Offtopic! - Nairaland General (88) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91494 Views)
1 2 3 ... 85 86 87 88 89 90 91 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by Nobody: 11:18pm On Aug 30, 2008 |
i would, i would endure the heat ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 11:24pm On Aug 30, 2008 |
lol, thank god sey u black wella, so people no go quick notice any coloyur changes when u return to jand, ![]() sometimes, the A/C here no dey fit handle the heat for room o, ![]() can u imagine ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 11:25pm On Aug 30, 2008 |
hahahahaha ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 11:35pm On Aug 30, 2008 |
nor be laughing matter o, u need to come down here to confirm ![]() i know of a person wey come 9ija for the first time, u know the weather, the insect bites and environment , nearlly kill dis guy so tey na rush dem rush am go back jand, ![]() since then, whenevr dem mention homw comming to dis guy again, the guy go reply, count me out ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 11:38pm On Aug 30, 2008 |
ah ah it's not that bad, i have been to naija before and nothing happened to my skin etc ![]() i enjoyed it o ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 11:43pm On Aug 30, 2008 |
u last long here? |
| Re: Offtopic! by Nobody: 11:45pm On Aug 30, 2008 |
yes na why not ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 11:49pm On Aug 30, 2008 |
i trust you, ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 11:49pm On Aug 30, 2008 |
of course na, of course ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 11:55pm On Aug 30, 2008 |
who see as u dey say ofcourse go think sey you get liver ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 11:56pm On Aug 30, 2008 |
i get liver na, i get liver ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:00am On Aug 31, 2008 |
for your mind shey ? ![]() liverless baby ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:03am On Aug 31, 2008 |
eh eh liver ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:09am On Aug 31, 2008 |
komot jare, who dash you ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:12am On Aug 31, 2008 |
hahahahaha you dash me na, be like say u forget ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:18am On Aug 31, 2008 |
so u don finally accept sey u dey under me aight ? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:19am On Aug 31, 2008 |
under tani? tufiakwa! spits ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:29am On Aug 31, 2008 |
hey hey hey,, abeg no spoil me. i nor wan go dia now ![]() i go for confession dis evening. and hopefully i dey receive communion 2moro morning, ![]() spoilt child like you ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:30am On Aug 31, 2008 |
eh eh, me spoilt ke? nawwwwww ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:34am On Aug 31, 2008 |
outlawcum4 nearlly spoil you if not for people wey rescue you, i wonder wetin u for don become now, ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:38am On Aug 31, 2008 |
spoil tani, not me ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:48am On Aug 31, 2008 |
outlawcum4 care, showed u much care , he cherished you as if he's whole life depends on you ![]() |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 5:37pm On Aug 31, 2008 |
Uhm. . . . . . Ok. ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:22pm On Aug 31, 2008 |
@@ gabbryll, what are u urhming about? ![]() abi your fingers press pause? ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 7:27pm On Aug 31, 2008 |
how come it is only studio and ibk that are conversing on this thread?? . . . . . hmmmmmmn, i smell a rat. sauce where u don run go ohhhhhhhhhhhh |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:33pm On Aug 31, 2008 |
hehehehe, dis time mehn, na snake u go smell lol na offence for someone to dey do the working while another dey do the chopping? u never know nothing yet, ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 7:43pm On Aug 31, 2008 |
kai !!! na my sauce dem dey finish like this, and him woman sef no dey try. no wonder it is said that u shud never trust a woman ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:53pm On Aug 31, 2008 |
yawns -- wat a nightmare |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 7:59pm On Aug 31, 2008 |
so what did u dream about. obasanjo pursue u for dream ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:10pm On Aug 31, 2008 |
i dream say i dey drive plane for jand. That was some nightmare |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 8:32pm On Aug 31, 2008 |
u no crash sha, cuz i dont want another case of sosoliso ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 1:57pm On Sep 01, 2008 |
notin fit crash until i give the go-ahead and right now,i no dey in the mood to give that order studio,how u dey jare?i go call u this night ibk babe,sup dear?how r u doing,I LOVE YOU,no mind wetin nlanders wan talk |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding






