Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 258 259 260 261 262 263 264 265 266 (of 317 pages)
i go follow you reach that ur villa ![]() |
for idumota and aswani ![]() |
the intimate things ![]() and things you'd want me to know ![]() |
*if love is a crime then he want to be bla bla bla* 2face sabi sing ooo ![]() |
*patiently waiting and watching* |
amievivian:offline ke??. . . . . .we are the moderators ![]() amievivian. . . . . .chat with me nowlet me know you better ![]() |
@ benit. . . . . . una neva plenty reach . . . . . make all una state people and people for obodo oyinbo sef bring list,i dey kampe una don see maga ![]() |
*yebariba sanboribob,shokolokobankoshe,timaya,ogologomma* do these qualify for tongue speaking?? ![]() |
amievivian:when you started . . . . . come lets talk now zignor:i no see anything ooooooooo ![]() ifyalways:*and i no see anything also* ![]() |
i get the machine for my shop for idumota ![]() |
is effuah short or tall?? ![]() now u got me confused ![]() |
*not okrika* ![]() |
*point taken* |
@ benit . . . . . . so,you viewed my profile . . . .dat one resemble me in anyways?? if you agree to marry me . . . . i no go mind at all,i'll be happy in fact ![]() @ zignorr my man,see what i mean |
*poster and because he is sick 'kolomental' case* |
*and january will soon open* @ tessy thats called craziness ![]() |
christmas in naija na die ![]() we go chop rice sotay rice go dey comot from nose,ear and eyes we go drink sotay na water sh*t we go shit the next day we go blow banger sotay pesin go think say na world war dey happen adults go shack udeme like say tomorrow no dey people dey shag wella beach for full tire na only for christmas,we dey know everybody house to go chop *like i say,christmas for naija na die oooooooo becus anybody wey no experience am,make dem re born am* |
little does he know her status ![]() |
na so now shebi u say make he browse thru ![]() |
temporarily ![]() |
ok oooooooo *matches maker ![]() |
i really didnt zoom off i was outside the door recieving a call ![]() |
zignorr my man this one pass imagination oooooo ![]() |
and quickly for that matter |
the toy gun dem buy for you when u small abi water gun |
married people . . . . . . . . . zooms out b4 i get initiated |
*and is that a bad thing . . . . . . or you be coward* |
so . . . . . . you've already gotten all ur answers care to share?? zignorr my man . . . . . . you were right |
*mugu* anyways sha . . . . . love is blind ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 258 259 260 261 262 263 264 265 266 (of 317 pages)