Sameras's Posts
Nairaland Forum › Sameras's Profile › Sameras's Posts
1 (of 1 pages)
Na so the paw paw Yellow well well? Is not easy bro abi na gal you be, Watever! Please keep it up!! |
Nawa oo,awa pipo really dey do All this things,I still dey among ooo N A O N L Y G O D G O S A V E U S !!! |
No need to insult ourself over someone's crime, The guy face belike innocent But e mind nor pure at all |
Na wetin the guy nor fit control 9 control am so, At least,he as learnt his lesson |
1 (of 1 pages)