Samuel051's Posts
Nairaland Forum › Samuel051's Profile › Samuel051's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 102 pages)
skywalker240:no mind them,how much d owner buy am. |
Ur brother jazz go fade one day. |
Bomb dey ur brain |
Upon as we dey cast that guy post daily,u still ignore our comments go fall into him net.. sometimes I wonder if some people get brain at all,Dem go see where person write "scammer beware" them go ignore d warning still dey ask if d person legit,if the item still dey available or still go contact the scammer. I no dey pity who Dem scam at all because only foolish people get scammed because all signs of scam dey but greediness go make u ignore and fall into their hands. |
U don mumu go fall into that loan scammer hand abi..why una no dey ever learn sef.. |
Slawomir don buy market |
Can u imagination Something Dem use this flit take flit am for 800k Wtf man..
|
The5DME:no mind d jobless mannequin,he go offline for days begin use old accounts dey ask of himself as if he dey do giveaway for anybody.even hungerbad(God rest his soul) wey help plenty people here, nobody don open thread say he dey miss am talkless of one unimportant fellow wey never do 1k giveaway dey use alternate won dey measure him importance as if him damn niggar comment dey feed person or sub person phone. |
Happy birthday bro,more life and prosperity..make I send aza make I join you celebrate your new age.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 102 pages)