Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 317 pages)
check out this link. a solution for modern online retailing sign up now for benefits http://www.bidnigeria.com/partners/partners.php?ref=saucekid |
@ seun(Admin) thanks for that but women (majority) make that a priority i am still expecting your reply concerning the acting |
@ lamidebaby, why you come bad like this na? anyways sha, i dey ur side too |
@ omena, no body makes up in my family lineage. we're just born beautiful/handsome and perfect |
give her a national set of panties and bra colour green white green |
@ poster e be like say na die you wan die abi? shey woman no dey ur area wey e be say na person wife you dey eye may supono and amadioha blind you |
e be like say she is plagiarised as if i dont know the word |
@ poster, hapi birthday, shey you go do gbedu abi na family matter? reason why i ask be say, e don tey since i groove last |
make una talk now cos when dem ask una, na so everybody go begin shout say him/she na christian but shey dem dey practise am? |
@ omena, men shave because it is a necessity for the bearded ones but you ladies,despite the fact that you're beautiful,still go ahead and 'paint' urselves all in the name of fashion |
i don post this thread b4. anyways sha, i say a capital NO |
YES IT IS POSSIBLE IN MY SCHOOL ,THE COURSE NAME IS PLAYA 101 |
@ poster, ur name sef go drive the babes away THUNDERBOY you wan strike them down? ![]() |
@ poster, girls no dey that Aba where you dey? because you don sabi enter ![]() better concentrate on the market chibuzo give you to sell odawise |
like i said, make una let me know when the gbedu wan hold so i go give una logistics on where we fit use,how much we go spend and how much we fit realise from the shindig. abi that one no be enough criteria to make me logistics director? ![]() |
@ all the ladies who responded to this thread why una wan crucify the poster? is it not true? una be rundown merchants no offense @ poster, thanks jare, i dey your side |
why do we profess and dont practise it? |
is it that they are not beautiful enough? |
@ darlind, fly wey no dey hear word dey follow dead body enter ground a word is enuf for the |
uhm, scratches head **zooms off** |
@ toniaslim, which important point is that? arent you ladies even harder to please? except a guy kill himself b4 una go know say he love una |
make i no lie, i no look the guy at all, where my focal point dey na the girl the place brown wella, e make me remember ebony beauty |
@ sylvao, do you still want what christiana said in ABC language? it mean say you no dey give am michael power well well but now as she come back,you need to use more horsepower i'd suggest you begin to use power fist for the koko |
@ poster if married,sleep with ur wife's sister and tell your wife the truth + if unmarried,sleep with ur babe's girlfriend and tell the truth = ACID,HOT WATER,OIL,PEPPER over you body so you see,it is easier to lie than talk true but remember |
@ y'all, why no response or do i have this joint on a zero countdown? ma flows are hot ma rhymes are tough i stand on top i look down on you lot obedz's ma boy he sucks ma c**k i open up fire he runs for cover i rule his block he calls me lord he kisses ma ring as he hails the don i come like fire to burn asunder i hear him screaming like help me mama this is just to bring the rabbit (obedz) outta his hole |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 317 pages)
