|
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 12:15am On Jul 03, 2022 |
ObamaMessi: Ehn we know now. I Go Soon Get Ur Time. Nor dey try Me. |
Romance › Re: Dis girl nah confam Is A -lesbo. by Scamsupdates: 12:14am On Jul 03, 2022 |
RAZOR619: Without VAWULENCE man is NOTHING  |
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 12:13am On Jul 03, 2022 |
ObamaMessi: Scamsupdates and Datboredberrri is thesame person.U think say u wise? Idiot! Sense dey Far from you aswear. |
|
|
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 12:07am On Jul 03, 2022 |
Datboredberrri: if you check that him thread na that Obamamessi wan carry nonsense come omo the kind fire wey i fire am ehn. Na that foolish Scamupdates i been wan face before you had to step in. Na lesbian Morrigan008 i been dey engage. She call me for phone threatened to rape me for strapon and then kill me afterwards. She get luck say she hide her number else i for reason her matter. you sef these nairaland feminists miss you oh. just type your name Satanist for search box see as Dem dey mention you up and dan I see am na. Omo the thing vex me. Na anger make me clone Scamupdates account. The boy na simp. Him Just Carry matter For head like Person wen never see Woman before. Morrigan08 still say active? I dey here. I don table the idiot matter.  |
|
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 11:59pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper: No. Na one of her acct wey she don deactivate tey tey.. E show say u like am but she no be come like gee guys na.
A lil advice. Create another acct. Use am start afresh with am.. Just dey nice to am dey reason am.. She go fall in Your Face Shine Senior man. I owe you. I go quote U tomorrow. Drop aza. Pos don close |
|
|
Romance › Re: Two Fat Ladies Teach Men How To Bleep And Hit The G-pot Of Fat Women To Orgasm by Scamsupdates: 11:54pm On Jul 02, 2022 |
Disgusting |
|
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 11:52pm On Jul 02, 2022 |
|
|
|
|
Romance › Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:43pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper: Scamupdats lol. We don dey, e don tey small.. Berry na reasonable babe.. She no to hard like that. Just try dey connect with am. She go fall in.. I owe u bros. You Get Her Number? |
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 11:42pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper: u both sound like u cant get blu out of ur heads.. Y'all crushing??
cc: obamamessi I no go lie, I like am. Who be blu . berry Get another acct |
|
|
Romance › Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:33pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper: Motherfvcker! ... Face front..
 Abeg run me the berry scope. You Know The girl before  |
|
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 11:30pm On Jul 02, 2022 |
ObamaMessi: Have u called her? Datboredberrri. Make We Use 2 by 2 for This Mugu Head |
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 11:28pm On Jul 02, 2022 |
ObamaMessi: Audio carton! Boredberry? She uses 3 guys pics which she claimed are her school friends. No Dey Whine me |
|
Health › Re: Is Big Belly An Evidence Of Good Living? by Scamsupdates: 11:23pm On Jul 02, 2022 |
Jeon: Like your papa wer dy carry catapult the hunt lizard for inside mangrove forest before una mama go fit cook pot of soup. you no go fit get sense. |
Romance › Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:23pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper: Make sense.. Na ur favorite hijab u go give me oo. So i'll feel your presence with it mi amor  ashawo  |
Romance › Re: How To Become Famous In/on Nairaland by Scamsupdates: 11:19pm On Jul 02, 2022 |
ObamaMessi: I gave you Boredberry's number and you say it's fake? On her whatsApp status, there are 3 guys.It's been awhile we chated tho. Nor Dey Lie. I Do Face You. You know Say I get You Pics Na. She Talk Say Nah Carton Pic Day Her Status. Which One Come Be Three Men. Abi Na Her Brothers  |
|
|
|