Savageman's Posts
Nairaland Forum › Savageman's Profile › Savageman's Posts
Issorite... Na this kind people efcc suppose dey disturb. Make dem leave young hustling street niggas alone jare. After this case Make dem go arrest that useless skeleton we get for aso rock wey scam us with fake promises since 2015. I movveeeeee |
Issorite.... I don't have anything to say here. What i will just say is that Buhari is a very useless man. I movveeee |
Double space booking Issorite.... Who go buy this space i book sef ![]() I movveeee |
Issorite. Abeg make dem bring that ghost come Nigeria, make e give one skeleton we get for aso rock better smackdown. I movvveeee |
Issorite...
I movveeeee |
Issorite... Mama G, the gallant action woman of nollywood, if you see her for any movie na wicked mother/stepmother she be. She act the roles so well that am even convince this woman is wicked for real. I movveeeee |
Yq |
Issorite.... Nigeria even dey import sugarcane too. Wahala dey ooh I movveeee |
Issorite.... I have nothing to say here. What i will just say is that buhari is a very useless man. I movvveeeee |
Isoorite... Op you don Bleep up, you don lose the realest chance to get one sweet sugar mummy. You need to be baptize with alumo bitters and 30 stokes of koboko to remove this simping altitude outta you. Pussy ass niggas everywhere I movveeeee |
Issorite... I have nothing to say here. What i will just say is that may thunder fire buhari and his administration left knash. I movveee |
Issorite... Abeg make them position one missile to aso rock, help us wipe one skeleton we get for there.. I movveeee |
Issorite... I movveee |
Issorite... Nice one from the king. I movveeee |
Issorite.. I have nothing to say to this. What i will just say is that Buhari is a very useless man. I movveeee |
Issorite... Congrate bro, everywhere good for you.. See as dis guy don blow like this, local man gats like enter this BBN house one day oh. U just go BBN house chop food, sleep, talk, follow woman, probably f*ck, no stress. comot from the house u don turn celeb, endorsement and money go dey find you, fans go dey dash you things for Birthday, steady enjoyment, no stress. Kia. When some young niggas for street dey do labour work 24/7, carry block, cement, bag of rice, pack sand, bend iron for under hot sun and las las na 2k dem go see for dat day and dat useless man buhari don make country hard.. Anyways na bombing and bet9ja dey help local man now. We go survive I movveeee |
Issorite.. If you join cult na boss you be for area, everybody go dey fear you. You go enter any area with no money, run jew guys there phone and anything. Use the money bang ashawo, smoke weed, drink pepper soup, pop 7 bottles, fight fit occur for the bar u dey, u pull out your weapon fit bloody, If you survive everybody go dey respect you for area, u don b king. But if u die na nairaland we go see your news for front page, den niaralanders go condemn you and you will rest in peace and pieces. I movveeee |
Issorite.. Buhari is a useless man. Now i don abuse am wetin e fit do me now? I movveeeee |
Issorite... Congrate |
I have nothing to say. What i will just say is Buhari is a very useless man I movveeee |
Issorite.. This life no easy ooh. Just forget all those your scrap friends you get wey no dey money minded. Just mingle with people wey dey focus on making the paper, anyway anyway dem go give you update and connection to take succeed, na d reality for life b dis. I Movveeeee |
A |
Issorite.. Make my client wey i dey bomb for Turkey no die ooh. Na there problem go dey b dat I movveeeee |
tolakush92:Do you have a shop that sell only panels? If yes, do you import phone panel abroad or you buy unuse phone from people? |
Wetin all this our olosho feminists go talk now... Btw The future is female bangwagon food don set bayi, Brace yourself folks |
I want to ask, do anyone sell phone panel. Like do anyone has a shop that sells phone panel |
Ftc |
Wahala dey oh.. The way gun just dey everywhere for niaja now, no where safe again. E be like say local man gats buy e own gun too |
