Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 317 pages)
abi na ![]() |
me sef dey wait for the babe |
how una do wetin?? sharpens my cutlass. . . . make any wrong move make i see you ![]() |
dont ever marry someone out of pity |
@ poster. . we thank God say u still dey think say u dey in love. . . . thats a good thing @ $ammy, i thought you wanted to give up playboyism ![]() |
@ gunpoint, thanks for the open season about time that turkey is going down
|
na true now since una dey complain of tap water and well water, i bring suggestion ![]() |
no problem |
gunpoint:commen spoke you no get ![]() [quote author=tope_teadr link=topic=100968.msg1777192#msg1777192 date=1197918202]Saucekid, so na u be tha mechanic guy wey borrow me that tricycle, how 'bout that bicycle wey i talk say make u service 4 me.[/quote]for your mind abi?? no be me and you do the mechanic work . . . . . . bloody mufu ![]() gunpoint:what more can i say. . . . . .psychotic tyrant ![]() |
you name the venue and time better still,nack my YIM make we conclude |
trully, birds of a feather Bleep together ![]() |
you reserve which comment?? comment wey no even dey ur mouth b4?? ![]() |
make i invest into the yansh then ![]() |
maybe na bag of purewater ![]() |
for you to ask him,that means you also have the experience ![]() |
gunpoint. . . . no vex,when dem cook you inside that soup,i go taste you with correct fufu and udeme to step down ![]() |
@ tess, means to say na rundown yansh you get ![]() |
from their news room na where i watch am |
getting my shovel and hoe ready ![]() |
i talk say OGTV and STV don dey announce am for last week news update |
co mo estas senhor migines?? |
@ gunpoint, i'm having cause to think you are osama gan gan ![]() |
TT. . . . na agbo jedi you drink you think say na peppersoup bloody tif @ migs, i just dey confirm am now on STV too |
tessy na true ooooo i just watched it on OGTV portharcourt |
zignor:congrats man dont forget to make me the commitee of friends chairman when bells start ringing |
@ siena, it is not one sided. . . . . .if i was the subject of discussion,i let anyone i intend moving out with to know my past so the person can have a clear understanding of my future. i dont believe in hiding things that i know will eventually come out.so,much as i am open to the lady in question,i expect that honesty reciprocated and if it isnt,then the level of trust i alloted her is lost its a simple principle |
freewilly. . . . . are you mistaking balls for bulls?? because this poster no get balls. . . . . . . . . begging for dates is not the right pattern |
AMEN ![]() |
the pic posting is a disqualification |
@johnny, e no go work ![]() |
@ johnny, tsk! tsk! no need for censored words @kate meet my accountant for business section |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 317 pages)