Offtopic! - Nairaland General (86) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91474 Views)
1 2 3 ... 83 84 85 86 87 88 89 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by folahann(m): 9:32am On Aug 27, 2008 |
origina9ja:It was too bleeping early to start fooling. The it needs to be a little bit sunny |
| Re: Offtopic! by mykali(m): 3:00pm On Aug 27, 2008 |
origina9ja:BORED.? RUN AROUND IN CIRCLES FOR 10 MINUTES AND COME BACT 2 UR P.C ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 6:20pm On Aug 27, 2008 |
well, seem most of dem wey no get work before don finally find one, ![]() |
| Re: Offtopic! by holythug(m): 8:06pm On Aug 27, 2008 |
& u wey u neva get god go give u ya own |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:10pm On Aug 27, 2008 |
ta, see who dey talk, take style tell me sey make i find work for you jare ![]() |
| Re: Offtopic! by holythug(m): 8:15pm On Aug 27, 2008 |
which work u wan find for me. . .? yeye fowl like u |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:20pm On Aug 27, 2008 |
security man job nko? can u handle it? ![]() the salary dery very attractive o ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:20pm On Aug 27, 2008 |
dey** ![]() |
| Re: Offtopic! by holythug(m): 8:22pm On Aug 27, 2008 |
hmmmm, we r talkin bout 50k per hour shey ? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:26pm On Aug 27, 2008 |
why u no go dey kidnap whitties for niger delta, ? ![]() i'm sure na dia saucekid dey make his cool money now o ![]() |
| Re: Offtopic! by holythug(m): 8:29pm On Aug 27, 2008 |
hmmmm, show me d way naa as i no knw |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:31pm On Aug 27, 2008 |
lets wait till u recover from your state of coma, then we run things ![]() |
| Re: Offtopic! by holythug(m): 8:33pm On Aug 27, 2008 |
dats d best time, d truth always comes out @ dat state |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:37pm On Aug 27, 2008 |
no gotta be when u recover from your state of coma, for now mehn, i dont have dealings with you ![]() |
| Re: Offtopic! by bastrin(f): 8:44pm On Aug 27, 2008 |
hw best can one discribe that feeling of after sex. |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:49pm On Aug 27, 2008 |
cheei all dis newbies sef ![]() |
| Re: Offtopic! by sunej(m): 11:27pm On Aug 27, 2008 |
~bastrine abi na latrine, is it only sex u think of all the time ![]() |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 11:51pm On Aug 27, 2008 |
4+4 |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:01pm On Aug 28, 2008 |
maybe he's still a virgin ![]() |
| Re: Offtopic! by clemcykul(f): 1:25pm On Aug 29, 2008 |
no be u dey disvirgin pple for ur area? see ur angle 90 bla bla bla ![]() |
| Re: Offtopic! by Jeovy(m): 4:43pm On Aug 29, 2008 |
disvirgin people, abeg clems you mean people or lady's ![]() |
| Re: Offtopic! by folahann(m): 6:45pm On Aug 29, 2008 |
For my eyes don't see rubbish like you guys have posted here |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 9:25pm On Aug 29, 2008 |
clemcykul:it's me na ![]() abi u sef need my service? ![]() i can dig it for free cuz of you ![]() just check my profile to see my contact, lets relate, anyhow ![]() @jeovy, people ke? ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 9:47am On Aug 30, 2008 |
Studio, always a soldier ![]() |
| Re: Offtopic! by timmfikk(m): 11:47am On Aug 30, 2008 |
So Studio how many people u don come disvirgin now, record always speak for a man ![]() |
| Re: Offtopic! by Jeovy(m): 11:59am On Aug 30, 2008 |
haha,you guys should stop this disvirgin people talk abeg |
| Re: Offtopic! by cbase: 12:22pm On Aug 30, 2008 |
becos u jst marry shey? |
| Re: Offtopic! by Jeovy(m): 12:25pm On Aug 30, 2008 |
sharap,why you no use microphone |
| Re: Offtopic! by cbase: 12:29pm On Aug 30, 2008 |
srry oo , u no proud of ur wife? ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 12:45pm On Aug 30, 2008 |
shey e get wife b4 sef? |
| Re: Offtopic! by cbase: 1:00pm On Aug 30, 2008 |
na e second wife be dis ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 1:04pm On Aug 30, 2008 |
who dash chimpanzee first wife sef |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding



