|
|
|
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 11:28am On Apr 10, 2018 |
TalabiAudu: One of my friends go borrow money from aella credit. The deadline remains 3 days now and he don't have the money to payback yet.. He con dey ask me wetin go happen if e reach the deadline and e never pay.
Me, I never use these loan apps before. Pls what are they going to do to you if you don't pay your loan back? My guy don go borrow money dash alabi come dey lie on top him friend head..continue we are watching
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:38pm On Apr 09, 2018 |
JixNation: I don respect my old age. their odds make sense like my ex-girlfriend breaats.
I no dey bet9ja account again. Just make sure u don't come here crying when dey refuse to process ur payout. Na awoof dey run belle |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 12:21pm On Apr 08, 2018 |
Yemike: Some folks are just brainless!!
This comment wanna make me believe you're just quoting your silly self
Get a life bro! Someone pls wake me when d he goat is done spewing his thrash ...person wey i dey follow talk don reply me I no know Wetin dis idiot come dey follow me talk again. U better go wash plate before ur oga come back from church as house boy wey u b
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 11:12am On Apr 08, 2018 |
alexistaiwo: I have posted the workaround boss.
Don't always take my words to heart.
Most times I am usually fooling around.
That's how I keep my sanity in this insane world  U sef dey act like mumu sometimes...y explain to the idiot..d statement u made wasn't referring to anyone in particular so why should he take it personal ..all u said was Nigerians so wats d stress, u sef get time abi Na asslicking I go call dis one nii  |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 11:43am On Mar 13, 2018 |
bakayokoko: [s][/s] I never expected less u shithead |
|
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 9:00am On Mar 13, 2018 |
DonPiiko: You dey mind the Oldman, if go no go him suppose carry him bag go base for village, very bitter guy, always hating, poverty is a bad thing sha The guy matter just tire me, av been noticing him since yesterday, na d last one wey him do just piss me off... |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 8:49am On Mar 13, 2018 |
bakayokoko: NA THE WAY FORWARD NOW. THOSE GUYS BAD GAN! Dis mumu just dey ass lick autino so if him won share money, e go fit remember am, bros a single penny, u no go.. Get ur lazy ass up n feed ur hustle..Shithead
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 6:22pm On Mar 12, 2018 |
Holamscoh: Lmao come fund my account for me naw lol, I just dey lazy here to carry money go bank. Bet9ja 5143166 Honestly I don't use bet9ja n also,I don't pay sites with ATM card cos I don't av any.. I use nairabet and it's always agent deposit I use to get money into my account |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 6:10pm On Mar 12, 2018 |
Holamscoh: Hahaha i know we just having fun....But honestly u are a very good stupid boy lol. No hard feelings.  Go in peace shithead lol |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 5:57pm On Mar 12, 2018*. Modified: 9:21am On Mar 13, 2018 |
Holamscoh: A blatant retarted unrepentant fooooool, That's what u are omo ode. Quote me again & die. Foolish kid.  ..what am I suppose to repent from mr blockhead ??..like I said earlier ur reply's r weak n pls stop trying to be hard.u shithead. |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 4:56pm On Mar 12, 2018 |
Holamscoh: Ode me and u no be age mate naw....stupid boy gerrahere if u can't comprehend. Very weak..I never expected less from a blockhead, now get lost n never quote me again. Shithead |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 4:35pm On Mar 12, 2018 |
Holamscoh: To be candid, I see nothing really special in this epistle u just wrote. I can only rate it Pass. A wise punter already has an Insight on all u wrote up there. But nevertheless the gullible Punters still need the Piece of Advice Bros was I referring to u??..na u ask for advise??...why can't u just mind your sorry ass, u wey get sense, why u no drop advise. Busy body Nonsense |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:00pm On Mar 12, 2018 |
kingDELE: Baba, i don't need fish. Show me how to fish.
How do u do ur research, what market do u play?
How many odds do u play??
Plz answer me. Day b4 yesterday, i won 4200. So i played a game of 5.5 odds and stalk 1k.
Two games cut am
Thanks The only advice I can give is having enough capital. If capital is a problem, anoda solution is patience and elimination of greed..if u get this three things correctly couple with luck, u would succeed . Also, be extra careful..immagine me playing Real Madrid, althleico n juve double chance/ win either half,considering the fact the teams were in form n should win d match, I was still cautious. Lastly, avoid straight win for away games as much as possible in some exception, I rather just do double chance n that's for teams like psg, man city n likes..Be guided n remember a journey of a thousand miles begin with a step..low odds with time would take you to your destination |