Samski's Posts
Nairaland Forum › Samski's Profile › Samski's Posts
1 (of 1 pages)
mtchew...why super eagles go dey receive all this kind gifts sef??...na world cum final them one play? ![]() |
cashkid18: wat is dis one sayinhe is already under d influence... ![]() |
I can boil water ![]() |
MEGA4BILLION: @op how can someone wear one boxer for two weeks. I change mind every 2 days.....congratz |
@Op..i hope 4 ur sake...u r o.k? |
MillionDollars: .lyk seriously,dis is all u've got?? ![]() MillionDollars: .lyk seriously,dis is all u've got?? |
watz happening in dis nation??... |
Rejoice5000: well said ooooo cos if u all wait on government hmmmmmmmmmmmm ITS WELL OOOO UNA GO WAIT TIREsend them to me,i'll give them jobs ![]() Rejoice5000: well said ooooo cos if u all wait on government hmmmmmmmmmmmm ITS WELL OOOO UNA GO WAIT TIREsend them to me,i'll give them jobs |
ayodeji752: Asari Dokubo dropped out of unical and rivers state university. A dropped out is now establishing a university. These guys are rendering university degree useless"a dropped out"? |
hmmmmm....addicted to addiction |
Hmmm,itz a fair draw,i believe our supper egales would make us proud....team naija all d way! |
abegi...make Davido go sit don under railway....em no get money.na em papa money em dey spend.....we r talkn of strong men who has hustled out their money.not some kind of benefactor jare! |
Winch KID b4 2baba??...na wa o......c were banky W come dey.....end tym listingz jor! |
Tolexander: That is a welcoming developement.......u meant 'a welcomed development' right?......end tym mistakes |
mtchew...dis is totally an END TIME AWARD....na wa o.a whole NEA.hosted in new york?....4 gudness sake.....where is d dignity in dat? mtchew...dis is totally an END TIME AWARD....na wa o.a whole NEA.hosted in new york?....4 gudness sake.....where is d dignity in dat? |
[color=#006600][/color]e be lyk say na ashawo work sure pass o.....abeg any sugar mummy..? e be lyk say na ashawo work sure pass o.....abeg any sugar mummy..? |
Freiburger: Too bad, well, thats nature for y'all. The food web must always find a way of completing itself..lol |
hahahaha.....e neva c anything ;Dhahahaha.....e neva c anything |
na enjoyment tinz na ![]() |
na so............ ![]() |
1 (of 1 pages)





