Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by saucekid(m): 4:02pm On Jul 20, 2008 |
see ya skull ordinary mfi u neva chop |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by saucekid(m): 4:00pm On Jul 20, 2008 |
and e be as e get |
Jokes Etc › Re: My Funny Pictures Thread(y'all Gonna Luv This) ;d by saucekid(m): 5:22pm On Jul 17, 2008 |
na God go punish and publish u showbobo |
Jokes Etc › Re: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by saucekid(m): 4:47pm On Jul 17, 2008 |
who teach u uhm? |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid(m): 4:44pm On Jul 17, 2008 |
me sef i tire oooo |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by saucekid(m): 4:42pm On Jul 17, 2008 |
no picture of old person for una village abi? |
Jokes Etc › Re: Saucekid Dey Find Promotion by saucekid(m): 4:40pm On Jul 17, 2008 |
rich me . . . .poor them |
Jokes Etc › Re: Got To Be A Male Snake by saucekid(m): 4:38pm On Jul 17, 2008 |
who the heck is he? and does he even have a nose? |
Jokes Etc › Re: Saucekid Dey Find Promotion by saucekid(m): 4:36pm On Jul 17, 2008 |
God punish and publish u,equilibrium
@pointgun no worry,i be manager on my own |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid(m): 4:33pm On Jul 17, 2008 |
chai see devil pikins |
Jokes Etc › Re: Obama by saucekid(m): 4:27pm On Jul 17, 2008 |
who b this wey dey vex illegal? |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by saucekid(m): 4:25pm On Jul 17, 2008 |
@ cool dont back out . . . . .u want to prove u have balls of steel abi? i dont blame u,newbie tryin to hit it off,u chose the wrong dude |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by saucekid(m): 3:52pm On Jul 17, 2008 |
expired life no chance of regenerating |
Jokes Etc › Re: Obama by saucekid(m): 3:47pm On Jul 17, 2008 |
good for her she go need the money |
Jokes Etc › Re: Ituen The Bushman by saucekid(m): 3:44pm On Jul 17, 2008 |
i've heard the likes of u talk,the basic thing is,they eventually die out pocket ur idiotic bravado and keep moving |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by saucekid(m): 3:39pm On Jul 17, 2008 |
u wan see fight abi? @ cool see ya life . . . . wasted! |
Jokes Etc › Re: Ituen The Bushman by saucekid(m): 3:32pm On Jul 17, 2008 |
@ kolidat i no wan fight u?but if u try me too much,u go enter bannables award for here |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by saucekid(m): 3:30pm On Jul 17, 2008 |
who this mundu dey talk with? |
Jokes Etc › Re: Obama by saucekid(m): 3:28pm On Jul 17, 2008 |
aiight . . . .where that clemcy babe sef? |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by saucekid(m): 3:27pm On Jul 17, 2008 |
thank you,thank you . . . . . . .una too kind jare |
Jokes Etc › Re: Obama by saucekid(m): 3:25pm On Jul 17, 2008 |
yes babe |
Jokes Etc › Re: Ituen The Bushman by saucekid(m): 3:24pm On Jul 17, 2008 |
e tire you too abi? |
Jokes Etc › Re: Obama by saucekid(m): 3:21pm On Jul 17, 2008 |
i dey ooo ma dear bawo ni kenny?ba mi ki oooo,mo miss yin bi missed call |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by saucekid(m): 3:20pm On Jul 17, 2008 |
@ kay$ if i start with u,ur name go change to cowries |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by saucekid(m): 3:17pm On Jul 17, 2008 |
chai. . . . . see machine gun laffing |
Jokes Etc › Re: Ituen The Bushman by saucekid(m): 3:14pm On Jul 17, 2008 |
see mumu |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by saucekid(m): 3:11pm On Jul 17, 2008 |
na im speciality |
Jokes Etc › Re: Obama by saucekid(m): 3:09pm On Jul 17, 2008 |
thats madness recognition |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by saucekid(m): 4:19pm On Jul 15, 2008 |
dem make me emperoh for rome,na there i dey now,. ibk will join me later |
Jokes Etc › Re: Obama by saucekid(m): 4:17pm On Jul 15, 2008 |
for sure thats subject to if the site will still be there sha  |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by saucekid(m): 4:15pm On Jul 15, 2008 |
that gyal and ganja na family relations  |
Jokes Etc › Re: Obama by saucekid(m): 4:13pm On Jul 15, 2008 |
@ benny the shares dey sell at $1000 per share for london stock market
clemcy, wetin u wan expose sef?nothing dey there to expose
abby tell them say dem cat fit understood jare |