. Please don't let this freak u out,visit the doctors and be good. Its well with u by God's grace. Amin. |
[color=#990000][/color]@all of ona wey comment after my last post wickedt ooo,I mistakenly wished cjnonnzy a wrong wish of being a single mum nd non of u fit even correct м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,na wa ooo,nyaiz,cjnonnzy,plz forgive my error,lemme rephrase,may diz be ur last birthday childless,next will be with ur own cute son,amin. @goldenbaby,ur free to use d two both of them. @flakeey,heeheeeheee,afraid catch u?no fear,nothing dey happen. Lolz. @dreamsinbc,overlucky worry u as u mention my name,if not?if not?hmmm,if u no for mention my name ehn,hmm,I wee nor te u war I can do. @bolurunfemi,u af welcome,u won't stay ere for long insha Allah. Amin. @tbaby4real,I cannot kee u ooo,unless u are a chicken,coz I am a chicken murderer. Lolz. @uzoo,wink wink. @venus,I still have u in my prayers,its well with u insha Allah. Amin. |
[color=#990000][/color]@mamatriplet?wishing ur dh many more blessed years,by diz time next year,he ll be feeding his triplets,yle u are painting Ʊя̩̥̊ nails red,lolz. Enjoy babes. @flakeey,I no fit break dh back ooo,him back strong kakaraka lyk zuma rock,lol,meanyle I dey suspect U ooo,how u take know say mamatriplet dh dey wonderful?(Lolz,if MT catch u I no dey house ooo)heheehee. @chokl8,I af laff tire,u must collect Ʊя 1,600 ooo,if hubby no gree gif u,just holla м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ coz I sabi fight well well,only that u wee pay м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ #3k,deal? @cjnonnzy,diz ya baffday find better day to fall ooo,friday,babes I no need tell u how e suppose b na,ope u don buy white wine full house?ur bomshort abi leggings nkor?ur mints still remain abi?babes,no dissapoint м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ oooo,wish u a very beautiful day,diz shall b d last bthday u will celebrate as a single mum,nxt one will be with a very cute son. Amin. Enjoy babes. @ all,plz let's be careful with d drugs we take,as in self medication,too much of clomid causes cancer(abeg no vex,I no mean to fear anybori afraid),my pharmacist told м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ to stay off drugs,not that I take drugs lyk dat o,just painkillers,he said I should be drinking plenty of water,fruits n veggies,stay of spicy foods,sweets nd chocolates,nd if I can be fasting I should,I ll notice a difference in my body system.plz let's not self-medicate,supplements are ok,bur let's b disciplined about its usage. Its well with us all. Amin. Its friday,nd I'm ready to knack,pick up my guy nd hit d sesky room,tonight,ooo(singing in aaliyah's voice). |
[color=#990000][/color]pink22,tainz jere,werin I go do na?I cannot gonna comma kee masef jere. Lolz. @omonikiba,heheeheee,yelse ke,I waz d class captain thruout my primary school before I became head gal,I waz class captain in my secondary school class till I became head gal again,I remained class captain in my unifasity days till I became head gal in my final year(kai,I don blow for ere o),lolz. @berryblast,,oooo,I mean berrybass,pele,glad u ar progressing,ur song of victory don reach ya mouth already ,oya sing for ur triplets don line up to come. @chol8y,see as u make м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ read d first line com jump as I happy bfor I read d rest,for making м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ jump and shake my chinko bombom in dancing,God will embarass u with quadruplet before the end of the year. Ashe. @cjnone,hmmm,u b blog expert oo,na all blogs u don enter o,oya gimme ur blog details make I dey visit am,I wee b vewi dissapointed if u no get oo. @doublebls,I put it to u dat my dh iz amongst d vewi few dat don't flirt nor cheat,heheehee,coz if I catch am ehn,where him wan even see d power to go find woman when I dey drink akamu morning n nyt,which tym him wan get to prepare anoda akamu for some ugly mutete out there?when we dey pray sef I dey curse any gal wey dey look my dh,nd I dey make sure him amin dey loud. Warefa jere. |
[color=#990000][/color]@pink22,lol,receive ijn bawo?abeg send м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ physical credit jere.I no want spiritual credit. Lolz. @omonikiba,u don join goldenbaby dey harass peeping toms abi?lolz,free dem jere,dem dey come take inspiration from ere. Its well. @bloomingbuds,mummyf,always,una weldone. More healthy eggs to ur ovarian reserves. Amin. @efribori,do af a vewi beuriful day. @RVW,I wulda shoulda wanna ganna ignore ur msg bur bori no gree м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ to shenk ya post,u ar a first timer ere,it wouldn't cost u anything to say hi befor asking ur question,anywaiz,as d good samaritan I am,I wee answer u "I DON'T KNOW".(Ntoin,nmee,nxt tym u wee greet us),lolz,oya don't mind м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,I heard UBTH Ȋ̝̊̅§ very good,and those that suggested it previously said it has high success rate n cost friendly. |
[color=#990000][/color]I think to an extent,size,shape nd dress sense matters. Many guyz go for slim girls(not thin o,lol) because they see them as smart and they want to show off their "model sized" chic,fat girls(with all due respect) seem to be slow and hardly find things that fit,coz many fat girls have fat tommys,nd then U̶̲̅ see them putting on tight clothes that shows their flabby stomachs,which puts so many guys(including babes) off. As for shape nd dress sense,I believe fat girls can still find clothes to flatter their shape rather than put on tight fitting clothes that exposes all contours. There are many fat n classy chics out der who still wear nice clothes nd still look pretty and attractive. Though in a relationship,inner beauty iz most important,bur physical looks count too. |
@wawa86,I don't think u can get pregnant if u n dh bdanced on d first day of ur period,bur surprisingly,I av heard about some peeps who bdanced during their period n got preggy,a nurse once adviced м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ to try bdancing during my period,bur I no fit. Just ensure u bd every other day,God ll answer us soon. Amin. @pink22,kai ,u lyk gist ooo,oya send м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ #3k credit make I call d man so I go gif u gist. Lol. @napa,pele,u don't av to go through d pain u know?we all have different levels of pain,when I read contributions on us stopping painkillers I laff in my local dialect. My own pain dey reach season 5,pain wey dey gather my whole neighbours to form pity party for м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,na hin una say make I no take painkillers?una try. Goodmorning all. |
[color=#990000][/color]@cjnononnzy,hmmmmm,no go talk pass ur mouth and get apollo of d mouth ooo. Be vewi vewi careful pls,I'm surprised a lady u ar meeting for d first tym iz confiding in u dat much to d extent of inviting u over to talk to her husby. Hmmm,another be careful ooo,afraid iz catching м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ for u. Y can't she get a close member of her husby's family to talk to him?where does she want u n her husby to meet n talk? Another be careful ooo,I'm not against u being ur sister's keeper,bur we av to apply caution in everything we do(except when knacking,lol). Tell her to beg either her pastor/alfa/babalawo or her father inlaw to talk to him,coz if u go,anything can happen,it myt worsen their relationship,she myt b fake with another motive, cjnononzzy,abeg let ur relationship with d woman end in advicing,no carry ur leg waka go meet her husby. Final,be careful. @newbies,y e b say almost all of u dey always b silent reader for months bfor una enter ere?what shall it profit anybori to b peeping without coming to hail nd tap annointing?warefa jere. @echala,wonyi,shithapuns,marygold,chidima,where af u enter?bin a yle oooo. Goldenbaby,ur testimony e af arove,claim it. @all,everythings ganna wanna be alright. Amin. |
Heheeeheeee,zeezy I can see u too. Lol. |
[color=#990000][/color]hy my fellow country fiful,how ona dey?ope una dey "drop am like its hot" for dh?as for м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,devil been wan show hinsef,bur wen hin see say м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,my soul,my guardian angel nd most of all my God,no dey carry last,omo mehn,hin pick race.Alhamdulillah. @ all newbies(see м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ dey feel lyk senior for here,hmmm.warefa),u af welcome,what we do as u all av read through iz encourage,motivate,revigorate, ourselves to bambozzle,abash,destroy the devil n its entourage in our lives ,so we can copulate and populate. It iz well. Seacrest,I hail back. U ar so sweet,tainz for the beautiful words,U are blessed. Goldenbaby,u are forming strong woman abi?ope u sef no somasot lyk cjnone?its well with u ooo. Wannabeamum,heheehee,diz ya name ehn,e b as e get ooo,u shall b a mum sooner than soon,don't worry. Keep praying,keep eating well,keep exercizing,keep smiling,keep knacking,keep knacking nd keep knacking,God must answer us by His grace. Amin. Wish us all a beaurifull nyt rest and great week ahead. Luv u all muchos. |
[color=#990000][/color]hi all,thought I should share this; Sperm quality is often measured by its mobility, as well as its overall count. In addition to being able to quickly move forward, sperm must also digest the tissue surrounding the ovum to fertilize an egg. Mobility is impacted by a sperm's shape and how quickly it can move. Your sperm normally move forward by whipping their tails back and forth; however, sometimes sperm agglutination---or the clumping together of sperm---can occur. Sperm agglutination does happen naturally, even in men with normal sperm mobility, but it shouldn't occur in more than one-quarter of a man's sperm. Proper nutrition can help reduce your chances of sperm agglutination and increase your sperm's mobility. Marilyn Shannon, author of "Fertility, Cycles and Nutrition," says the wives of men who had experienced infertility due to sperm agglutination conceived within 60 days of incorporating Vitamin C into their diets. The women also took a Vitamin C supplement as well. For maximum benefit, take 1,000 mg of Vitamin C daily. Vitamin C will also raise your overall sperm count. Researchers concluded that testosterone production is dependent on Vitamin C. Another nutrient necessary for testosterone production is zinc; this can also help improve your sexual desire, improve motility and increase sperm count. Take 50 mg of zinc daily. In a normal man, the highest concentrates of zinc are naturally found in the sperm and prostate, so even a mild deficiency can contribute to fertility issues. To improve your glandular function, take essential fatty acids on a regular basis. Take one tablespoon of flax oil daily. Find essential fatty acids in safflower and soy oils, too. Take 200 mcg of Selenium daily, too. Shannon says that a selenium deficiency contributes to immobile sperm with fragile tails that break off. Because large amounts of selenium are found in your sperm, every time you ejaculate, you need to replenish this nutrient. For most men, this process happens naturally, but if you're experiencing infertility, you might need to supplement with selenium. The Mayo Clinic also says to make sure you're taking a multi-vitamin, as many multi-vitamins for men contain selenium, zinc and even folic acid. |
[color=#990000][/color]@igabe,u are not barren,u ll have ur babies @ God's appointed time. Depression no b good thing oo.get urself out bfor it gets too deep. Now that ur doctor has told u wat Ȋ̝̊̅§ wrong,treat urself n dh,give dh veggies n fruits from now,make sure he eats veggies @ least 10 times a week,I guess der are supplements too,buy dem n use,I heard fasting iz a better way to cleanse d system than all diz other liver,intestinal,fertility cleansers,drinking water most of d time helps too. God ll answer ur prayers my dear. Amin. Don't fear about d drugs uv taken,I don't think anybody has taken painkillers more than м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,each time I get to meet a new doc n I tell dem d painkillers I av taken,dey open deir mouth wide,its dat bad,nd I still take them coz of my unbearable pains. @joyfullmum,ur heart desires shall be fulfilled by God's grace. Amin. Just remain positive. @ all,pls let's not give d devil a chance,let's reject all forms of depression,we deserve to b happy nd we will be happy,let's distract ourselves with comedy programmes n prayers,we shall overcome diz trials. Av any of u eva given diz delay a thought?could it b that God Ȋ̝̊̅§ saving us from impending dangers?we shall live to bear our children,we shall live to take care of our kids,we shall live to watch our kids marry,we shall not cast our youngs. So please n please,let's b patient. |
[color=#990000][/color]@goldenbaby,be careful about the kind of drugs u use oo,no go take flagyl for headache ooo. Its better u run tests so u ll know what u are treating,if u av done scans n ur doctor says u are good to go,then just take ur prenatals,I heard baby n м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ Ȋ̝̊̅§ very good,folic acids nd omega 3. U can just do hsg to fulfil all righteousness,nd please eat good food(no mind м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ wey dey advice ooo,na so so junks I dey chop). Do all diz nd pray to God,trust м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,diz year won't pass u by. @napa,tanx dear,I av learnt that being sad will make м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ set into depression nd grow wrinkles ,so y kill myself when God has not destined м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ to die yet?I believe so much in destiny,so all I pray for iz for God to grant м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ the spirit of patience,He will answer м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ at d best of time. @lizzyslaw sweety,please don't give d devil victory over u,b strong n keep ur trust in God. I was also very skinny n waz worried coz of what pple said about м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊,bur each time I went to d pharmacy to complain nd order for drugs,the pharmacist will just laff n chase м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ away,his wife will join n pursue м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ n say I should b greatful(coz she waz lyk a size 20),I ll sadly return home,nd my dad will console м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ n tell м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ to b happy with my syz coz his office pple go extra miles just to shed weight,na my mama own dey vex м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ pass,she go go commot her pix when she young dey show м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ as she sef lepa,so I just stopped bothering mysef,now I'm a small size 8,nd I'm just loving myself,so pls let's stop listening to what pple say,dey can laff at u now bur make sure u invyt dem for ur twinz naming ceremony early next year ooo. @pink22,м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ sef go happy if I see person wey go buy м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ diz good drugs ooo. Its well jere. @profeseur,don't read negative meaning to ur mil actions,she means well. Believe in d drugs n use it religiously with positive mind,nd by Gods special grace,it will work.1 year n 3 mths?hmmm,some mil's start disturbing their dil's just 2 mths after wedding,asking how far?what Ȋ̝̊̅§ happening?,its well jere. @cjnonnzy,where u enter? |
[color=#990000][/color]@onono planet,hmmm,quads?u know as my sister in islam I love u,nd ur name onono sounds ebiraish from okland,plz let's reduce d quads to triplets,quads too much ooo,after the triplets,u can now round up with twins,insha Allah.pls make sure u do sufficient research on wat caused d miscarriages nd y ur 2 ivfs failed,so dis will b d last cycle insha Allah. May Allah make our affairs easy for us. Amin. Great day to all. |
[color=#990000][/color]@sammyhands,while I commend Ʊя̩̥̊ efforts on raising this topic and also willing to profer "solutions",I do not like that U do not want to willingly drop the information u are willing to share with those who will drop there e-mail here,anything worth doing Ȋ̝̊̅§ worth doing well,share the info here let everybody benefit,and if there are further enquiries,the poster will contact u through Ʊя̩̥̊ e-mail. |
[color=#990000][/color]marykay has good concealers @ affordable prices,but if u don't mind spending,u can use MAC foundation for total coverage. |
[color=#990000][/color]@jilsandra u are very welcome,but bfor we welcome U fully,u af to pay "owo onile"(money for land owner). @ebiprecious,its well with u,akunna matata for d rest of ur life coz ur story Ȋ̝̊̅§ about to change for the bera positively. @doublebls,werin man pikin go do na?I cannot gonna wanna kee mysef. Lol. @goldenbaby,u af started with ya crycry again abi?I don dey commot my pankere. @all chikilisweety soon to be mamas,how deygo dey go?thank God for nepa oo,dem no dey giv us voltage wey fit carry aircon again,so na fan we dey use for now,so I dey always form "the weather iz hot" for hubby,come see sesky position I dey assume when time to sleep reach,shuuuu,models go fear na,and as chic wey no dey like to carry last ,na just my catapult(G-string) I dey wear slp,hubby dey always tell м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ say him wan do research mayb na м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥̊ b d eve wey bin dey "garden of eden",I cannot come and go and carry last na,abi? |
[color=#990000][/color]@muna,so sorry for d discomfort,mayb u should see a gynae oo,coz I donno what its all about,mayb an infection. Plz visit d doc asap. @champs,congrats,may ur baby b a source of joy to u. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 37 pages)