Samuel051's Posts
Nairaland Forum › Samuel051's Profile › Samuel051's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 102 pages)
HRHQueenPhil:may u end like d fowls dat lay d eggs on Christmas Eve,ewu scammer ![]() |
Scammer |
Holy gram This one na amateur scammer Wtf man.. |
madukaanaya:roasted kunu dey affect ur left brain. |
Holy gram Wtf man.. |
How person go use him own hand buy winch..na wah o.. |
Tunde the scammer ![]() |
Na spiritual shirt abi na amotekun jumper bullet proof vest ni? |
Dead men don't count.. Wtf man |
Eggroll ![]() Wtf man |
Holy gram She was vawulent towards me last night,I had to go out 12midnight to go buy captain jack to calm my nerves and slept in the parlor.. Wtf man.. |
Boogyman557: na only rizzla I get oWTF man |
Holy gram Waiting for more 30k poor of d poorest south south almajirirs to quote me so I can finish them.. WTF man.. |
Drella:Leave am make he dey talk wetin him no know,I don see army wey dey knack egede for oko poly days, vikings wey dey anchor and maph wey dey phlame 4 abj nysc camp.i get pic but i no fit upload 4 security reasons..as far na south soldiers dey,Dem dey belong just incase e set because those guys like jaiye pass anything,so incase e set, before Dem go control,their guys for area got their back or u know d honor hood guys dey give them unto say dem be soldier wey dey their frat,free booze,weed,babes and maximum flexing..even those aboki soldiers don dey blend sef. I laff who say soldiers no belong. |
If no be ATECHCOINS and PATRICIA I no dey do.. |
Joysticks:for u to say I created Patricia app that sponsored bbn two years ago shows how backward u are,can't u do small research sef..na wah o. |
Joysticks:nah.. been using it for 3 years now,only glitch is that they sometimes credit you late. |
Joysticks:it's an app for trading Bitcoin,giftcards and it still serves as mobile banking where if u save 10 naira,ur 10naira still remains intact without any unnecessary deductions. |
seborrhic:u must need brain booster if u don't know d meaning of almost,go check d statistics of sokoloan app downloaded alone on playstore,not to talk of carbon,pay later and other loan apps on playstore and off playstore like migo,kwikash etc,u don't take doesn't mean others dont. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 102 pages)
REAL MATTERS. I NO GET ANY 1.. NA WEED CERTIFICATE I GET. WTF MAN