Sagerasaq's Posts
Nairaland Forum › Sagerasaq's Profile › Sagerasaq's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
C me dy rush to come see where d thieves dey na Emeka face I come dy see...
Why dem no carry Nj go.. I for like see her naked too |
C me dy rush to come see where d thieves dey na Emeka face I come dy see...
Why dem no carry Nj go.. I for like see her naked too |
savvy12:Where dis mumu come from? Make Cucumber fall on yu!!! Idiot.. No go sleep dey find people wey u go scam here abi. We go bang yu and not give u Tfare |
Amberon11:Banana fall on yu.. Shey u dy among d Prostitutes wey I dey patronize Dats why u know say I broke. As for Pigs.. Na so dem take born u OK. Ur papa dip him smelling sick into any hole but na ur mama come end up born u. No go Dr ai. Na una dy make person turn bad |
Lucky u!!! That is why it is good to lash with d finger (left one Oo))) to check for any abnormalities inside d burger. |
So whats d Question ![]() |
When the Village witches just refuse to leave u and ur family... This generational curse dey real ooo... |
. |
Na wa for dis guy ooo.. U c toto u dy smell for condom. Ma babe don go bang anoda guy come my place Lyk 20mins later I bang her on top. I noticed but I no talk since na banging tinx I dy into.... Gals of nowadays are for banging... U bang, bang, bang and bang. Gals are bitches now am heartless I even bang dem and not give dem food and transport fair again... All of dem dy mad. |
Lol.
All dis dont try dis @ home no dy work for 9ja.
Now d guy don shack come kpai na Davido dem wan hang am for him neck.
Waiting for d Nigerian Movie Poster shaa.
Who knows it myt even have part 3 |
nothing better than Home made food.
Happy Independence Naija |
DSTV go hear am |
Nice one...
Please also contact me for Spelling corrections..
Thanks |
frankdGreat125:Lmao!!!! Nigga dey collect Npower 30k still dy shout we die we die... Guy die naa make dem bury yu.. Who ur living don help ![]() |
We get hope to start this year so
We dt just wrote test... |
I dey try reason wtn d sisy dy talk....
Wasted my MB..
This one no be talk Naa..
Even me fit sit down under camera talk speech...
Mtcheew make I find better news jawe...
Save ur MB na bitchy talk |
What about Marilyn Monroe
This na lie...
If she no enter dem never start |
Team I hate long story |
Hmm!!! Can't someone just like Puna ?? Na small doctor own him go dy like ? 2Baba abegi like ur tin dy go!!! If to say na just yu... U will be liking ur puna ooo cus nobody go dy Dr to challenge yu |
Kai...
This one weak me |
And the Biafrans/Ipobs were shouting goooooaaaaaallllll....
Abeg who were they supporting
Nigeria or Cameroon? |
Eyah!!! But jealousy always does d trick... Get him jealous.. Dress sexy and attractive more. Confide in ur family and presence of his friend to be complimenting u wen he is around... But don't go to far... It myt help or he could use it against yu... Anyway since its getting worse u gat not much to lose.... But wait oo Shey na motor mata be dis... Which one be ma own sef.... Barka d Sallah |
Lmao!!!!
Just like Trailer wey carry "test ur air bag" for back..
Abeg check dt area in 2 days time update us about latest Casualty!!! |
Abeg make una no vex oo...
Na d small short guy beat d tall one ? |
Nnamdi Kanu no dey der ooo!!!
Abi na President he wan go for directly ![]() |
JazakAllah khair |
No fat in ma dictionary!!!
Ma love for lepa cannot be expressed in numbers!!! No fat in ma dictionary!!!
Ma love for lepa cannot be expressed in numbers!!! ![]() |
Even for my dream na Hot jollof ooo!!! |
Nice post though!!!
But how ATM take enter d gist ? |
This is serious!!!
Report the case to the nearest police station..
Dont tell them u suspect ur father..
They will ask him about it...
Let them be d judge.
Its a pity.. |

nothing better than Home made food.
Happy Independence Naija