Crime › Re: Meet Vicki Podberesky, Hushpuppi's Lawyer In California by samuel414: 4:24pm On Jul 28, 2020 |
Rahmanjargo: Hushpuppi has never been smart even when we were all still in the mainland when e still dey run woman to man dating.
Niggaa still owe me $15000 i lent him 2 years ago.
I hope when you come out after 15 years you go don get sense and know that low key life is the best life.. We no be women joor no come here come dy show off your fake ass
|
Politics › Re: Buhari Receives AfDB President, Adesina by samuel414: 5:04pm On Jun 02, 2020 |
Rahmanjargo: Hypocrite just scroll and pass if you don't like what you're seeing Oga i hate seeing crab , i no dey like you way dey enjoy am
|
Celebrities › Re: Davido Fractures His Leg, Uses Crutches by samuel414: 4:59pm On Jun 02, 2020 |
Onyi22: Oh my goodness, how did it happened? Am so sorry my love, the plans of haters concerning this our new mansion will not succeed.. Get well soon  No go find work dey nairaland dey find people way go quote you and like your post your eyes go soon clear
|
|
Education › Re: No Reopening Of Schools For Now – Presidential Taskforce On COVID-19 by samuel414: 8:59pm On Jun 01, 2020 |
una want make i open school make ASUU come kill me abi
|
Culture › Re: Bandits Kill Abubakar Atiku Maidabino, Yantumaki District Head In Katsina by samuel414: 8:21pm On Jun 01, 2020 |
why he be say nah so so bad news dey thread dix days God safe us all oo
meanwhile do you want to make money sitting at home with no stress at all check my signature
|
Politics › Re: Court Stops Obaseki From Arresting Oshiomhole And Prosecuting Him by samuel414: 7:59pm On Jun 01, 2020 |
Wenti your expert from 9ja before |
Foreign Affairs › Re: Whites Kneel Before Blacks To Beg For Forgiveness For Years Of Racism In Houston by samuel414: 4:47pm On Jun 01, 2020 |
|
Politics › Re: Wizkid Drags Buhari And Trump On Twitter by samuel414: 4:33pm On Jun 01, 2020 |
Trump is a pro compared to Buhari way no finish secondary school |
Politics › Re: Oyo Government Reacts To Smuggling Of People Amid Lockdown by samuel414: 12:07pm On Jun 01, 2020 |
wenti we no go see for 9ja
meanwhile do you have a laptop start making money at the comfort of your home check my signature for more
|