Samobaba4u's Posts
Nairaland Forum › Samobaba4u's Profile › Samobaba4u's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 47 pages)
sleeknaija:Ok, sorry I think say na u dey prepare for promotion exam. Any time I enter here na ur edited version of Andycoal /alvin007 and some others I dey first look for before jumping on other ones because na only cooked games I fit play. Don't really know how to join the Inplay, Pre-match etc. The only thing I know is share 9jabet code make I just Cary am go play. Anything aside that na to scroll down, laugh/smile and check d next page if available. It is funnot business cos I always tell myself, ó boy u be thief ó, u wanna use #100 collect #49M. But who am I to refused if it comes to my turn to collect it? What kills some people here is greed. They empty their pockets to trade with Alabi as u people normally call it. Who does that? |
sleeknaija:So you still dey for here bro, I no dey see your edited version again óò àbí u never finish exam ni? |
JesusBorn:This one make me remember some of us back in school wey be sey dem just dey pass exam u no go know how them dey pass. Make them teach u for exam hall them go dey still cover their booklet whereas na expo them they Cary enter na when them come catch them u go come dey surprise sey why them come dey enjoying the expo alone despite sey d thing no come from their brain but dey enjoy it alone. But we dey appreciate those ones wey dey share crumbs with us sha & at d end all of us dey happy. . If you dey enjoy something and refuse to share na your own worse pass. There is love in sharing. If u like abuse me, I no get your time so don't expect me to exchange words with u here until we meet in real world & see if u can face me one on one. ![]() |
Emkojo:This is the kind of game I like playing. All the daily million games just wan send person to early village. To the cooker of this game I say we'll done. |
When are you people going to stop been childish? Fighting yourself on a faceless social media. If someone insult you just do as you never see it and move on. This thread is turning to something else. Please, I beg all of you to JÈBÙRẸ́. Biko, DuAllah, Ẹ jọ̀wọ́ ẹ má bínú to all of you. Thanks for your understanding |
Pash3685:Please what is DNB? Anybody can answer |
![]() yehmy: |
lateefGRDT:Timilehin is best on this |
kochila:Better than sharing crumbs my brother. Well-done. |
Eaglesswings:If this game was share though some will not play but I believe some of us will play, win and compensate you big time. |
Eaglesswings:If the last game for today enter just cashout straight |
jayesmalling:Thanks a lot, I appreciate you |
samobaba4u:This one nko? |
MbyAntia7:As they thought you be ready to teach someone oooo ![]() |
MbyAntia7:What is In play please, and how is it play on 9jabet? Thanks in advance |
Please what is the meaning of this selection Corner Un55 1HT 5.5 |
MbyAntia7:You for share the edited code now. Wanna play it as o1.5 too but don't know how. |
See something, some guys are good. Thanks for this mistabiola. B933AEERWCAEQS-12862 and B938AEERWCPTEP-12862 Continue the good work we will get there |
REAALBETPAWA:Teaching people how to fish is better than giving them fish bro. He always shares the game so it's left for us to decide either to follow win or beg for left over. |
DrProf:Beautiful nonsense, devil is a liar. Keep trying |
Alvin007:Bro, you don port? |
ovenbake:Appreciate him bro to encourage him put more effort and do more. Andycoal, well done sir |
1. Z5khzq6z 2. Z5khz7ws 3. Z5khz256 4. Z5khslxm 5. Z5khzr2x 6. Z5khrczx Please did any of the above games entere? I don't have access to the betting codes right now. Hope you people never send me to village o ;D1. Z5khzq6z 2. Z5khz7ws 3. Z5khz256 4. Z5khslxm 5. Z5khzr2x 6. Z5khrczx Please did any of the above games entere? I don't have access to the betting codes right now. Hope you people never send me to village o |
stepedie:Take heart bro, I understand you wella |
kingmann:No be only till week finished but till he win again. This one by alvin007 and sleeknaija still dey pain me up till now B932APCSSAQTCC-2178185 |
hammer2010:Bro make you dey try put code cos no be everybody sabi how to check the games one by one. Thanks |
aremz:PM me for better communication |
sleeknaija:I almost play this game cos me I no sabi any game but what safe me na �� team cos I watched them game against USA and I almost cry for them sey �� wicked by not even consider say the girls na small small girls and waya the 13 goals. Immediately I saw the name, Thailand, I just delete am jẹjẹ. Please make una no just dey post game anyhow here ó. I use una mother heads beg una because of people like me wey be set na follow follow we dey do, we no sabi analyze at all at all. Una thank you |
sleeknaija:Bro, I never see you posting games recently. What happened? I sent you a pm |
Congratulations to those who made the list. Is anyone from Osun that made the list on this forum? |
Alvin007:Happy birthday to you bro, age with grace. If na say that milar enter I for come for you this weekend and spoil you. Heads up bro |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 47 pages)
... Some people just like to dey dash Alabi money on daily basis