Samobaba4u's Posts
Nairaland Forum › Samobaba4u's Profile › Samobaba4u's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 47 pages)
VICTORCHILI:Na 100naira wey I dey find I wan use play now |
What is the cause of this?
|
hhmmcj:Sorry I was looking at the wrong direction. It's not BOOOOM. I tried to play but was getting insufficient balance despite the fact that I was having #400 as balance. |
hhmmcj:What? This one done even BOOOOOOOM before I see am. Nawa oo |
Oya, hhnncj, bring Inplay for me ó. Ayaf ask them for bet shop and them don show me. So make I catch small fún with my 100naira game. Wey my 100naira? I never see am today so please if u see my 100naira make tell am sey I dey look for am oooo |
deltateam:Thanks, the game self na 8pm tonight and rest tomorrow. I appreciate bro |
deltateam:Hope this is still on, make I quick go do am |
My leave dey finish this week ó and I must BOOM before I start the busy days again. Therefore make una try share better games kíákíá. CC: Alvin007 Sleeknaija hhmmcj 1realboy deltateam and all. Keep it coming make I dey play I beg una |
Widall:It happened to me sometimes ago and alvin007 told me to logout and in after 5min and Gbam the account already credited |
hhmmcj:Is a question. And the answer is Yes. I'm not offended ![]() |
hhmmcj:Ọgá show us the way now make ẹ dey BOOM for us together. |
If na BOOM be the National Anthem now make we kúkú they shout am go as una no teach person how una dey play am. BOOOOOOOOOOOOOOOOOM All I can say for now is well done hhmmcj at least you make some people wey sabi play am smile. Let others also join the train of making people smile in their own little way not win alone and come here to ask us if we play the game u never share or ask whether to cashout. No be your money u take play am àbí u no get goal before u play? ![]() |
MbyAntia7:BOOOOM NEXT? |
hhmmcj:BOOOOM |
Stephenmoka4:I don't think so cos they always call it Inplay. I think it's a new bet company whi h has a faster way of playing and know your fate ASAP. I never pay am before sha but will try one day cos it always BOOM BOOM BOOM . |
yehmy:Very correct, I remember I deleted some when the load too much for me to carry. So na you, WHITELIGHTER, created the Red Sea wey I enter. I just thank God say I no sink . I'm coming for you. |
yehmy:I don dey wear my trainers before I jump to this, I for tomatoes you today ![]() |
Alexas58:You want refund am? |
overdrive:Leave mistabiola alone bro. Na so him come dey congratulate us for one group we dey together for game he no share for us to play. And we've been playing other ones wey dey cut together not knowing that he get backup games. Las Las na sorry him go talk. I no know bóyá na sorry I go share with am if I follow win. ![]() |
locust:Locust, no pit water for my Tissuepaper o |
100naira:My 100naira, why Morocco come do u like this now? All my 100naira games ni �� bàjé |
ovenbake:Ovenbake, this one wey u dey done done done me na code I want ó. Wetin u cook wey dey done and u no share am make I play àbí I miss am ni? |
[quote author=Rudewhitelondon post=79969736][/quote]Bro which kin look be that one. I dey fear o ![]() |
And na one person share this game. B936AEAZTTSAEC-3812847 Don't worry I know the number of your house, I dey come for you to take you out for dinner. ![]() |
ovenbake:Ovenbake, Ovenbake I call again Ovenbake. How many times I called you? I never win your game ó since I dey play. I never jam luck of your winning game. But e be like say your game dey among the last I played. I mean the one wey enter August wey PL dey inside. If I win dat game henn, u go hear am. |
yehmy:No doubt about that. Even the NL BOOM master testified to it that in as much as he wins and other people also smile, him dey alright. |
Seun2019:So u self dey follow BUM BUM àbí? Okay o. Make una kontiniu. |
hhmmcj:This una Inplay Boom, Inplay BOOM wey person no kúkú understand. No P, make una dey jolly go. I go dey catch my fún go with #100 to collect #49M jeje. |
Godrocks:Me too, I go replay |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 47 pages)

