Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 317 pages)
that one for better now with bread and pure water ![]() |
*the movie is over . . . . . . go home and come back next yr* sets bomb coordinates to go off after i leave meanwhile naija*gal . . . .kindly step 4ward,leans forward as if to tell her something, |
na so dem march dey go yo 10000 sojas for road yo ask dem where dem dey go,dem say dem dey go bayelsa oooo which place for bayelsa o one village dem call oki yo when dem enter our village,dem rape our small girls and make us orphans oooo chai dem kill our mama oo dem kill our papa ooo dem kill our brodas,dem kill our sistas and make us orphans ooooo wetin we do do oo,do ooo,say do oooo bla bla bla . . . . . . . . . .the guy tight well,i practically learned all the songs in 2 days when i was in benin |
*in the sense that you were the one patronising the shepe seller* |
provides TT with every weapon for mass destruction |
*all i gotta say is,come prepared* |
i'd suggest you stopped seeing too many sci.fic movies *they're frying ur brain son* |
good for you. . . . . . . .migs,you have been targetted |
*occaisional brain failure* |
report to the deck house for debriefing |
*shoots chuks in the head. . . . . point blank* |
*oya this confession must continue any other interruptors will be blown apart* signed: osama bin ladin |
*dem wan fight??* |
pussy cat abi *a friend in pussy c*t is a friend in hotdog * |
at all at all |
@ ify, you got that right |
chai. . . . . wey i don dey believe say u don close shawarma down |
@ ify maybe all the guys have gone for mogbomoya oshofree and they are all full ![]() how ur weekend na?? |
*seemed to me like he was* |
*gunpoint don dey become psychotic ooooooooo* and for that,i go chop turkey on 25th,his obituary poster are all ready |
the baptism in fire,water and groundnut oil ![]() |
@ tt, you too like film trick c4 doesnt explode when in contact with water |
toyinrayo:in a way. . . . . it was ![]() |
[quote author=tope_teadr link=topic=100063.msg1772238#msg1772238 date=1197734550]Migs, hw did u know. Okay i forgot u came to my birthday that held tommorow.[/quote]*high on cannabis sativis commonly known as 'igbo'* |
twin 1:anytime i see that snake inside here i go cut him head twin2:u fit do mistake cut daddy own ooooooo twin1:i no mind if na daddy own or not. . . . na we pay house rent for here,that one na occaisional squatter |
*that cat na agbero* |
*hows u doing??. . . . whats for christmas??* |
public records ![]() *whats up doll,where u @* |
*welcome ooooooo* wetin u buy come?? |
now u come. . . . . wetin i dey say besay, make me and you begin to relate ![]() |
probably. . . . . . nothing ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 317 pages)
