Sagerasaq's Posts
Nairaland Forum › Sagerasaq's Profile › Sagerasaq's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
Na wa ooo.. Make people go park d ones wey dem get Another strategy to create unemployment, to make touts, increase stealing and kidnappings etc... We are observing to know how it will all end up |
Ladies of nowadays are promiscuous... Yu just gat to pray more than hard to get one DAT aint... |
No go bring confusion for Baba Ibeji ooo... This one wey one twins resemble am d oda resemble him neighbor Science bad ooo |
Muslim with gay marriage?? When u are allowed to marry 4 women if yu can!!!
This one no be Muslim oool |
Where d Network dey to use d free data... This one wey e dy tell person say 765789025days left to complete 78mb episode of a movie... Glo go sleep abeg |
Nigerian Police and there Wahala!!!! Just because dy have seen way to collect money dy might keep dem dr till dy agree on a huge amount. All our Lawyers wey dy here suppose get sometn to chip in naa |
Damn!!!
Omo d man no get joy!!!
C as d gal reach d next life kneeling!!
R. I. P
Dont be surprised shaa.. Dem go cover d death up..
Let Oluwa be d judge |
Who dr ranking EP?
Make we see people wey go stand tall next season!!
Barca 4 life |
One woman carry many people prayers!!!
Wow!!
This is what we call blessing...
Baba God ma gf na from twins ooo grant us twins too wen we finally marry |
I go reach dr tomao |
Bros park well ur blood don too high..
Michael Jackson
Brother start with Danfo drivers first!!! |
Kai.. I no get chance rate dem too... Na Minus sef I for rate!!
Cheap data no Network |
And our Super hero met his untimely death!!! R. I. P I guess there is a lesson in every story... Lesson learnt here is Not every one in distress is worth risking ur life for!!! D person whose bag was stolen will get a new one now... While d Superman will be lonely in his grave... *You are lonely when you are dead* |
QueenOfNepal:And it seems under 18 are still much here... Anyway hope say u pass Jamb Oya kneel down let us pray for u to receive common sense |
And Some people won't thank God for sleeping peacefully in dr house!!! They will be there agitating for Biafra... This is Sad!! No sane person will pray to experience this but some people are living in it... I pray God see them through this period of hardship |
bbbabes1:Who e EP ![]() |
How much Senates don chop in that same amount of time
All of una go just dy find way to insult person father. |
Tony Tetuila ooo!!!
Who he be
Who e EP?
Make I go find post wey no concern Afonja joor |
Money Money Money!!! Root of most evil men do!!! |
Money Money Money!!!
The root of Most Evil men do.. |
iaamxavier:Present!!!!! |
This matter weak me!! C Mother in law dey behave like this!!! And d man might be reading this ooo.. Sister there are organisations who can help you.. But first take Mi advice pray harder, talk to your Pastor if it doesnt work... This is d best part yet Disappear with your Children for 1month and let's see who will be doing d prayers and fasting |
How I wish this knowledge can be passed to the Masses!!! Igbos are too hardworking and might just end up being Nigerians powerhouse if they can work together... Just one Problem.. When it comes to Money Issues the devil within overtakes d goodwill they have in mind. |
Hypnosis!!! Na wa ooo..
Wey e go use am go make money na person wives he dy go f**k |
Oya.... Drama continues..
Boycotting d national money |
Na wa ooo.... Later you go hear say d woman no spit on her purposely...
Useless whites.. |
Oya c ma own no... Na Mtn I don register.
08108317499 |
Ow much airtym? |
She is in Love!! @ 20 most ladies have guys dy r very into.. Just approach her without scaring her.. Make her understand what matters most to her at DAT age... Going through her phone will make you end up regretting probably. Anyway you d Parent!!! Just talk to her. 80% chance she won't open up to you. Maybe using her closest sibling will work out. Happy trying. |
Lmao!!! How to watch Indecency without visiting porn site...
D teachers are just highing demselves... |
C me dy imagine wtn I go do with Suya wey dey ma hand And na Intestines I tell d guy to give me!!! Chai!!!! |